₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,333 members, 8,449,806 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 11:11 AM

Toggle theme

Trytillmake's Posts

Nairaland ForumTrytillmake's ProfileTrytillmake's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 51 pages)

TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 11:21pm On Sep 16, 2023
Gbadoboy:
I wish Venita will permit Ade to have some fun this night.
Is Adekunle a baby dem tie am to Venita, him no dey see as him mate dey go round, gum to Venita like say na she him come win for there.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 11:20pm On Sep 16, 2023
this dj is killing the jams 100% good
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 11:56pm On Sep 15, 2023
WHite money see y former girl friend QUEEN, that girl pursue WM sha but the guy deviate grin grin grin
PoliticsRe: Tinubu Nominates Olayemi Cardoso As CBN Governor by trytillmake(m): 6:56pm On Sep 15, 2023
People should be looking at, can he perform not whether na Yoruba or Igbo or Hausa, when u enter plane to fly do u look at whether pilot na Yoruba or Igbo, Nairalanders grow up and be a better change don't polute this place with nonsense childish ideas.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 12:35am On Sep 15, 2023
zanieike:
Cross is a fool wallahi. Why did he shout at Ilebaye that way? My goodness me these housemates disgusts me!
Hahahahahha the way Cross take shout, be like say him head no correct. but is that why Madam baye should go and be crying, any small thing cry ah ah
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 12:56pm On Sep 14, 2023
Geezeem:
Pere is playing his game just as all of them there.

Some are playing more dirtier than him but we excuse them cos they are our faves

All the girls are using character assassination since the show started

Pere was a finalist during his time, nobody ever called him dirty or insinuated he didn't flush toilet properly

I even fail to see how they are better than 'evil' Pere with this moves
Pere get fans o, I like the guy too but he needs to grow up some more, he needs to let some things go when women dey try yab am, he always reacts fiercely or aggressively, he had friends in CEEC, Alex all babes like am but he reacts too fiercely and that will kill his female fan base.
In all the babes will like to be close to him cause he seem more mature than Cross and Neo but that him behaviour for here, seems na Mercy him dey port go now....... Goodluck General.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 12:48pm On Sep 14, 2023
But Ilebaya sabi lie sha, she had issue with Ceec since then she never go apologise, she know she used her foundation but lie lie and she go dey deny and she always play the victim card, anyways who go vote go vote am, since Doyin don leave she now knows here true friends. Good luck to her.
CelebritiesRe: Asake sells out 19,000-Seater Barclays Centre in US by trytillmake(m): 9:52am On Sep 09, 2023
IboHausaYoruba:
This is the umpteenth time for all the artist in other regions especially south east to stand and form a formidable front, let's help and promote the talents as Yorubas are doing to their own, we can all see how they are progressing in music. We have all it takes too, just that we are not loud enough. not jealous of them but I feel we can match them if not better than them sef.
Oga do yr own don't let tribalism finish u, Asake is good hence him blow not cause he's Yoruba
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 10:26am On Sep 08, 2023
RawSex:
Doyin lowkey has fans o, probably more than Soma, Neo, and even even cross and without alliance probably more than Venita and close to angel. No jokes! grin
Doyin over time first she was baye bestie, now she don dey alone, na her bad mouth dey save am for that house and her diary sessions never dull. She might not win but definitely she go go far.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 5:22pm On Sep 06, 2023
Abeg this tribunal judgement dem no dey show Judge face abi na speaker we dey listen to?
SportsRe: NFF, Peseiro Agree On Contract Extension by trytillmake(m): 12:07pm On Sep 04, 2023
Nigeria coach Eguavon dat had only one strategy and refuse to change once dem Clip Moses Simon wings team scatter.
Siasia would have done something but unable to control his self pride and egos in SE camp, hence he was clashing with them.
I would suggest Finidi George he looks serious and if he can do well with his epl club.
But the wahala for these Nigerian coaches na they find it hard to change pattern and style and skills also set pieces them clashing with players.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 1:51am On Sep 04, 2023
Alex mind think say Pere send am, she no know say na money dey Pere eye baddest guy.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 12:45am On Sep 04, 2023
Adekunle 0000000, na Venita u come do for here? I just hope this woman matter no shatter yr game plan cause yr mate dey pursue money u dey pursue woman. If Adekunle win the money, Venita go spread red carpet welcome am to her warm arms and warm sakosako but if u lose because of woman, I just pity u.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 8:35am On Sep 02, 2023
carammel:
What’s there to blow again at 40?
Typical Nigerian mentality, so talent know age abi, for person to blow na d listeners go determine, if yr music is good and u promote it Wella, u go blow

Shebi KC just come out with Amapiano after how many years, d music don go worldwide.

Long story short don't underestimate yrself cause of age, it's. Never too late to discover yrself
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:44am On Sep 01, 2023
Kim eating at 2am at night shey a hunger be dis and she go carry that belle go sleep.

Meanwhile Cross just dey do dorlordorlor up and down cause of Kim, make him no try Adekunle and Venita level o, dem go just voting am sharperly.

Woman enter house u forget say na game u come play here.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:34am On Sep 01, 2023
Abeg all these American people Ike, Tolani Baj even Pere una no dey go back to Ame. Wetin make una leave Ame. Wen Nigerians to husssle to go come sitdan for here.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:29am On Sep 01, 2023
Twoclans:
Honestly now that I look at it from this side,he is correct .That is his hit track and pere was doing well with it.Illebaya now carried her yeye voice grin grin


Just imagine what is happening now,Pere ,Soma and prince nelson are using the computer now with he volume up.

Just imagine. undecided
Even Soma sef na still learner,he is suppose to mix the track to wav. File or mp3 file so they can be playing or practicing with that.
I know say WM go bring out flash copy that beat sharp sharp😎😎 I never see WM serious like this o, kudos to Soma though on the beats, him try.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:23am On Sep 01, 2023
Lauryn41:
Illebaye Shakespeare

You want to write at 2am after your coven meeting

Osheeey Gen Z baddie
Ah ah baddest mouth😎😎
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:20am On Sep 01, 2023
Twoclans:
Ohhh that is true ohhhh,I did not even look at it from this angle.most likely his music carrer will finally blow with this hit .

Illebaya you are very very like that for trying to mess with whitemoneys hit track with that you voice . grin grin
U no know say, WM na business man 😎😎 forget o, white no dey play with money o, the guy don see say Pere voice sweet, I dey see as him dey admire Pere dey sing. The guy don calculate say o boy see hit track o, make village people no use Ilebaye spoil my gold mine😆😆😆
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:15am On Sep 01, 2023
Seyi say him wan get outside, Oga go na, nobody hold u.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:11am On Sep 01, 2023
Pere don dey gist with Alex and Ile, Pere for face value babes dey like am, but his seeming bad manipulative mind make all babes dey japa from am.
Meanwhile Lucy be wan get close oboy the guy japa fast.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:06am On Sep 01, 2023
Make Big Brother tell Ilebaye say na competition she come o, no be day care center, small Time cry cry cry na so she dey cry for house.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:02am On Sep 01, 2023
bunnae:
Omor, whitemoney you should have been more respectful towards her. People want to sleep ke. Was she in the bedroom?
😆😆WM nor want make person mess with him hit, na dat track the guy wan take blow for outside😎😎
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 2:00am On Sep 01, 2023
Ihavethingstodo:
General Pere please don't put moutho🙏🙏
Na 😆😆😆 d guy own go worst pass, the guy dey quiet since .
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 1:56am On Sep 01, 2023
Meanwhile this Ilebaye wen dey cry like baby, no be 1 yr Angel take senior am, y she dey act like baby up and down.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 1:54am On Sep 01, 2023
bunnae:
Whitemoney and Baye about to have issues because of the computer.

Shola and Alex just went jejely to carry her away. Now Baye is crying and Alex is holding her In a corner like a big sister.
But wetin make WM off laptop b4 na I'm papa get am or can she not operate computer.
Meanwhile Pere is asking for recorder, them no tell am say computer get mic.. Pere no fall my hand o
InvestmentRe: Prove That You Capital Is Not A Hindrance In Forex by trytillmake(m): 1:38pm On Aug 27, 2023
Bro I like as u dey make yr cash small small bits, I think I should learn from this, meanwhile I use price action is the way to trade.
InvestmentRe: Prove That You Capital Is Not A Hindrance In Forex by trytillmake(m): 1:34pm On Aug 27, 2023
Fugazy2023:
Oya, I want to learn. I'm waiting
U no know u dey say person na fake
CareerRe: What Valuable Online Skill Can A 23 Year Old Learn Now? by trytillmake(m): 1:24pm On Aug 27, 2023
Forex learn very well as someone said above, don't use real money untill u don understand am. Good
Programming i.e C sharp, python learn well and I tell u, u can plenty jobs on that in naija here, I can teach u, but I dey charge and expensive.
Also make I bust yr brain, must u learn online skill, how about being a tailor or mechanic, do u know how many illiterate tailors and mechanics dey around, if u combine yr education with tailoring or mechanic, I tell u u go dey sew dey export yr cloth or u go dey charge Wella to repair cars as an educated mechanic. Good
So my brother I don drop skill above remember this na time to learn not pursue money, as Pastor Sam go talk, learn a skill well, na people go dey pursue u with money.
TV/MoviesRe: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by trytillmake(m): 10:59pm On Aug 24, 2023
Lucy dey chew gum Pere abi
PoliticsRe: Soludo Announces Palliatives To Mitigate Fuel Subsidy Removal by trytillmake(m): 2:14pm On Aug 22, 2023
Wao this is actually what palliatives for the people should look like, free antenatal and delivery for women, very cool.
Nice one Mr Governor.
TV/MoviesRe: BBNaija All Stars: How Nigerians Voted Kiddwaya, Seyi, Tolanibaj by trytillmake(m): 9:21pm On Aug 20, 2023
Taylor90:


Bringer of bad news

When I saw BBN at the beginning of your post I think say they don stab person knife inside house
Funny 🤣🤣🤣 comment
But in actual fact, Kid for no go anywhere cause Nigerians we nor dey wan use ear hear say big man pickin wan share something with others lie lie, he was destined to be evicted.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 51 pages)