Tyemi4509's Posts
Nairaland Forum › Tyemi4509's Profile › Tyemi4509's Posts
1 2 (of 2 pages)
After the arrest wetin cum happen,fulani kill una abi..
abegii dis nah fake news. |
Equitorial guinea has opened its land borders with cameroon. If war start for 9ja,make you jaaaa paa |
Phenomena ask tope olori-ebi 2 times 2.
law of karma 2,244.
business maths in cement |
Phenomena ask tope olori-ebi.
EPOON é bur-gê bur-gê |
Shey person wey chop bakery money,dey go jail. If so... |
I've got nothing to say sha, my ex-wife to-be nah anthony joshua,since the day she raised her hand up because i seize her phone,since that day we broke up. She still dey beg me but i no do again. |
mr phenomena cum go test the judge for champion junction,thats why 9ja don ba je,make we ja pa |
When masqurade dey roam street,who wear the mask.
when soldiers dey shoot who wear the uniform.
when cow attack innocent people,wetin dem be.
you wey say make dem no tag soldiers,who you be......you be hunted deer |
Wetin concern us,me and mr phenomenon we dey champion dey play bet9ja;even if you increase fuel price to #750. That one no means say we no go increase our chance of winning millions. useless corntree ruled by a cow |
This guy try,try make you relocate go republic du benin,togo or ivory coast. the guy try,una dey find nam. even if na #80,thousand euro's nai me self see ,no quam. the bible says,heaven help those who help themselves. the efcc wey wan catch the guy,shey nah sai baba send them cause i no understand why una dey chase the guy. ja pa |
Mr rafiu,shey you fit face fulani; you make me remember the video wey i watch for youtube,9ja soldiers stand in front of number 1 sunday igboho,the soldier with ak 72 tell the other guy say make them attack am,father sunday just dey laugh. who una b. 2019 election for ikire,osun state when father sunday igboho stand dey watch people wey wan attack voters,no be say them tell me i dey there,the 8 soldiers wey stand for there,them they do tuai-le baba agbalagba. rafiu you beta go sleep for inside toilet. |
dem try,but make una no allow them use una as tools for upcoming 2023 election campaign. Them try. but if anybody see where them go teach us how to tap money ,make una let me know. if you don sabi the work,no stay for nigeria o. ja pa to another country because the glory of a man is only achieved in a strange land. |
So una mean say the disbanded police sars to be given employment through efcc. no wahala. make una remember say if there are 650,000 uniform officers,their are 35 youths for one uniform officer. we no dey fear una,make una carry on. shey bi,una no wan get sense |
If am to incarnate in next world,i would prefer to be a living tree or a living tortoise in central europe,northern europe,egypt,or australia. the current situation wey dey happen now for 9ja,if you die here,who tell you say na heaven you dey go. dem kill them just like that. buhari well done,when you are through with us;please let us know |
Any yoruba muslim here,say this prayer 9 times before going out on your right palm even though fulani are millions,they can't attack you,they will think that its wind blowing and passing away dust. a fulani girl told me this in december whenever they want to go inside bush they recite it.even if people are coming they will not see them,they will become invisible. inna ataina kal kawthar fasalli li rabbika wanhar inna shaani ' aka huwal ab'tar she says if you are a woman ,read it times x7 a man times x 9 |
If una like make una sell petrol for #750. the cane wey dem use flog stepmother go still touch house wife for body. before 9ja becomes an ambush jungle,please if you have your passport,relocate to republique du benin,there is a town close to cotonou called calavi,its 13km.please you will get a room for 2000 west african cfa upward,and you will asked to pay 3 or 4 months in advance.try and make your research about the town. why i'm saying this,war start for 9ja before this year runs out. i don talk my own |
Is that why the buhari government kill them all.so them believe say their secret go open.make una continue.wetin fela talk for 80s nai dey happen. before this year end,is either we divide or war begin. obafemi awolowo say if war wan start na from north,if nigeria go divide,na still from northern leadership. what a useless corntree ruled by a cow barba |
Make una stay.no be we go fight una..by the time we finish with all the fulani for inside bush,then una go sabi say phenomena na warlord for osogbo. |
All these passengers wey die for this crash,na oga dem wey wan take over from buhari,thats why them kill them thru faulty engine.useless government |
1 2 (of 2 pages)