Viccipedia's Posts
Nairaland Forum › Viccipedia's Profile › Viccipedia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 60 pages)
3coins: *rotfl*......laff yaff finish me hereI just. Dey. Pity u, dey laff o..... Chizzy dey come |
3coins: I no sabi speak yoruba....the sight of a gun can make a man do fantastic things ...hp say yuu no go piss when my revolver landu no need to sabi yoruba oo, na d miracle of koboko b dat |
Ryota: bro vicci the lord say make u no vex o him say him don give u ur own,and her name na neldrizzy.no worry, just wait, ben dey come for u... |
jaymejate: so u dnt understand wat hez †ryin tew say? na curse oo. He is tellin indirectly dat u will stil rite jamb nd post utme anoda year again, xo u will nid e-testing.lol nah he's just tryna advertise his business |
3coins: neldrizzy borrow me yur revolverthat one na grammar.... Ma hear say u no translate am to yoruba after one weep of koboko |
jaymejate: guy wetin na, dis pple don do thr exams nd i've seen d results sev... y disturbing hia?!hahahahaha guy u nd this guy get beef before? |
Fortunate017: I just console her..u no see say i walk away?..my oga.ehen... Just dey waka go like that o, no just look back at all |
3coins: yuu wan flog me??....try amoya lie down first now make we see..... |
Ryota: the lord says u should pray very well becos ur wife ll be tessy.yes holybut which kind vision b dis one now? No let me scatter church o |
3coins: I dnt mind losing my head for youbecausE of God that made u and me, I'll spare ur head, but u see this ur nyansh, na koboko today, oya chizzy, where d koboko? |
Tessy10: Sick feelin...hey ........howaya today? Hope its not that bad.....#yettohearfromyou# |
Swagalord18: is your name in the book of life.hahahahahahaha lol swagalord u nko? |
drizzytee: hehe... smhabeg which country una come from? |
Hello people.... Scom preety I don't understand all these grammar for here ooo.... Mesoade, lead us in prayer |
Fortunate017: *Draws her close n pet her lyk a baby n then walk away*#waving bye.oboy no draws her close oo I no dey use am play |
Tessy10: My work's dn here..peace has returned 2 dis thread..am truimmEdiately u said u had a confession, I just had d idea |
Tessy10: *i hv a confession so u got 2 listen*pls don't oo |
Tessy10: i dn't belong here..am goin home...hv prepared ma hm already#am comin hm comin hm..tel uniben thread am comin hm...*sobs*coming home as in to me right? |
Tessy10: wah?I'm bringing chizzy back, expect him any moment from now |
Tessy10: wah?don't go anywhr o |
Tessy10: Hmmm.....wana sleep b4 goin 4 ma nyt class...stay holy y'all...Tessylonia signin out..noooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
Tessy10: u cn't bribe me..get behind me satan!...hehehemy angel, my one and only, if u leave now I will catch ebola pls don't leave me.... |
Neldrizzy: Lolll all dose Ben grammar only God noz if they actually mean anything!!lol oboy e mean ooo.... I dey decode some of them, buh d rest na dictionary o |
Tessy10: kai 4 whr?which room..na me n Ryota b d rev.sis 4 dis rum..no spoil us o...Ryota oya lets leave b4 dey corrupt us here...i warned u ..i neva wantd 2 cum here..twas all ur ideaso just 4 days I left, and they turned u into a nun? E no go better for anybody wey do me dis strong tin o, ma baby.... Oya come wwith me I have a surprise for u hold my hand |
Ryota: running away make i go make call na ben na him u suppose flog.him just abandon us here.omo that guy juSt dey explode bokoharamic bomb for here mhen |
Fortunate017: no hail me joor..u fall my hands..lol dat nelly na cast oo.... I reason am something on code, he go cast.... He don talk am say him b prodigal son now |
Fortunate017: olodo nilol fortune.... I hail |
Ryota: ave sex get Ebola.make i get ready to call emergency linetah! Close ur eyes young lady.... Who call u for this mata? In fact kneel down there.... Nelly wet the koboko I no go leave u if smoke no commot |
Neldrizzy: heys scome here.. You don gimi welcome back kiss and hug?oboy u no sabi read? Abi u no sabi spell kulkatty? |
Tessy10: Shout out 2 Vicci...*hugs im tight..dn't u eva leave dis thread agn or else...oh my darling..... I've missed you bad o.... Sweeps her off her feet..... To d room! Nelly close your eye o! |
Neldrizzy: In the bible, when THE PRODIGAL SON realised he fuccck up, he made a" U" turn and went back to his father to apologise!!!! YES, i av also realised ma mistake by leaving here, and am back to correct the wrong, a lot of things happened behind the scene but let's leave that aside for now, those of you who were disappointed by my action/decision find a space in ur heart to forgive me! Am still a lil boy so don't mind me.... You all mean a lot 2me that's why am saying this,. Let's nt bring back the ugly past, the present and the future holds a lot.. i appreciate the love you hav all shown me while i was away, i feel loved, i feel great, i feel important and i also feel pompous(permit me to brag a little)....signed and seal...... Vicci |
benromeo39: Empty room.oboy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 60 pages)
