Valboy20's Posts
Nairaland Forum › Valboy20's Profile › Valboy20's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 87 pages)
thread officially closed. Where's Puskin? |
Mehn it's been long |
hustla: Can't wait to fund my pob accountno rush pob make pob no come rush you |
WTF |
Bacelona: Pls punters hw can i register in nairabet furum de place dat i supose 2 click after aceptin term and condition is blank plschange ya browser... use an advanced one |
bomking4x: Seun go swear for u ohlolx, I dey find you make you come finish akpors wey dey make noise |
AKPORS IS RANTING....teeboy is urgently needed |
valboy20: fr33 $$$$$$these guys re really doing their homework |
juwoonn: Bros abbegg gimme dat sitebuzzed |
chai guys don they open eyes o...thread now bcuming empty...na only for here jokers dey answer pro...pro my asz! if you like reply me make we full 5 pages within 2hours |
fr33 $$$$$$ ham-kam - mjondalen over 2.5 @1.75 |
domcarez: pls which website/bookie can i get these games?any bookie |
Mayowura: Pm the site abeg!buzzed |
emflex: i smell efight..monsuru hold ur tongue o |
Mayowura: Kai.... Your brain na orig.I see u boss. me just enter one alien punters forum, come see analysis, picks, injury report for league wey nobody even sabi for hear..you hardly see them attack each other, their baseball section on point.. bro na that kind thing we suppose get for hear buh reverse na im we they see..infact this thread should be named witch n bad belle zone...lips sealed sha |
at times it seems you can do bera on your own even without this thread...newbies should mind how they stake on picks from this thread else na village cox evils n badlucks coated |
monsuru560: Japan BSB COMBOchai.. who cook this soup wey no add maggi. baseball ain't all bout odd.. you've gotta follow the game, know the pitchers, check for injury n some other factors.. well fingers crossed on this |
holuphisayor58: MLB PICKS FOR 2NITEOLUFISAYO DON KILL ME O back to site. |
Blackberrydude: am fully protected thank God you are back from village hw papa and mama?whats up bro..POB don do boix many tinx with their in play tennis n football.. guys just they dash them money via that end..some even go villa yesterday |
bomking4x: The bad luck is targeting B¡dude now...this secret way I leak for free na $32 for Aliexpresshim need to buy beta wine for you cox na devil him just dine with but him no know.. person wey send me villa. @bbdude, person wey they chop with devil dey use long spoon dey chop...I no know no dey o |
holuphisayor58: MLB PICKS FOR 2NITEfisayo abeg come show me your banker for this picks cox the thing plenty and na dog week we dey for MLB...I just dey come back from villa I no wan go back. |
bomking4x: Guy shun things,who u wan deceive?chai!!! MOGBE MOMENTS ARU EME...person use winch make him fellow person lost his school fees...I bin warn the guy o.. him for know say badluck dey this thread..well na to come follow me serve mason for villa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 87 pages)