Viccipedia's Posts
Nairaland Forum › Viccipedia's Profile › Viccipedia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 59 pages)
chizzy94: Bros I greet you and the others. I done lose track of the thread alreadyoboy only this letter wey u just write to the gods ehn, e don pass the one wey don dey write since o |
Preceedo: SHOULD I OPEN ANOTHER UNIBEN THREAD WHERE clearance exercise WOULD BE DISCUSSED? since there are ardent derailers here. Uhm?lol see new comer, u sabi grammar ba? E go shock u. Na 1 minute Remain for u. Open d thread and see if by january e go reach page 2 |
Neldrizzy: i perceive carry overs.. Lolllloboy u wan rob me off my benefits? Abi d control I.c for ur brain don dey reboot? |
Neldrizzy: supply with 911 truck abi?oboy na to cast ben out of our flat now, e b like say d guy don break brodahood code. Abi wetin u feel? Shey make I pass the official statement? |
Sugarcoated: Vicci my course mate,how far with your campaign for CLASS GOVERNOR?lol, election wey I don win since, them no born anybody well to contest with me o |
CJPresh: Guy easy oo.,ts was once like that for u too..,remember dah year. . . .jeeeeeez! Why is everybody getting d wrong message? Sorry if I hurt anyone, but the stroke I was talking about was for those that whr admitted, not otherwise. It was like that for me last year and d Year bfor when first list came out and I couldn't find my name. Please guys keep hope alive Signed Vicci |
Neldrizzy: shey una don hear am? @Ben and vicci ^^^^I think say na roomie I see for there before o ![]() ![]() ![]() |
Neldrizzy: its ur time, jus de show ursef oo... We go soon jam, January no far again!!! By the time mee and Ben go do you ONE NATION you go know watin de xupoga nothing like that |
benromeo39: Nelly and vicci, something dey happen. This one wey d number of viewers dey increase, shey na film we dey act? Them nur gree post. Sugarcoated, fabzgrace, pradot and the boys, Wetin happen?oboy d tin tire me oo, them no gree post anything since, but I no too blame them sha, so many people get stroke as them see their status, so e dey take time bfor them write, and even if them write, na casted rubbish. You no sEe wetin that richiebrown, abi na richieromeo dey write since ![]() |
Tessy10: All 'em mad men in da building i hail o...Tags Benromeo39,Nelly n Viccipediaride on ma lady! You have d backing of the honorable minister for uniben affairs, look for anybody trouble, nothing do u. Signed, VICCI |
tsleazy: i remember those days in the 13/14 thread that we used to race for the first to start a 100th pagewho come win? |
RichieBrown: hmmmm!!!! All I know is that,at leat a PASS in math s compulsory for every art course,even english language, •••got admitted for mass comm n math is compulsory,thnk Jah I av ite b like say we go call swaggerlord specially for una, oga abeg read my previous posts. Thank u! |
Neldrizzy: guy i feet die ontop her mata oo, 4gt wizkid.. Abi you no hear say i die for Lizzy last week.. i feet vex now die ontop sugarcoated mata next weekLOL..... Na ur ghost dey type abi? |
Nuel01: nt trying 2 put fear in ur mind or smtin bt its d fact, dont b surprised on d day of physical clearance n u see d clearance officer sending candidate away n insulting dem.the guy u quoted is an ART student, please confirm bfor u start writing essays. You go soon collect suspension now |
Neldrizzy: guy abeg abeg abeg abeg abeg.... Look somewhere else, i no de use her play abeg...... @sugarcoated pls pay deaf ears to this casanova!!lol look at how they are dragging MY COURSE MATE lol JEWS |
Neldrizzy: Lolll smh 4u... Is like you no wan follow us de stay house, no worry June12 building de wey you go de sleepu better behave bfor I carry my course mate discharge |
benromeo39: na the same Tessy10 wey don put u for "bro zone" nur be even "friendzone", u still dey drag? Tessy10, come and warn this your brother o.lol oboy u don forget say na u she put for brotherzone? U dey learn work? In fact go follow am sleep sef she don put u for brotherzone already. |
benromeo39: wayray, na true sef, parlor dey. But na u go dey there, wait sef, me ryota and Tessy10 go share room. I dash you d room.oboy I no dey use tessy10 play oo... U beter just dey that palour wey I give u jeh jeh... love-vendor plenty for schOol o. |
Sugarcoated: Heloo Course mate....hello sweety, abeg no look nelly face o.... His face will never tell his full story. Look at mine... U see my face... U see me finish |
benromeo39: Lmaook na true u talk. U go dey sleep for palour b dat. I no wan smell u near tessy and ryota room o if not u go dey sing that p square song wey them dey do like mumu for the video......wahala dey o o o |
Nuel01: get ready for relocation wit ur D7 in ur waec result. Pls u guys shld note dis important info: if ur grade is D7, E8 in maths,english,chem,phy,literature, govt etc in ur O'level result wic wil b HIGHLY needed in ur main course of study or d cours uniben wil gv u. Jst knw dat wil relocate U. Dats FACT n its nt a joke.where u come out from? When you're talking fact, you give instances, don't just come and try to scare people, you talk as if you're the vc of the school but your content is very poor I must say. Uniben requires AT LEAST a PASS in maths for core ART courses like law, isd, linguistics and so on. Where wld u relocate an art student with a pass in maths to? Please flee fRom this thread if u don't have anything to contribute. |
Neldrizzy: Loll mee and sugarcoated get one room, una feet de share the oda two roomsoboy u sabi say that sugarcoated na my course mate sha? Anyway that one na matas arising. Me nd princess go dey d other room. Ryota and Tessy10 go dey d last one incase of substitution. Romeo oboy no vex o na toilet u go dey manage first till we consider wetin to use u do |
Neldrizzy: [s][/s] guy beta applyGod and heaven know say I get one room for there. U better change am to two bedroom |
Neldrizzy: Room mate needed.. Apply now b4 its too late !! 3 bedroom flat Noni(in emmacutes voice) The [b]THUNDER wey wan fire u still dey test d microfone, na 1 minute remain for u bro |
Neldrizzy: no mind her.. i jus de watch her.... Very ungratefulleave am, God is watching her on smart tv |
Neldrizzy: that's waht they v been calling me since SS1oboy see dust for ur teeth, lick am sharply bfor she notice am |
Victorious1:I know how to treat people like u Bleep up, so after all d praying and fasting wey I organize for ur mata, not to talk of the seeds wey I sow, na like this we go dey dey? I just dey watch u for cctv |
Peetar3117: pls i had maths d7..will i screenedyou are IN. ISD keep coming in.....I'm here for you...your class rep is here. |
Uzoma385: pls with govt B3,oboy WAHALA dey o |
naijaboiy: Thanks...it is I that av CAME!!!! Look into my EYES and tell me what u want |
Neldrizzy: Do anybody know the cost of renting 3 bedroom Flat in BDPA (opposite main gate) i want a house that can accommodate me, sugarcoated, kulkatty, Emma2cute, gbemiOO and Tessy10.....I know say na mistake u do, so I no go call for koboko yet, no try am again. |
Neldrizzy: say waaaaaaaaat?? See guys grabbing positionsoboy face ur front, u see sociology for wetin I write? Desmond Ediot! Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 59 pages)

.
, I no get issues with una so far say una dey keep the thread moving and alive, nothing do una.
?
.


