Vicotex's Posts
Nairaland Forum › Vicotex's Profile › Vicotex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 95 pages)
BigDick70inch:If you Dey envy us you suppose know say na inside blood sweat, tears and heartbreak arsenal dey give us since Wenger retire. But I know say we get silverware this season sha. I no fit happy Arsenal don comot from banter era. Lock down Arsenal make me park up my dstv decoder for straight 2 years, before dem go hear say BP kpai me |
malali:Dollar's is not our currency. He's rightfully a billionaire |
Na since last night dem drop these bombs for Ukraine na. Una come dey post am now since yesterday |
Women sef. Untop toto una go still dey stingy put, dem go still marry una put for house, una go still tight legs. Dem go still go outside to look for remedy as una no gree deliver for house, una go still enter twitter dey twith #menarescum , #cancelnednwoko . |
No lie, Ukraine has fewer dead bodies; I do not agree with this news. Blomberg, CNN, BBC, NYTIMES etc all said that Ukraine is winning and Russia is a paper tiger |
And una want make i believe this one? Wey we dey find oil to buy una no gree sell, una inflate the price still come online say dem no gree buy una oil |
What about people wey dey do remote jobs? What about small business owners wey dey hawk? |
See big cash out o. Naija i hail |
I be think say tinubu brothers don suppose mount all the bush for that region with tools |
Wetin be this, abeg wetin be this? I fit count how many boots and raincoat wey dey there. Na my grandpapa age mate wan enter bush dey find bandits? Naija and drama |
Easy 3 points. Merino to score. Arsenal to keep clean sheet |
Na dem dem. Same corrupt people. The same person wey una try to kpai , una shift blame to ipob and ESN, as he survive am, una use efcc come detain am. Ngige, abeg who you offend for APC? |
Dem don scam this one. Your mumu no too much |
Na once this snake go hit Front page like say na one big news |
EFCC should go after these bandits for mutilating the Nigeria currency. If na some G-guys dey do these ones, EFCC for don come raid their house for mid night, na when day break we go begin see their faces for crime report for thier website. Selective justice |
Can you see how isolated Putin is? Na the narrative wey dem pay these zombies to sing since when the war start. E don tey wey i hear say dem talk about Russia isolation. Na beg dem dey beg Putin to accept peace deal now. Hahahahaha. Try get person like Putin in your circle. Troare is a living testimony |
042 Eastern capital for a reason |
Champion of the universe don dey collect ![]() |
i no like this Merino, but at this point the niqqa is inevitable |
zumbigbo:I swear down. Had it been no be Bayern snatch Olise he for still dey PL dey do big boy things |
As an ewedu eater, i no believe this news. For where lagos and ibadan dey? |
Which kind news be this one again |
The minerals wey shettima and his boko and bandit boys don corner for north, my man wan secure equity for the resources. An attack against the boko boys is an attack against the NORTH. Dont kill the bandits, they're our brothers, husbands and children, rehabilitate them into society and give them jobs. |
100 people wey dem kidnap to day, he no add am join? |
bigpicture001:Slave mentality. E no get wetin dem wan tell me say this guy no be slave |
chiiraq802:I observe your message closely. Rugged cappins my bro |
I rather rock my zealot ZE21. Try listen to the sound of this speaker then come back come create thread about am. |
Even the gods dey avoid the drug baron. Hahahahahha |
Okorawusa still dey. This na one of the men wey mean bad for imo state |
Shawarmagirl:Loud am for them to hear😎😁 Na so e be, that's why dem dey hate |
It is indeed highly unfortunate that adverse situations arise, as they can lead to significant challenges for individuals and communities alike. These circumstances not only highlight the difficulties faced by many but also serve as a stark reminder of the pervasive influence of Uncle Sam's propaganda. Through various channels, whether it be media representation, educational initiatives, or cultural exchanges; this propaganda shapes perceptions and narratives in a way that often neglects the complexities of those affected by such situations. Moreover, there exists a marked inconsistency in the perceptions surrounding these pressing issues. When Western nations actively engage in attracting our youth to embrace their ideals, these efforts are often met with a level of acceptance and even admiration. There is a tendency to celebrate the so-called "American Dream" or the allure of Western values as a pathway to progress and success. However, this very same phenomenon, when mirrored by nations outside the Western sphere, is frequently deemed taboo or criticized with a discerning eye. Such a double standard raises critical questions about the underlying values we hold and the narratives we are willing to accept or reject based on their origins. Ultimately, it underscores the need for a more nuanced understanding of global dynamics and the motivations that drive cultural exchanges across borders. |
