Ukemilia's Posts
Nairaland Forum › Ukemilia's Profile › Ukemilia's Posts
Very disgusting!!!yauck |
E make sense die |
Dis kidnappers self..dey no see this senators n other politicians to kidnapp wey dis moni no b anytin for dem,dey never start,dey go still come down to 10milla.bunch of idiot.kidnappers too dey fear all dis top politicians. |
Orlando Owoh: This is how you celebrate crime; when you're reprimanded, you say you're being persecuted.Abeg no time |
Guy u too sharp,don't worry I will join u with dis stowaway kid make two of una produce action film together,omo d tin go go market#carry go but no try am again if u ever succeed |
Garri the 1st: Kwankwaso sneezed and GEJ caught cold...if northerner are controlling gej,y is it dat gej is not listening to all dat ve said concerning Mbu and Amechi.Jona actually knows wot he is doing.he is not acting base on wot pple requested instead he only act on wot will benefit him.#shikina# |
How come Beverly resemble house gal for d last pix.Abeg which kind hair style she do self.Omo d gal wowo here finish |
Omo dellish boyfriend abi na manfriend is cool..which one wey beverly dey behave like house gal here. |
Happy birth day dude |
There is noting one will not find in india |
May his name b praise always |
Humphreydis: .....y dont u invite ur grandpapa frm village to come and lead nigeria forward...comon class monitor for primary sch e no reach ur hand and here u r talking about leadership....iberibe!!no b small tin |
Adrenaline123: gbam.otua ka odi |
I ve never done dat,I'm not even dreamimg of dat,#shikina# |
Show urself |
Haba-habatically. One thing is certain:Amaechi is scared.When u don't hv d police apparatus,party structure to ur side then what do u hv.u better port to APC b4 is late. On a serious note, this man shud just press pause.is ironic hw these governors don't want local government autonomy but wud want autonomy frm d federal govt. Nawaoo |
Is he mr logan in 24hr,jack bauer must get to d root of all this shit. |
Of cos yes |
Well done guys |
Very sad |
What wud av happened had they rejected it when our soldiers are already in d battle field. |
lorretta u: lmao. Okpa nsukka indeedBet u know d okpa Nsukka. Use to eat dat during university days.Morning tonic. |
Today mark d beginning of lent,ashes we come and ashes we will go back. |
Burkina faso u na too much |