Txlonghorn's Posts
Nairaland Forum › Txlonghorn's Profile › Txlonghorn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 28 pages)
Ray where you dey go sef, you'll miss out on snazzy and diddy making out . Make I pour you some palm wine my brother, you wan suff |
Yup that's my better half, I can't go anywhere without her. Thanks for the compliment my dear. |
@ diddy I see am my brother ooo my eye don suffer |
I no blame you my sister my woman na tiger |
@ diddy, I don't think snazzy dey bite down there oooo. the last time I checked she's still a very good girl. |
@teezy My dear if no be say I get woman, I go chase you like wild fire I swaer. ![]() @ Geekgirl, You should try this akara, you'll love it I promise. |
Teezy all this time I know say you be good girl,God go bless you my pikin. |
@ RAY, Thank you my bro, it be like say na the same thing I dey drink now because my eyes dey see double now ooooo. @ Snazzydawn I just dey play with you girl, no forget say you day come my wine carrying ooo. |
Teezy my sis i've not had akara in a while and I miss it so much, you think say your mama fit hook we up with some ? |
Snazzydawn I forgive, next time just make sure you call am madam tx ![]() |
Akara are bean cakes a stable food in Nigeria. |
@ray, I no know which one be fermented(oyinbo) the freah palm wine way papa Ngozi bring this morning you dey call fermented |
@snazzydawn Make i catch you first, na my wife you dey call girl. |
@nike, sorry for sitting on your remote, it's just this fat a** way man the carry sef |
whats up my dearest snazzydawn, my sis you in trouble now. |
nike4luv:*Txlonghorn sits in coner with bowl of palm wine and can of utaba(suff) to watch this thread. |
@ ikamefa, I promise the next time I'm in your area I go bring you plenty Akara. ![]() @GeekGirl Madam abeg no vex na so we naija ppl day, we too talk |
@Ray, Why dem the yab you chickyto like this now. ![]() |
Watin man go do without naija food sef. God bless us with food ![]() |
My sis Nike you fine oooo Man nogo hard you fine at all ![]() |
Na wa ooo we don drive the owner of this thread away |
My three |
aloib:My sister my mouth dey watery every time I think of home. |
All naija girls are just too hot, not like the Oyinbo girls here way think them even fine. God bless my sisters I tell you. |
omfg I'm dead from laughting every body here is looking at me like I'm crazy. |
Abeg ooo you girls are mean ![]() |
My sister abeg ooo this lady go drive us from her thread. |
The girl In my profile is my girl for real. she's no miss world but I love am like that. |
ikamefa:My sister my akara don finish. @GeekGirl, The next time i'm in Georgia, I'll bring you the best akara in the whole world ![]() |
Welcome to the Jungle GeekGirl . How you guys dealing with the heat in Georgia? we roasting here in Texas. ![]() |
Hey Raymand you kinda look like Notorious B.I.G ![]() |

