TRILLIONIAR's Posts
Nairaland Forum › TRILLIONIAR's Profile › TRILLIONIAR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
9ice one |
Blackberrydude: another offplay pickgood luck |
Blackberrydude: The Good times dont last long so lets enjoy it why it Last. Good morning fellas @monsuru welcome back to nairabet hope POB nor wreck you finish yesterday. This thread is gonna be hot today unlike yesterday. More greens to our account. We shall not smell red this week if you believe say AmenAmen ooo |
monsuru560: WOW...AM HAPPY....MY NAIRA BET ACCT AV BEEN FUNDED ONLINEwe dey watch broda |
waiting for nyt class bbdude |
bose555: otunba guru alabi! Why now? Me too wan withdrawal but dis story dey fair me. I won bet 4 d past 5hours now u never settle it, wey dey happen? We get plenty bukies now o.no mind am jare alabi hear turare he credit me fast fast |
make nairabet credit my acc b4 i use turare on alabi |
Blackberrydude: i dey church later things.ABEG PRAY WELL WELL O. AND HELP ME TELL GOD SAY THAT EOD MAKE HE NO FORGET O |
Blackberrydude: another BET WONnnnnnnnnnnn who follow me? Bb offplay runs in my blood. I don recover my loss make extra big profit join. Hip hip hurrayyyyhappy time |
Blackberrydude: BET WON jor who follow?no long thing we dey your back |
Blackberrydude: should i drop my next offplay pick?yez now na for better 4 worst we dey joor |
Blackberrydude: CASTED......we still dey your back |
where can i check bb result pls? |
abeg update |
Blackberrydude: my 2nd offplay pick loading....... Get readyas he dey hot |
Blackberrydude: Good Morning guysgud morning abeg oga i dey una back today o make i gada small today abeg o |
Thanks to those who are responding to my question, but more thing to ask. Is it that truexgold will deduct from the bank account i put in my registration or i pay by other means? And is all the offplay in nairabet on pob? |
monsuru560: e neva reach to sell oh...person don book am sef....but i go alert u anytime i wan sell p.mok thanks |
monsuru560: BRO...EVERYDAY NO BE XMAS OH.....na because say mali no sabi score dat y i stake at d 1st quarterbro u fit sell pm for me? |
Blackberrydude: i wont be dropping offplay picks today till tomorrow. I got a lot of schedules today. To all those who will be betting today, more greens to your account. ![]() Blackberrydude: i wont be dropping offplay picks today till tomorrow. I got a lot of schedules today. To all those who will be betting today, more greens to your account. |
Thank u lord, thank u mum and dad thank u glo. Its been a long time coming my pastor saw the vision but i never took him serious now am the first thank u pastor too. Ok back to the matter NLC! joing abeg |
eran oba lofi isu oba je |
Abeg who get close up ![]() |
Blackberrydude: another BET WONnnnnnnnnnn again another 8K profit chai. Made over 40K profit today on nairabet withdrawing mode activated. If you aint following my offplay picks you are missing alot. Won 4 offplay lost 1 today in total 33 bet won lost only 4. Smilling to the bank tomorrow. To all haters eat ya dic k and dont spilt it out.abeg bro your when droping your offpick drop am early cos am kindof confuse the nairabet over and under are always 152.5 and again all am seeing WNBA AND UNDER 20 abeg help make he no be say the ogbanje wey dey my village dey follow me for here o God bless as you help |
na mami water tinz |
Longfellow: acct number nd name..bro sorry for disturbing you, the account number is the id i use in login in? |
abeg who wan sell pm? |
valboy20: your PM account number only…GL in your transactiontanks bro |
hello rum pls if i want to fund my pm from someone, what are the info i need to give that person who want to help me? |
MICKEY MOUSE ABEG DEY FOLLOW THE PICK FOR OFFLINE BIKO. PLS. EJO |
Eya rest in peace ma'am, and may God grant you all what you deserve |

