Romance › Re: My Payback To The Girl Who Broke My Heart. by Trese(f): 7:29am On May 06, 2024 |
Dey there dey chat with yourself  |
Politics › Re: Nigerians Lament Over High Cost Of Living Under Tinubu’s Administration by Trese(f): 7:22am On May 06, 2024 |
Them don dey complain. When we dey shout say vote LP, them say na tinubu them want  Una never see anything  |
Romance › Re: Check My Tesla Design by Trese(f): 7:47pm On Apr 24, 2024 |
Afrobasic: Poor. 
Next go draw your own na Mumu pikin |
Romance › Re: Check My Tesla Design by Trese(f): 7:46pm On Apr 24, 2024 |
Very neat  9.5  |
Romance › Re: Viral Bridesmaid Releases Phone Numbers Of Men Trying To Hookup With Her (Video) by Trese(f): 6:58pm On Apr 24, 2024 |
Yeye girl Attention seeker |
Celebrities › Re: He Must Have A Car, Small House - South African Lady Lists Her Requirement by Trese(f): 8:32am On Apr 17, 2024 |
I love her handwriting  The man way u dey find, I marry am yesterday  |
|
Family › Re: Lady Cries After Learning That Her Husband Has Been Having Sleeping With Her Mom by Trese(f): 8:02pm On Apr 16, 2024 |
Omo him dey knack him mother-in-law  Crazy things are happening  |
Politics › Re: Has Light Been Restored In Your Area? by Trese(f): 9:38pm On Apr 15, 2024 |
Yeah, light dey  |
Celebrities › Re: "I Am On My Knees": Davido Weeps In A Video Shared By US-Based Model (Video) by Trese(f): 7:04pm On Apr 15, 2024 |
ufotunang: .
Do not blame him...na konji cause am 🙄 Nigerian men and konji dey like 5&6. Any girl way them see, their prick go stand. |
Celebrities › Re: "I Am On My Knees": Davido Weeps In A Video Shared By US-Based Model (Video) by Trese(f): 7:02pm On Apr 15, 2024 |
Obierika: You mean he has also knacked you before  yes. Na me no wan post am  |
Celebrities › Re: Lyta Speaks Of Being Snubbed By Numerous Celebs by Trese(f): 2:45pm On Apr 15, 2024 |
Them dey see you like say u be small boy na  |
Crime › Re: Woman Lands In Hospital After Confronting Husband’s Side Chic At Her House by Trese(f): 12:37pm On Apr 15, 2024 |
She no no say na John Cena be her husband side chic  |
Politics › Re: Nigeria’s Inflation Rate Jumps To 33.2% In March 2024 – NBS by Trese(f): 12:31pm On Apr 15, 2024 |
Before una enter next year, e go reach 100  The kind of shege way una go see ehhh, we way dey abroad dey pity una  |
Celebrities › Re: "I Am On My Knees": Davido Weeps In A Video Shared By US-Based Model (Video) by Trese(f): 7:52am On Apr 15, 2024 |
Davido fit knack anything way wear skirt Yeyebrity |
Politics › Re: Tension in Aso Rock As Soldiers Kill 3 Civilians In Yobe State by Trese(f): 8:12pm On Apr 14, 2024 |
Na wa ooo  |