Trytillmake's Posts
Nairaland Forum › Trytillmake's Profile › Trytillmake's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 51 pages)
iamtenseven noted: “What Zita did to Rooboy here is no different from what Faith did to Imisi. Big Brother did not issue a strike to the native doctor. .” native doctor. people get bad mouth9 more characters needed |
• To further improve efficiency, the CAC boss said the Commission will also use AI to manage the high volume of daily inquiries.U dont need A.I for this, a simple well planned form can do this, that can route requests and check database for duplicate requests. Na because dem wan chop money everybody now don dey call A.I any how. |
nedekid:Nairalanders ah ah una can investigate 😎😎 Last last the guy don gragee, kudos to Obi Cubana, no be only to flount money online but to help also. Kudos Obi C |
Ah match dey today, very good make I relax with 1 bottle |
Bosenan:This post makes sense, she is just angry that the whole house hold knew, only yr brother told her. Ah ah on top na woman, Guy let me be for now She still loves u guys, she is just hurt just find a way to call her.. Meanwhile yr Sis na person o, supported u guys even after school wao like federal government, Thumbs up to her |
ADbb:Baba he's not living a sad live, he might not be able to toast woman, yes but hes an intelligent handsome guy who knows what he wants and where hes going , na girls like Thelma, Tracy or Ibifubara fit Faith, intelligent girls Faith just wants to blend with happening loud girls like Joanna just to blend in but on a normal, these girls him no go send them Girls wen go like am for himself dey outside wella, for am. U don't actually need to go with the crowd to be liked, he is being himself |
Lagos nko, wen e dey happen, Lagos nko, wen e dey happen, 19 more characters needed |
They are forgetting it's a show, person gat win |
Isabella dem force u for here, u can go home girl |
Hazardfan1:She just dey size all the guys there, but na intelligent girl |
Hazardfan1:Hahaha 🤣🤣 make Bright no give him pickin Belle 😎😎😎😎 |
KAi this thing go pain Kay Bobo ah those Thelma long legs and Thelma no get guy all this while.. as she see dem remove am |
doncartel:Hahaha 🤣🤣 this one funny 🤣🤣 |
O boy this girl acceleration na something else, if this has been 110m she for win, she starts late but finishing na speed. Congratulations Tobi |
Thelma dey look for Big boys, she no consider RooBoy as bigger boy. But RooBoy na jovial guy and him be dey cosy with Thelma and it seems the thing still dey pain RooBoy Hence e no good to open up to babe too much just yarn small if she no gree back off like guy man . |
Deneri dem send u come win money, u come dey dull like say Doris loss, na she dem send u come there for.Guy no try. If na Doris dem leave for house she go move am sharperly. Guy no try |
This should be replicated in the north, private security firms to flush out banditry, |
gtassure:What d guys means is that we complain of wat we don't have yet people have the barest minimum and are making impact, Simply don't limit urself, what u have can take u places. Infact this story just motivated me today to continue trying.. don't give up |
If this is actually true, then the man na thief, that means Naija own should be way lower. Anyways na Tinibu I blame for not properly removing fuel subsidy, In a country where u have the oil u can't subsidies for yr people, Nigeria price should be way lower, all those story about being taken outside to sell , customs should do their job arrest abd sell their tankers. Na government I blame for all this |
Not necessarily their best clothing but clean presentable cloths, when u go see governor u almost dress as if u dey go see king, Now u going to meet with the King of Kings So Baba the best cloth suffices also when dress well there is a kind of clean elevated feeling that encompass u also. Yes so dress big |
Fine mama looking great, at least no be football age |
Since na Tobi don talk am now, no more hiding again, Corruption everywhere, everything na I'm dem go use to thief money |
Why was peisero even sacked, we still using his discovered players. We have the worst coach even south Africa coach no sabi. U mean our coach can't get a number 10 for us, Iwobi was just passing as if, dem dey pursue am, no holding midfielder nothing. Ah super eagles, no no no |
No be person dey score goal so, na Osihmen score so, wen Finidi dey pannick cause of Osihmen. Na coach dey make selection, na him get the team. Wen u have international players what else do u want as coach. |
Baba dem send this keeper ah ah, allow us score na 😎😎😎 |
Yobo, defender of the universe, this guy defend for Nigeria sha, heavily criticized still always available and no bad news about him. Happy Birthday 🎈🎂🎂 Yobo with yr Beautiful wife and lovely children. |
Aydot99:😂😂😂😂 The guy na mumu o, why u no go apply as Doctor say u use A.i operate.. A I when dey make mistake correct itself make mistake again, tell u say im sorry. Best to use A.i when u know expected output, u use and test before certifying it's correct. Funny guy |
People still dey take this guy serious, anything for his master that's who he is. |
[quote author=Carl99 post=136643772]Omoh. Congrats to Arsenal on finally winning the league. It's now obvious that they are the only ready side. The other top clubs are in transition. Liverpool especially should have added to their squad. Not replacements [/quote Wetin make Liverpool sell Diaz sef |
dominique:🤣🤣🤣 Nigerian employing lazy coaches that can't groom home players to win chan, they only want ready made players. The boy now no be coach discover am, where are our under 16,18, 22 players that have represented us in tournaments where are they, must u carry na babas to play in super eagles where are the young talent ts. We have abundant talent but wee gat Bunch of lazy Nigerian coaches, just to call up foreign players na im dem sabi |
lailo:Nigerians una too funny 🤣🤣🤣🤣 make una free the guy, na him own quest, lers support in any way we can, last last I only pray for his safety, at the end we go see the result. |