V3's Posts
Nairaland Forum › V3's Profile › V3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 231 pages)
So?? Wande coal'z from Mushin ![]() ![]() @abby who u talkin to? |
@ben na shalanga u wan tro all ur life's saving into ![]() @abbey my dear, close ur eyes b4 dey corupt u 4 me. . . @chi i been good. . .u? |
@ben yes, ben was so broke he could ONLY offer me garri w/fried fish, which i declined! Sorry ben, not the guy-on-guy type!!! ![]() @abbey gudnyte my loff, see u @ d vault @chi if you keep listening to him, you'd grow white hair overnight. . .how u doin mon bonbon?? |
[quote author=by.dot link=topic=308776.msg4433906#msg4433906 date=1251388489]Venom, i dey inside cloth as u take leave me o[/quote]no b so my broda @sweetliet psst, customerz r waiting. . .werin u still dey do here?? |
abeg flog am, if you're done. . .pass him to me, make i flash him brain wit 1 bottle, after that i go shoot am for him bla bla bla, dem i go use helicopter carry am go 3rd ML bridge and toss him into d ocean ![]() |
@sweetliet who's dreaming abt u abeg troway enta konga jare!@Ben who wan try kill me?? @by.dot omoko,whts good?? @chi wadup? |
wahala dey o! good afternoon all my peoplez |
shit!!! |
i no fit shout I'm listening to Juanita Bynum "Holy spirit" |
holythug:And where did U jump out, fall down. . from?? @abbey which club we dey crash dis weekend?? |
*walks abbey down d hall & plantz a french on her* na werin i dey call u 4 b dat |
*catches the arm, twists it no fcukin return. . then slapz d nutz out of romsky, leavin him with eyebagz* Na dat chop-stick arm u wan take slap me. . .lmyo!!Abioooooooooooooooooooooooooooooodun!!! |
@sweetliet amusement park ko, frownies joint ni!! c ya mouth!! |
sweetliet:how many "oooooh ahhhhh" must u type b4 we know how e dey do u? |
*eagerly anticipating romsky's slap* U can try homo-erectin!! @abbey start packing, ur journey beginz tonight!! since u no gree me space to do my runz! @ben u self wan comot ya head make him slap me?? ![]() |
![]() |
I'm pastor c.okotile!! ![]() |
[quote author=Abbey_city link=topic=308776.msg4431885#msg4431885 date=1251372749]wat's all dis debating all abt nw[/quote]How we're going to send u to "Old People's Home" ma'am!!! ![]() E kaaala!!! @romsky na ur brain we go use do practical as we no fit determine ya gender! ![]() |
[quote author=Abbey_city link=topic=290530.msg4431820#msg4431820 date=1251372291]wait let m do it 4ya **rush inside bring out d tatto box**[/quote]sorry love, already got "dollar sign" tattoos on em!! Cum to fink of it. . .d weekend is almost here Granny, were we dey go dis weekend?? |
@abbey I've told you granny, all-a-this is just 2 mush for ya brain. . .just go-n-sit on the rocking-chair i bought for u and darn knit my sweater for me!! |
dis iz silious,contagious, alacritous,malignous and very corruptous!! I need to tattoo my eyeballs |
Ben20001:no u be omo shekpe @romsky shift go right jare. . .or fly enter marina water!! |
our friday club parolz U dwn?? |
wft |
@romsky na so u stinkpa reach ![]() @abbey how we doing?? @ben10 how say u no drunk after all that partyin laznyte?? |
me get my own viewing center in front of my crib. . . ![]() Up gunnerz!! |
UP gunnerz!!!! ![]() |
@chibaby I'm off lady to catch d arsenal vs celtic game. . . *pulls chi to a corner, plants a deep frenchie on her lipz* ![]() nyte nyte |
Ben20001:u wan deny ur title abi i go tell |
sylve11:LMYO @ sylve!!! ![]() person wey giv u ear, go nearly die of BP, i no say u nofa chop na why u dey yan like dis @chi sings *i no fit deny how u dey do me for body, pass me your love eh* @ben even U my grand uncle dey fall my hand, your plan no work o. . . |
@ben na u sabi o, u nofa comot for apapa? @chi-baby nurrin do u jare, Ay-com ft Terry G "Pass me your love"z next u game?? |
sylve11:why na my broda, but you're looking cool ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 231 pages)

abeg no call me for this marra o. . . lol