Politics › Re: Ministry Of Works Budgets ₦4bn To Construct Presidential Helipad, Jetty In Lagos by Vicotex(m): 7:04pm On Dec 31, 2024 |
Which kind yeye helipad wan cost 4billion? Na hanger for Boeing 777 dem wan dey park for there? This niqqa tinubu go just dey move Billions.
If at all to do that hellpad no go cost reach 150k even as now eey building materials don cost.
Na new year we wan enter so, make you dey use Una head o, nobody be mumu |
Foreign Affairs › Re: IDF Completes Raid On Northern Gaza Hospital, Arrests 240 Terror Suspects by Vicotex(m): 5:31am On Dec 30, 2024 |
imam07: people dey talk about white. U dey talk blue. How does Ukraine issue connects with Isreal and Gaza. Islam don turn u people to idiot. If you no know what to type abeg off data go sleep |
Politics › Re: FG Spends ₦1.4 Billion On Rehabilitation Of Terrorists, Trial Centres by Vicotex(m): 5:30am On Dec 30, 2024 |
Na wa o. The poor masses no dey get any freebies from federal government, but if na those sponsored terrorist for north, dem go dey grant dem Anne, rehabilitate them, employ dem for work, free food for dem, special treatment etc.
Wetin southern Nigerian youths even do our federal government? |
Foreign Affairs › Re: IDF Completes Raid On Northern Gaza Hospital, Arrests 240 Terror Suspects by Vicotex(m): 2:49pm On Dec 29, 2024 |
Padipadi: Ya family members don give up on ya matter just like how your family members don already use you for sacrifice. Walking corpse 🤧 |
Foreign Affairs › Re: IDF Completes Raid On Northern Gaza Hospital, Arrests 240 Terror Suspects by Vicotex(m): 1:15pm On Dec 29, 2024 |
Padipadi: Naaa. This is thick skin. Except you wan cry on this forum you for no quote had it been e no pain am |
Foreign Affairs › Re: IDF Completes Raid On Northern Gaza Hospital, Arrests 240 Terror Suspects by Vicotex(m): 1:00pm On Dec 29, 2024 |
BigboyOJ: You and your likes should go to Gaza and grab the land back..idiot Houthis dey call them |
Foreign Affairs › Re: IDF Completes Raid On Northern Gaza Hospital, Arrests 240 Terror Suspects by Vicotex(m): 1:00pm On Dec 29, 2024 |
Padipadi: You can join Zelensky in crying competition. You fit win a bucket to cry e pain am o 😭😂 |
Foreign Affairs › Re: IDF Completes Raid On Northern Gaza Hospital, Arrests 240 Terror Suspects by Vicotex(m): 5:05am On Dec 29, 2024 |
Iweakbro: Cry me a river. Your tears, my joy. Just like how zenlensky tears and wails dey make body sweet me |
Foreign Affairs › Re: IDF Completes Raid On Northern Gaza Hospital, Arrests 240 Terror Suspects by Vicotex(m): 4:57am On Dec 29, 2024 |
Land grabber |
Business › Re: How The Naira’s Fall Turned "Detty December" Into Nigeria’s Economic Flex by Vicotex(m): 4:55am On Dec 29, 2024 |
Which one be economic opportunity for untop money wey no get value |
Foreign Affairs › Re: Taliban Launches Massive Deployment, Declares War On Pakistan by Vicotex(m): 11:03pm On Dec 28, 2024 |
No be lie , Pakistan own don dey too much, cos of USA backing dem begin dey do anyhow. Anyway the war no go serious, china go separate them |
Business › Re: Action Ill-Timed — MAN DG Condemns Closure Of Coca-cola, Guinness Factories by Vicotex(m): 5:32pm On Dec 28, 2024 |
Domaining101: Even North Korea and Iran wey dey under sanctions no dey suffer the kind thing wey we dey suffer for this country  We never see anything yet for this country. Next time if we hear "Change" we go run |
Business › Re: Action Ill-Timed — MAN DG Condemns Closure Of Coca-cola, Guinness Factories by Vicotex(m): 5:30pm On Dec 28, 2024 |
All those Yoruba agbo women, oya make Una line up o, Una day don break . Agbo to the world |
Foreign Affairs › Re: Putin Apologizes For Azerbaijan Airlines Crash, Without Admitting Responsibility by Vicotex(m): 5:29pm On Dec 28, 2024 |
Fighter11: It’s not weakness to take responsibility, he should know better Na weakness to take responsibility of crime wey you no commit. |
Foreign Affairs › Re: Putin Apologizes For Azerbaijan Airlines Crash, Without Admitting Responsibility by Vicotex(m): 5:28pm On Dec 28, 2024 |
Una funny ohh, Make he come agree to wetin he no do? Make dem go investigate wetin cause the crash instead of false accusations |
Food › Re: 10 Deadly Foods Lagosians Love To Eat by Vicotex(m): 5:27pm On Dec 28, 2024 |
Op don finally prove am say na garri be the only healthy food for Nigeria |
Politics › Re: Northern Elders, Others Knock Tinubu For Insisting On Tax Bills by Vicotex(m): 9:34am On Dec 28, 2024 |
E don reach home wey every states go begin reap for where dem sew |
Politics › Re: Tax Reform Bills: North Is An Asset, Not Liability To Nigeria - Ndume by Vicotex(m): 3:20pm On Dec 23, 2024 |
All these ones na damage control |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace vs Arsenal (1 - 5) On 21st December 2024 by Vicotex(m): 7:36pm On Dec 21, 2024 |
NobleStag007: Till we meet again. We'll see who's most entertaining No be lie |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace vs Arsenal (1 - 5) On 21st December 2024 by Vicotex(m): 7:36pm On Dec 21, 2024 |
Wordson: Nice game Arsenal! Ur good form is healthy for EPL especially now that Man shitty is lost.
Unfortunately, Saka is injured for the second time this season. But it's good Gabriel Jesus has stepped up Jesus no want make dem bench am as transfer window na just few weeks away, and Arteta dey find strikers and wingers |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace vs Arsenal (1 - 5) On 21st December 2024 by Vicotex(m): 7:25pm On Dec 21, 2024 |
raphy: How many Jesus score Dem say na 2 o, and I still dey hold up , I never reach house to watch the match |
Politics › Re: Tinubu Presents ₦47.96trn 2025 Budget (Full Speech) by Vicotex(m): 3:18pm On Dec 18, 2024 |
Next.
All these figures wey no get single benefit on how we live our daily life.
God forbid |
Politics › Re: 2024 Budget Will Be Extended To June 2025 – Akpabio by Vicotex(m): 3:16pm On Dec 18, 2024 |
Wait o. Budget wey dem wan use for 2024 wey don finish na dem slate put for middle of 2025? I no really understand how we take enter this one chance |
Politics › Re: Tinubu Eyes N1,500/dollar Rate In 2025 Budget Goals by Vicotex(m): 3:14pm On Dec 18, 2024 |
Ukpa.
Na so dem talk say dem wan make 1usd to 1 Naira, fast forward na 1600 we find ourselves, from 200 naira to 1600.
God is great indeed. Next time when you hear change, you better look for the nearest bus stop |
Politics › Re: ECOWAS Sets 2027 Target For Launch Of Single Currency by Vicotex(m): 10:08am On Dec 18, 2024 |
TheWitchKing: Ehen na, if those countries way comot from ECOWAS pay am, he go remit to France. Then hide e own cut. Come day under "protection" he thinks we don't know. Mali and co knows better that's why dem chase France out of their country. Dem dey chase leeches the idiot dey invite dem his own domain. If dem never kill one of this our politicians for live TV, the rest no go get sense |
Politics › Re: ECOWAS Sets 2027 Target For Launch Of Single Currency by Vicotex(m): 9:58am On Dec 18, 2024 |
TheWitchKing: France go tell Tinubu , "oui Monsieur Tinubu, ze Eco is ze uh bad currency ecoutez? Uh, devalue ze Uh naira don't do Eco, you know uh Eco will kill Africa , uh ecoutez?" Tinubu go come out come read manifesto "the decision of The Eco is highly prohibited and prohibitive bulaba balablue, if Africa wants to go forward , no currency, the currency is it for eBa?"
Na so the currency go use die throway. Lol 🤣 France wey dey go through economic hardship na tpain dey go hook up with, he no see better counties wey be like Nigeria before wey don succeed like China or Indonesia, na France he see how so that he go fit hide his loot without issues |
Politics › Re: ECOWAS Sets 2027 Target For Launch Of Single Currency by Vicotex(m): 9:52am On Dec 18, 2024 |
TheWitchKing: Them say them get tactical politician, the one who is puppet to this same France kicking against it. We know these things, na media stunts for his cohorts to masturbate to |
Politics › Re: ECOWAS Sets 2027 Target For Launch Of Single Currency by Vicotex(m): 9:51am On Dec 18, 2024 |
TheWitchKing: From 2010 to 2020 now 2027. With this one way this Tinubu day do? Baba forget am, I can trust anything , not Tinubu in anyway! Man won't do anything. Make we cross fingers dey observe first. You know say inside every nonsense little sense dey sometimes. Make we hope for the best from tpain |
Politics › Re: ECOWAS Sets 2027 Target For Launch Of Single Currency by Vicotex(m): 9:50am On Dec 18, 2024 |
Hahahahahah 😃. Una late to the game, well no be to talk na to materialize am. If the currency get head without western interest intertwined with it I will prefer it. But this one wey tpain don already dey dine with the west I hope what happened to gadaffi no go happen to whoever champion this idea. |
Crime › Re: Police Arrested My Son For Dyeing His Hair In Nigeria - IrishNaija by Vicotex(m): 11:09am On Dec 16, 2024 |
I don even experience worse sef Police and army wey carry me go one corner empty my account because say I dread my hair. |
Politics › Re: Activist, Olamide Thomas Arrested By Police In Lagos by Vicotex(m): 5:13pm On Dec 13, 2024 |
There's nothing democratic in Nigeria.
Prime example of corruption fighting back |
Foreign Affairs › Re: Trump Invites China's Xi Jinping To Inauguration by Vicotex(m): 6:00pm On Dec 12, 2024 |
Sirmwill: Really
As "strongest" as they can seem to you, they can just lay down this night and not wake up tomorrow morning and nothing will happen Still doesn't change the fact that they're the strongest. Dem no dey simp like you |