Tunesoft's Posts
Nairaland Forum › Tunesoft's Profile › Tunesoft's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 21 pages)
Omo....d guy no even make comment...he just mute....e just be like afta writing exam wey u sabi say u don Bleep up....u go just humble dey wait d result..... ![]() |
ijbeauty:No be eviction day joor....nd dem no go wan play d same tape as dem do with samatha |
Even if dem no evict am today...omo, 2mao morning no sure for am....eeya.. |
Omo...see as Canon dey look kaalookaaloo sha....like...' omo na like I dey go home..' oboi |
Which kain eviction be dis naaa...wey d babe don thinks say she don cheat eviction...she for don sleep chop wake say..nothing dey happen...Oboiiiii.....e just be like wen u brk Popsy cup yesternite...nd he no do anything...come wake with koboko on ya bumbum |
Am so happy for U....Congrats bro....God will make my own time sooner too...Amen. Thanks for sharing d good news |
Ahn han..where una dey naaa...oya peeps fall in |
Omo...BU students plenty for this forum...Oga sha...anyways, guy OYO is ur case. gba kaamuu |
So...am here finally I wan right GRE after I have postponed writting for months running into years now...please peeps....i need advice...which books should I get...the most important please...and what other materials will be of good use...I intend writting sometimes in january or feb latest. please help. Thanks. Plus how do I go about registering now...cos I learnt registration method is always changing. God bless u has u help |
Glocal1:Me too please |
Ok...so she's buknor...OAP topradio...with a lovely voice..buh, she no beg anybodi to put her pic for here now...nd trust NLs...dem no send nobody...yab anybodi...Tosin am sure she go see dis....peeeleee |
Uchenna42:Official bawo....?? wey d ring? He propose?? How e take be official....he hate am b4? shooo ![]() |
Sexytemi:Which one be dey don't want a female to win....u wan make dem bend rules because una be female...abeg...na survival...na una dey talk female world...Go geh....woman power...so na so e be |
Samantha..smallish stature...come be like legegege...last girl standing...buh na she look like man pass for all d gehs....no female features.... |
Evi....evicted. buh cosy na sharp guy...evi don Bleep up....so wats d point...dropped it |
Which kain nonsense galaxy dey do now....oga oooo |
Ehn hen.....i seee me dey one useless hotel wey no gree change channel yesterday....make I relax watch my own.... |
Where una dey...nobody dey comment...na club una dey ??...or nepa no dey....which one |
Am in dis useless hotel in ogbomosho..dey refused to turn to local channels...bois oya naa updatesss plsss |
Omo..if garri pour na d end...garri na one time naaaa |
morbid:1st sensible post....i was wondering say pple can't see d obvious...assisted pregnancy...though..God's hand involve too sha |
Well....simple truth....with where are are today, having kids is not compulsory in marriage..though we are yet to get there in this part of the world...buh simply put, wat pressure...?? wat Wass ur own agreement with ur hubby b4 marriage...plus she sef shud say if she wants a child or not..not turn the normal expectant nature of wives..husbands nd families into mockery...or anoda jist of sought..dont blame her though..if she can get pregnant nd if she is..she should Thank God for that....cos she obviously don't know wat somepple who can't are going through. |
Heyliesha:Really where do u download from..me don't mind downloadin...dis useless NEPA no dey help thinzzz at all...or better...where I fit stream am sef... |
I don miss tonite...buh na to keep time..., oya naa |


??...or nepa no dey....which one