₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,670 members, 8,513,074 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 12:13 PM

Toggle theme

Tufe's Posts

Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 183 184 185 186 187 188 189 190 191 (of 261 pages)

Jokes Etc › Re: House Of Prostitution by tufe(m): 5:47pm On Mar 09, 2008
. . .u dey feel like oga now. if the miggy come, u go run
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by tufe(m): 5:46pm On Mar 09, 2008
bloody pervert
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 5:46pm On Mar 09, 2008
. . . . , dem dey feel fly na
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by tufe(m): 5:41pm On Mar 09, 2008
. . . . . .not funny to me, just stupid
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by tufe(m): 5:41pm On Mar 09, 2008
. . . and you, e be like say you wan come ref the fight abi
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by tufe(m): 5:39pm On Mar 09, 2008
. . seriously, the guy no just know when and when not to talk
Jokes Etc › Re: Thoughts To Ponder by tufe(m): 5:39pm On Mar 09, 2008
. . . make sense dude
Jokes Etc › Re: Who Knows What 69 Means by tufe(m): 5:38pm On Mar 09, 2008
how idiotically stupid
Jokes Etc › Re: The Yahoo Boy by tufe(m): 5:38pm On Mar 09, 2008
@ben,

u say what. u no dey know when and when not to talk abi. u no just knwo who be your mate for this land.

ituen, how far you na, u wan borrow me wife? abeg o, i am totally satisfied with lola, i just sent her on a course just as Yar'adua sent ribadu on one
Jokes Etc › Re: Two Lips And Seven Kisses by tufe(m): 5:37pm On Mar 09, 2008
. . . no dey waste space
Jokes Etc › Re: House Of Prostitution by tufe(m): 5:31pm On Mar 09, 2008
. . .or you mean to say his hermaphrodite
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by tufe(m): 5:30pm On Mar 09, 2008
oh no
Jokes Etc › Re: Thoughts To Ponder by tufe(m): 5:29pm On Mar 09, 2008
. . . . . :d ;d
Jokes Etc › Re: Airman Jones by tufe(m): 5:29pm On Mar 09, 2008
@ituen,
becos i no be polygamist like you no mean say we no fit get along. anyway, me and lola are still digging it tight. and i mean seriously. so holla at your boi men angry
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 5:27pm On Mar 09, 2008
. . . boring
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 5:27pm On Mar 09, 2008
seller
Jokes Etc › Re: Neighbor's Barking by tufe(m): 5:26pm On Mar 09, 2008
. .ask yourself that question again
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by tufe(m): 5:21pm On Mar 09, 2008
@ben

dont be stupid. what popularity do you think i am looking for. did you see my post b4 you typed your shit. omo guy dey look before you move you stupid hands to type.
Jokes Etc › Re: Who Knows What 69 Means by tufe(m): 5:19pm On Mar 09, 2008
. . .how dumb
Jokes Etc › Re: Iam A Lesbian by tufe(m): 5:19pm On Mar 09, 2008
. . .so where something come dey na
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by tufe(m): 5:18pm On Mar 09, 2008
. . . . .and he gets admitted at iyaba left
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by tufe(m): 5:18pm On Mar 09, 2008
. . never rinse am na. pours goat sheet into mouth
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by tufe(m): 5:16pm On Mar 09, 2008
abeg abeg abeg, carry your french go somewhere else. this na naijaland, bring pidgen come grin
Jokes Etc › Re: Preposterous! Unimaginable! Unthinkable! by tufe(m): 5:15pm On Mar 09, 2008
. . .and you Mr Nigeria

(get a life)
Jokes Etc › Re: Preposterous! Unimaginable! Unthinkable! by tufe(m): 7:56pm On Mar 08, 2008
thunder fire you theer.
no be you wan bla bla bla the poor goat. i carry am so you no go do am
Jokes Etc › Re: Yo Mama So: by tufe(m): 7:49pm On Mar 08, 2008
why u no giggle and right
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by tufe(m): 7:48pm On Mar 08, 2008
. . . .so much hype for this fellows. all for what, i just dont know. just some yeye dudes wey wan dey attach themselves.

anyway, ituen and sauce, na una biko. i pay my respects
Jokes Etc › Re: But She Said No by tufe(m): 7:46pm On Mar 08, 2008
na joseph pikin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 183 184 185 186 187 188 189 190 191 (of 261 pages)