|
|
Celebrities › Re: Zlatan Ibile Pictured With Mohamed Salah by Trex5(m): 9:05am On May 02, 2019 |
Zlatan worwor oooh |
Celebrities › Re: Regina Daniels And Husband, Ned Nwoko In Loved Up Photo As He Bags Honorary Doc. by Trex5(m): 8:17am On Apr 28, 2019 |
The man done use her plus up |
Celebrities › Re: Regina Daniels And Husband, Ned Nwoko In Loved Up Photo As He Bags Honorary Doc. by Trex5(m): 8:12am On Apr 28, 2019 |
See as dey b like father n daughter.... Wen ur papa follow u go ur graduation party,,,,, for her mind now she b adult ....her parents no even get small shame |
Culture › Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Trex5(m): 8:09pm On Oct 01, 2018 |
Da no nid tell u 2* b4 u knw say na wari na get pidgin bros abeg bovi dat mara al dis pinco street boys wan dey follow us run race wen dey no fit lap 4 d ending....area i greet una |
Crime › Re: 200l Student Of Michael Okpara University Commits Suicide by Trex5(m): 10:04am On Sep 15, 2018 |
Na wa dis tin happen 4 inside skul wen i dey i know no,bt why will dis boy kill himself.....wat a life mouau don cast again 4 death mata |
Romance › Re: Passengers Having Sex In Traffic In Benin Caught by Trex5(m): 3:23pm On Aug 25, 2018 |
Wer d driver dey wen d 2 passenger dey boil rice.... |
Celebrities › Re: Toke Makinwa Goes Braless In New Photo, Falz & Other Nigerians React by Trex5(m): 4:29pm On Aug 22, 2018 |
See her old breast |
Celebrities › Re: Moyo Lawal: “Nobody Should Abuse Me Over My Backside Again, This One Is Bigger” by Trex5(m): 9:19am On Aug 22, 2018 |
Lol
world pipo |
Celebrities › Re: Video Of Men Spraying Wads Of Naira Notes At A Party That Got Ali Baba Talking by Trex5(m): 9:43pm On Aug 21, 2018 |
No b small tin dey da do all of dem dey on yellow cap untop native |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Wows In Ankara Outfit Ahead Of Her Show In London by Trex5(m): 7:38pm On Aug 21, 2018 |
Lovely outfit  |