Trytillmake's Posts
Nairaland Forum › Trytillmake's Profile › Trytillmake's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 51 pages)
Taylor90:Funny 🤣🤣🤣 comment But in actual fact, Kid for no go anywhere cause Nigerians we nor dey wan use ear hear say big man pickin wan share something with others lie lie, he was destined to be evicted. |
Soma no forget say na money u come for, for this house not Angel, so behave like a grown not a sissy boy |
Dj nr try today, she cuts the jams before mixing in another one, nr be so na she's suppose to mix the jams, that's why dem call Dj . |
Phylla:Guy calm down, no be so, Mercy Lambo dey dere and this Ilebaye girl na wild card, not forgetting White money; that guy go spend bar extend him stay for here. So we gat a long way to go |
Shey Adekunle dey fear like this, Lagos island boys nr protect u again, abi na Pere face dey scare u, hahahahahah Pere d General, d guy dey plan him Strategy. Ade calm down Pere just dey vex say person outsmart am, the Mula dey him eye too |
Jack500:nurse Eliza is crying. ![]() |
COOL10:Seems Venita is hottest babe, Ade don date for him life, cause hw man go just to dull like this with 120 mulla at stake. |
Seyi yr wife dey look u for house o, leave ceece alone o. |
fitzmayowa:So all these girls dem come here come chase man abi, very funny, money dem suppose come win nor dey their eye na man be their problem see as Uriel wen be mama dey do like small girl |
Shey Adekunle no dey see as Neo dey flex for the house na Tolani and others dey run after Neo but Ade dey do loyal boy for Venita. |
But Kid is a funny guy, the guy dey blow pidgin during his diary session yesterday, Naija don rub on the guy no be small.. All in all this Bbn has been interesting, so much drama everytime |
But e be like say this Venita too like man, well if Adekunle no get sense make him leave game dey go follow Venita, he better face front play game leave Venita alone. |
Nice, @juju media, kudos to shoot film nr easy, wishing all the best |
Men, this story is damn irritating wtf, oboy this guy will be traumatized for the rest of his life. |
Why dem put American ref, for england match, dem for put Asian ref. |
This ref dey craze penalty when u no wan check, GOD don disgrace u |
This our foreign coach sef, I wonder the need, see Japan that beat beat Norway nor be japanese coach them get, why can't we send our coaches for training and use them here. This Waldrum man I nor see future for that man |
With that pattern Nigeria dey play, I doubt even Norway I was thinking they try, Japan beat them, that shows these girls nor come here come try, |
That thing be like muscle pull na didnt u see she started well first off. |
The op is actually joking, the man cry for ministerial appointment before, last last they will still compensate him |
DexteryJoe:No, Aussies sef dey press but we are too jittery and play back too much, go inside na and try clear yt balls outside inside goal area. |
helinues:Better, cause i nearly stone my Tv cause of this Kanu |
This girls dey make me vex abeg, no pattern which kind yeye coaching be dis, shey the coach no dey as dem dey play, even as dem don score i still dey vex say no patttern. |
Apart from winning, i am more concernerd about style of play and defense, how we create goal chances, Zambia played rubbish yesterday against spain, they could not even hold ball for 1min. Wishing the falcons victory, 2- 0 to Nigeria |
Hi, I will like to take up the challenge, done a music video, some talk shows on facebook and youtube, I will chat u up Music video i did video, https://www.youtube.com/watch?v=YZjqO4i_2wY |
I had to comment, dem dey cra*e #2,5 milla, is the department not in the school, dont students write jamb to enter school, dont they pay school fees in the department, dem dey cra*e. |
U |
Oga nice wife u have there, na this kind story i dey like hear. |
Jason not only sang, he danced |
Tinubu is supposed to enter and reorder so many appointments in the armed forces. So much incompetence in the armed forces during Buhari tenure. |
Terkx:Guy chat me up lets talk, |
Any serious artist here needing beats, yes i got u, I make beats also produce, lets make some good music, if u have any sample track u have done, drop a sample lets make music, my beats are free, lets see where we go from here. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 51 pages)