₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,120 members, 8,420,470 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 08:48 PM

Toggle theme

Viccipedia's Posts

Nairaland ForumViccipedia's ProfileViccipedia's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 59 pages)

EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 9:33pm On Aug 29, 2014
osaggy: kikikikiki...very very funny
undecided
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 9:27pm On Aug 29, 2014
osaggy: i grit all my ogas wey dey here o.....admission sweet too much...i just dey smile for road like ram grin
u don dey use style resemble the ram sef lol.....no offense intended dude.... tongue
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia:
Doctor21, Godwin10(m), Gafano, Fabzgrace(f),
ahika(m), viccipedia, Fortunate017(m) and 2 guest(s)heavy hailings to u bros.... All greetings b unto u sir. How School now? We go dey ball in very very soon
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 4:08pm On Aug 29, 2014
Incredyable: Alakori ni bobo yi o
brother in law how are u? wink cheesy
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 2:47pm On Aug 29, 2014
Fortunate017: I clap for him.
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 2:47pm On Aug 29, 2014
Fortunate017: I clap for him.
lol oboy wey b ur Own for there? Na only u see am?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 2:42pm On Aug 29, 2014
Tessy10: leave ma brother alone!!!
anything for u honey.... wink
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 2:27pm On Aug 29, 2014
Incredyable: guy, take shape and move AHEAD!!!
oboy I hope say na play u dey play o, cos if u go start with me, me go finish with u o
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 10:57am On Aug 29, 2014
abdulwizzy: Guys pls help me check my yonga sis own.... 46315877BJ
no admission offered yet
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 8:03am On Aug 29, 2014
finestkester1: Xup y'all. Y'all's still sleeping huh? Huh � � �
so u never still well abi...huh
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 4:15am On Aug 29, 2014
RichieBrown: Veiwing this topic :Richiebrown •••lol!! C as this place quiet o, neldrizzy,benromeo n dem rest pple go don dey snore,lol!!! Hope say una pray bfor una sleep? ANYWAY I'm OFFICIALLY THE FIRST PERSON ON THIS THREAD TO SAY GOOD MORNING Y'ALL grin
take your award bros!!!!!! undecided
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 4:11am On Aug 29, 2014
Incredyable: vicci dey hin lane abeg ...
nd abt trying to come close,dat one na word o
na ONE MINUTE remain for u guy.
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 4:05am On Aug 29, 2014
Suley316: Some one should gimme gist on how the school hostel is like


Alikaxon bruh carry on... Your info on places and joint is much appreciated


"Ola! Como estas" neldrizzy, ryota(my main chii), tessy10(my babe), chizzy my G, viccipedia(the other guy), incredyable(nyc dp ) others me hail.... Kulkatty my main man cool any latest on the anime
huhhuhhuh
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 10:07pm On Aug 28, 2014
Ryota: I dey talk because I won be Godmother
lol, na by force?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 9:54pm On Aug 28, 2014
Ryota: tessy don carry belle sharp sharp.I tell dem say make dem use protection,dem say e dey do dem fast fast.
but wetin concern una with the fruit of my labour?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 8:32pm On Aug 28, 2014
[b]guess who's here cool
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 5:39am On Aug 28, 2014
Neldrizzy: Lolll naa everywhere you de go for lag ? All dis sim card marketers wey de follow bus cheesy cheesy cheesy
lol, oboy see ur life for service lane o
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 5:37am On Aug 28, 2014
chizzy94: Choi, wetin you find come??

No qualms, me just dey chill for the one wey I apply for, na stressfree hussle nas why smiley.

I go yarn you that one for the other side.
oboy no b small thing oo, I come drop a colleague o, as I wan u-turn face ketu, all those una area bus think say I still dey learn work for steering...... If I no commot one leg yesterday na small thing remain...
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 5:33am On Aug 28, 2014
Victorious1: relax vicci, you knw sey you be my person...our own celebration na seperately! As my prayer warrior concern.. cheesy
who are you to tell me to relax? You dey learn for here? You better take ur time before I take it from you angry
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:49pm On Aug 27, 2014
chizzy94: Somewhere around Mile 12. You sabi Mile 12?? You go sabi am sha, you dey cruise gidi wella.
oboy I dey that area yesterday na, ok no p, I go find work for u, but wetin u study for university sef?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:46pm On Aug 27, 2014
Neldrizzy: no no no no no no no...... i dash you grin
lol, God don catch una.......una don jam the gods muct be crazy abihuh Una come dey run lol, I hope say d babe wey una dey reject like dis no dey look.
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:43pm On Aug 27, 2014
benromeo39: Glo, but why? Vicci don cheat us. angry angry angry
hahahahahahahahahahahahahahaha... 10 of u no reach now! Haba!
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:41pm On Aug 27, 2014
chizzy94: Lool, omo if I no organise new Hp, I go gats make do with my old Hp, I go just see if I fit repair am, I no feel say na big problem sha. I no wan rush buy Toshiba or another maker.

Omo I nova get reply from the place wey I apply oh, but if them call/mail me, I go happy die, new lappy done sure be that and small bar winksmiley.
which area u dey stay sefhuh
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:39pm On Aug 27, 2014
hahahahhahahahahahaha for sparta! 400th page! Started by d one nd only............VICCIPEDIA wink grin cheesy
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:37pm On Aug 27, 2014
Neldrizzy: aaaawwwshhhhh i miss road, oya benromeo39 tak over...... ..... Btw why confused??
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:36pm On Aug 27, 2014
benromeo39: I like the name, what's ur course?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:36pm On Aug 27, 2014
Neldrizzy: Lollll slippers ??
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:34pm On Aug 27, 2014
[quote author=viccipedia][/quote]
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:33pm On Aug 27, 2014
viccipedia: na so oo broda
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:32pm On Aug 27, 2014
na so oo broda
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:30pm On Aug 27, 2014
chizzy94: LOL e necessary say I gats pay homage nao.

How your life?
oboy I dey oo.... E b like say na toshiba lappy I go buy o, me no get plenty time again, and then I no go buy cloths or change wardrobe, na rubber slipps I go dey wear go lecture o LOL. How far u don get somewhere?
EducationRe: UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread by viccipedia: 11:24pm On Aug 27, 2014
benromeo39: Olodo, na sad face be that? The babe dey give u; "duh! What is this one saying?" cheesy grin grin
hahahahahahahaha oboy u go take ur time o, we don conclude to banish u, but I dey give u grace, u better behave..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 59 pages)