Uyiosas's Posts
Nairaland Forum › Uyiosas's Profile › Uyiosas's Posts
Green all d way ![]() |
kupsonrex: correct......God is goodAll d tym..enough tithe 2day bdt |
prince123: 79.465..i don change browserCurrent price 79.521 |
toluxa1: I dey dey listen to bloomberg I no know say service don startU no go hail pastor....lol |
bommaster: GJ is getting ripe for rise bet.Yess boss wen doo we pluck it?? |
puskin: ***walks into the nite vigil venue.....greets those present, good morning......and takes a seat***Dude ur late...ooya apologize to d trinity in d heavens...sori in mecca....all join jare.....lol |
prince123: where is oga bomRelax na shop neva open joo |
pappy u u drop SERMON na......give us d summary of d story..even jambite wey read dds one 4 english exam go fail...... Lol |
donblanco: what do u meani mean promo code of free $10 betting moni frm bom ![]() |
hey guys...who wanTS free money from bom.hollA |
bommaster: here is it bro |
Is prof uclenna in d house..shop is opened o |
toluxa1: LOL! It always has that "maga don pay" feelingTolu u no serious kobo.....lwkmd.....who b ur maga...BOM? |
bommaster: @ uyi_osas hope u are stil with me on d EUYess boss.waitin till it hits 1..2485.....i mite place a fall on dt.... |
;DSeason 3 already...... Come d end of ds yr dt bom parry wil hold with different rides frm bom pocket...... Time to BOMB BOM |
![]() puskin: Hmmm.....our pastor decided to close vigil earlier. u fit cont d vigil na.....u and maga1 as asst pastors concerned |
For ll dose in d house watching d supposed currency pair for the morn trade ppls kip d house posted...my gen don go off and my tablet battery go soon die....let d info flow wella...eku vigil eni o......lol ![]() |
blink182: I beg give me accurate timing formula to use. There was a gold fall signal today that chopped but I just sidon de look as I no fit enter immediately.e....g if d signal na gold and na like 2 hr trade......once u scroll too pick ur tym u will b given a later time to start.......e.g...if na 16..00 d signal show.....bom go give u 16.10 as ur start price.....if na sure bet..wen u enta at dt 16.10 ul still win coos unlike forex gold no dey retrace anyhow..once its rising..its rising..and once its falling its falling.... |
blink182: Emm...welcome back, you get luck say you meet page 94. Had you waited till morning, vigil people go complete season 2.Yeah i do...just dt bom will nt allow u enter immediately so ur bet will b lke 10 or 20 mins late....but its always kool if its a long trade...den even wth d late timing,u,l still b GREEN |
ayox2003: You no need ask for welcome message. Baba MarksMan, Welcome oh.I telll dem but dem no want na...no b by force na..lol...i like d impprovement in d house.......very encoouraging...only say some go start dail vigil very soon wth d new strategy .. |
Infact una no go kill person 4 ds thread.......laffing while chopping.......i travel 4 ma sis wedding ...i left d thread at 67 now na 94...nna u guys r nt smilling o.... OYA MAKE UNA WELCOME ME BK NA........LOL ![]() |
azpekuliar: Infact, only entered for one of 'em-Gold.u entered for 1...den ur lucky..cos we dt entered d four...e no funny..if ur moni mgt sklls no dey sharp enough..acct do wreck wth ma fxmarks man..I just recover sum bk.. |
Haaa easycopy..........wetin happen ....4 signals.....3 loosses...........last one is nt luking gud either......... |
easycopyrh: I can tel evrytin d indie does coz it ws my first gud indie bt as 4 me i ve stpd usin it wen it stpd givin me wat i want...dnt get me wong o,,idint say u gave d alert.i just said it was from d indicator... |
GOLD BUY LABEL OUT..PRICE AT 1569.30...GO IN FOR 3 HOURS....ESAY DOES IT |
arbitrage: uyi_osas, please do you mean to give alert or what do you mean by green alert. Is it a rise or fall alert? Newbies help please.its a rise signal..according to easy strategy..I've gone in for 3 hours..u can still go in to..its still fresh.. |
ayox2003: Okay. I see you.we no form caba now..lol...d software dey thread..I even send am go email sef..but nobody respond... ![]() ayox2003: Okay. I see you.we no form caba now..lol...d software dey thread..I even send am go email sef..but nobody respond... |
Zeddicus: Abeg Uyi and Stagger what timeframe did you guys generate the signal and subsequent win from??15 and 30 mins tf |
[quote author=arbitrage]I though bendazum alert will end by 5pm (15 hrs from 2 am) or are you trading forex instead of BOM or binary option like me? It's like stagger and uyi_osas are enjoying their ride of the market as pros but no alert from them to us newbies. One said is in profit but no alert from them earlier to join the trade rally. Help us please.[/quot we can show u d way.just use d indicator k. |
green label aud/usd..price at 1.0088 |
stagger: I am so loving this FX Turbo Marksman indicator. The GBPUSD signal it gave (FALL) has ended in profit.enterd here too..won all d way |
stagger: So Uyi_Osas, you are saying that in effect:yes |



