Viccipedia's Posts
Nairaland Forum › Viccipedia's Profile › Viccipedia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 60 pages)
mesoade: *clears throat* |
mesoade: *clears throat*Amen ooo... I no go remind u to pray tomorrow morning o els na black and yellow u go wear on matric day. |
kelechiMarie: chai okay now all is welllol in Jesus name amen. |
good morning brothers sisters aunty ebere and uncle naijaboy, bros chizzy and neldrizzy... I remain humble... d way everybody kulkatty like dis ehn.... una sure say no b scarcity of babe dey cos am? Anyway, let's pray... mesoade, lead us in prayer... |
kelechiMarie: you did part bnoooooo na d way the thing dey hot |
Abeg who b dis New ppl wey wan come dey e-fight for here....? where una dey when we dey find info since? Abeg who b dis New ppl wey wan come dey e-fight for here....? where una dey when we dey find info since? |
kelechiMarie: in my books how was your exam?lol exam did not smile ooo.... the English comprehension na war... the idioms na war..... nd btw was it only me that did the part b of religious studies? Anyway, God has taken control. *smiles* |
Sugarcoated: I'll send mine 2 ur mail....Btw,wat course?international studies |
kelechiMarie: MarilynNash its btw faculty of education and management science u'll find three brown/yellow buildings with red roofs [one for art,education and management]whr u dey since?? |
zedicus, whr u dey since? |
NEWS FROM THE DESK OF THE HONORABLE MINISTER FOR UNIBEN AFFAIRS. NOTE THAT THERE WILL BE A GENERAL ASSAEMBLY, MEETING, GET TOGETHER ETC. OF ALL THE MEMBERS OF NAIRALAND, WHAT'S APP, AND BBM GROUPS. VENUE IS SPORT COMPLEX, TIME IS 2PM. PENALTY FOR LATE COMERS; IF YOU COME LATE YOU GO WEAR BLACK AND YELLOW TO EKOSODIN AND ASK EACH AND EVERY BROS U SEE THERE WETIN DEY SUP... SIGNED. VICCI. |
Sugarcoated: 1pmokkk sametime same venue.. may I have your contact? here's mine 08038258488 7E0E091E what's app nd bbm respectively |
kelvindim: Wishing everyone on here a huge success,including myself....we'll make it, I believe...do you?I believe |
Sugarcoated: Please,how do i get to Basement westwing from Ekosodin?.....I'm writing by 1pmwhat time are u writing? I'm also writing there... I mean basement |
Fortunate017: u avn't slept by diz tym..no worry, I go reason your Mata after result... |
Godwin10: Greetings Big Bro.lol.... I no go talk anything... make God no vex, just wait for me to write finish, after result we go enter the same trouser |
Navvy: ok. Dat place make sense. You guys Rock! NAIRALAND UNIBEN PEEPS ROCK! Bro abeg just update me d time d metting go be make i run come there.alright...no.p 08038258488... whats app. 7E0E091E bbm.. cheers |
Navvy: lol. I hope to see yall tmao. Lets all meet in front of hall3 tmao na abeg. Make we organise NL UNIBEN CREWyea that was the initiative of today's meeting. but there will be another tomorrow after everyone has written. venue is sports complex... I think... |
chizzy94: Just keep checking till you get into the hall.you are but a story man... why you no come back again? |
Neldrizzy: Yeah yeah yeah!!!!!Respect... but guy u too like woman ooo lol I think say na play u dey play for here, you b real cast |
naijaboiy: just pack all your wardrobe comeOboy no b u we dey look for since?? OGA drop ur number jare.... before I give ekosodin men ur room number |
everyone don enter finish.... but wait oo, I tink say bend down select plenty for lag, till I mistakenly find peanuts enter ring road market.... Oboy see girls just bend full everywhere dey select, chai!!! na only una waka come? |
goodmorning peeps |
confirm.... the portal has been re opened o... I aff submit sharp sharp.... Oboy we imagine ooo, nasi I for just dele for another year..... tnx to my ever .....guys. the space is for anyone who has a word for these guys... tags ever cheerful belly....I hail d hell out of u... ever inspiring chizzy... his royal wisdom. you are mouthed... nd my brother from another mother.... you know one funny thing is we have almost the same history in admission, and we scored d samething in jamb... how cool... ever listening brother.. nelson ojo... I remain loyal... let ne also use dis media to hail all d unibest candidate. Truth is.... not everybody will be admitted, but guess what.., there's also a lie... and the lie is that not every nairaland uniben thread member will be admitted... and so with this I rest my case. see u guys in clearance. signed... Vicci |
bad news... I dnt submit my application before the postal was shut down... who knows what I can do next? so confused |
lol belly what whr u thinking? loosing your bag in a cab....oh common mhen e don red for u b dat. when u go dey think of my petit up nd down u don see am now... if u like no leave am na ur jamb slip and uniben slip na go loss now.... u skalawat! |
htc sensation xe for sale or swap |
mesoade: . . House help a brotherwhat does he wanna rectify? |
Thank God for today mhen |
Neldrizzy: shey you wan dead ??thunder remote u back to ur village u silly Arrow |
Neldrizzy: oboi calm down ah ah.. Naso she de sweet you reach..oboi shotop I no call u for dis mata oo... |
Miss pretty I nid ur number, ur email add, ur pin, ur password, ur house address, ur atm card number and pin, d account number and name, ur internet banking ... Infact every everyi wan book visa and ticket to that place we discussed |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 60 pages)
are you a muslim
Abeg who b dis New ppl wey wan come dey e-fight for here....? where una dey when we dey find info since?