Trytillmake's Posts
Nairaland Forum › Trytillmake's Profile › Trytillmake's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 56 pages)
Una no dey read, no be Govnor Fubara be dis o |
SisterAnn:Aunty seriously kindly name the school, cause I know most have uniform and sports wear but different wears every day,.... |
Una write up too dey too long for very unimportant issue, every school has a right to set how the students wanna dress, it's for discipline and uniformity simple. If u can't buy uniform from school buy material give tailor to sew simple |
SonOfWords:Are u ok, did u not read what Wale A. wrote why is Pa James not complaining, why are civil servants at his level not complaining, did he not get paid for his role as Papa Ajasco, Why him no use him face take act other movies and do other things, if he had not met Wale Adenuga wetin him go do. Do u know how many actors super story has brought out and are acting movies all over the place. Guy make u careful wat u talk o, do u know how much gratuity dey are paid. Make person plan him life now, cause tomorrow dey come... That's all |
Orlandoo:Waaaaat ,Baba na uppercut be dis 0 ![]() |
Angelfrost:It's crazy who dey advise Tinubu, u employ people that have rubbished u earlier, taking u to the cleaners, u now turn round employ them to come clean u up, how can a government be doing this Even the national assembly that should know better, still screened and passed Reno....don't they know these people are rubbishing Nigeria....ust wao |
That guy finish Bwala, Rufai go just dey laugh for corner |
Wao since 2009, so all these thiefing governors when their cases dey court na 2049 dem go take convict them ..... |
This one na something else, keeper leave post go dey play ball ah ah |
Ojuntana:Ah Baba u remind of this guy for 2002 world cup, this guy dey dribble, but results na zero ah ah, I just wonder whether the coaches don't work on such behaviors |
Congrats Sir, more and more blessings to you |
Good article, nice for a lady to want to keep themselves but the thing u fail to understand that na guys wen never sabi toast babe dey demand for sex from babe.... e shock u, let me elucidate....Guys wen be pro, know that the way to a girls heart is to treat her with care, jist with her laugh with her, take her to buy ice cream( even local babes like ice cream) walk with her, later tell her bye bye, when u close to her house, even when she finally comes to your house, ask her what kind of movies she likes, discuss and laugh at movies, generally make her feel loved occasionally touch her hand of shoulders not waist just to make a point. I bet u na d girl go dey wonder whether this boy no like me wen she is in her room thinking bout u, she go dey tell her friends whether the boy no like her or the guy na gay ![]() I bet u na d girl go ask the boy say, guy why are u not touching me, dont u like me or love me, (i have seen it happen many times) at the end the guy will have his way last last if the girl is not careful.So Op no be all boys dey demand sex, even girls dey give sex to guy just cause they feel they have met a caring guy not knowing the guy na baddest...... make i stop here if u want more gist on guys..quote me make we talk more |
AMI3:I no dey like this kind talk, talking about Africans like say them be something else |
this yr caption Special singlet, very funny 🤣🤣🤣 |
Me thinks, why doesn't he just form his own party, with people of like minds, he already has the obedient movement. Cause using already established parties, greedy thieves will always hijack it. |
fabolouz1:Thats what Oyibo will always do, they create an avenue for u to want what they are selling , u now subscribe or buy it, and they sell to the world making billions, Africa na how to thief, steal money via politics, no creativity hence we are always users |
EmmyMaestro:Hahahaha 🤣🤣🤣 very good to be inquisitive |
Peter Obi leaving Labour ah, no be mistake this man do so? Cause him never even win primaries in AdC, he don dey do tour all over like say na him be Presidential candidate, what if he does not win, remember APC get guys for ADC too. Ah Obi Meanwhile Labor party leaders the most useless party in history of mankind, u have a gold fish that made u come third, never recorded before, then u let him go cause of greedy politics... ah Obi u dey God Hand |
Peter Obi leaving Labour ah, no be mistake this man do so? Cause him never even win primaries.. Meanwhile Labor party leaders the most useless party in history of mankind, u have a gold fish that made u come third, never recorded before, then u let him go cause of greedy politics... ah Obi u dey God Hand |
Wetin Judge dey adjoin till May for, do this thing once and for all, |
U dey Craze ah ah if na my Brother, or relation or Child Aunty u go enter jail |
Op u look great, dont let anybody tell u otherwise. |
Very Sad, People will say if only she had stayed put, but the Child will say Mummy u didn't come for my graduation . God knows Best O |
AirBere:If d guy do him work well, u sure she will shame him like dis, maybe d guy no fit finish repair work hence Aunty dey vex, women always get reason for thier action o |
Guy man without money don hear am for abroad, the guy wan use scope collect Pepper carry full luggage come visit person, wetin be the guy mission 😎😎😎😎 Baba Hussle o |
Israel better quiet there no one asked u, u be Davido Papa? When dem give u suspension now u go dey cry. Better mind yr business and support yr Boss quietly |
SpaceX: 200ah lithium battery for 5k? Bros na d valentine wine still de cash u, abi na something else. even if dem dash u 200ah lithium battery for 5k u go collect am? |
Justnation:😎😎😎😎 Actually if the president put round pegs in like holes like the Interior Minister and checks them, then yes work will go on, not put Politicians and past governors with no iota of understanding of their ministries like former minister of security. Everything no be politics |
rodbel:Baba I conquer, school no be sacm o, |
She has a duty to speak, why the shut down |
Did I hear third semester, ah ah abeg o |