Vinsaint's Posts
Nairaland Forum › Vinsaint's Profile › Vinsaint's Posts
new paparazzi: Watch d match in your house next time. if you dont want wahala buy dstv and watch d match with your wife by your side. she dey suffer from loneliness. my two kobo.Dis tin get bad spirit. De spirit of arguement nd drink na de enjoyment dia. De wife no fit for non of dem. ![]() |
Taaah... we no fia dem. Mek dem put for us:- Ghanja Naija Drogba dem Cameroun . No bi for Calabar we go play? For dat open roof wey rain dey enta? Etoo nd Drogba don old dey no fit play for wota na. Europe don spoil dem na. Forgeti... we don reach final jor. Shiiti my fone remain one bar nd light no dey. Abeg if de game finish mek person tell mi so i go tell my nebor wey dey follow mi argue sey na B. IDEYE go score de first 0. Wen i dey tellam seyy na N. ODOWAMADI go score de first 0. We don bet sha. I bet my house nd he bet hin pikin wen i don dey eye since. Shiti...battery don finish. ![]() |
170chuks: pls which brazilBrazil unda 5 sir wey dey for calabar sir. |
bigtt76: This is totally ridiculous with every semblance to the colonial days when the slave masters keep slaves for pleasure. Point is did he need to insult the poor woman and only retract steps later after being bashed nationwide on social networks? We should not applaud this and the woman should be advised to return such money cos it makes mockery of the woman's status as well as those of millions nationwide suffering under the sun becos of these thieves we call politicians #nonsenseU've got a point but return money?! No way cos de money will help her status to be elevated. |
Na him be say we dey grow. and e go reduce fraud and crime even moni lundary. .But is evrybody havin de national ID? If u dont have it and police controls u wat wil happen? cos here, its a most dat u most go even to the toilet Failure to go with it and control comes ur way. Na deportation be dat. But if ur a citizen u have a ticket which is 80-100 euros. I hope one person will not have about 5 copies. Meanwhile do we have Social Security Number? The number controls de identity of every citizen. No one can impersonate anyone. All these helps to reduce crime in Western Europe. It can also help in our country. ![]() |
Who sabi hw i go put wota for dis soup?? |
What really happened dat prompted de governor to utter such disspeakable word? can someone explain de kind of operation dat is goin on in Edo state dat de governor has to be involved? ![]() |
Maybe one cup of snorf nd akpuru achia (kai kai) go help de mata. Mek de man shine eye chose Arsenal wia young boys r made gr8 playas. Man u oo or City dey buy ready made. Iheanacho is not made yet. Those clubs no get much tym for young playas lyk him. Am still celebratin his goals with my 2 hands up nd down. If u c my reason- Follow me nkwa oya Iheanacho style. ![]() |
Wat stupid airport whyl 80 percent of de pop r walkn barefuted. Wat wil happen if de money is used in buildin gud roads and pedestal part since more ppl walk with fut n bikes.. |
Eejaaa...c keshi don lose job ooh! |
If we love our country say 'NO' to de deportations and YES! to tolerance and Love for one another. ![]() |
Sometimes, i asked wen God deported angel of darkness from heaven na for Nigeria e fall? Luk at de amount if moni FG want tek put gate for Abuja. Dat moni fit go a long way in buildin a new power plant. De poorest countries of de world have power cos dats de only way dey will attract investors but for naija koh koh. Is our nation cursed. Inside Nigeria we r not gud, outside Nigeria we r treated as thrash. We even hate sometimes being Nigerian cos we dont know y we shld be proud. Our blessed natural resources na curse while de tin na blessing for de Arabos lyk Dubai, Saudi, even Agola sef wey fight decades of war. Which way Nigeria? I dont live dia but i feel de fustration of my pple. Na bad leaders frustrate we comot for warm land com put us 4 dis cold place of de world. To say light dey maybe we for no comot. No oyibo wan com naija for vacation cos no security. E mere ya naija eme? Abi na voodoo or juju? I pray no bodi shld cast dia vote PDP. I dont care weda dey want Igbo President or Yourba, even Hausa. PDP shld be abolished. From wat we've bin readin frm de net abt Fashola of Lagos state. Hope he will run for de office presidency then i will end almost 40 yrs of neva voted for de first time. I hope a politician will clear mi questions n confusions. Is really sad. ; ; |
Dis Akwa Ibom woman don open a legal or even illegal battle. Com open naija entertainment n Don Jazzy yash. Callin it headless nd unfocused. Now wey una? O boi... see grama. Dis babe use illigal grama i mean lawya grama com confuse mi. Na so so yes,ur right i com dey say. Mek i stop readin my mind told mi no tri am. Sey she go sue mi to court. Dis babe no taya oo. Mek una no mek am start with rest she mension below. I know sey dis babe paleh get too much landed properti for villa. Who wan try ein paleh? mek dat babe use majestrate grama wound am. Uduak i hail ooh. In fact i choose u to my law. ![]() |
shymexx: Darn!!! I miss pineapple, tho.Dat means pineapples r forbidden fruits for u! ![]() |
jonescyras: Can a crocked teeth be fixed!... Its my canine!...and how much does it cost to remove a teeth!....will my tooth still grow at 20?...pls replyIt does not cost a penny wen an old woman in village pulls it 4 u but it does cost some doh wen it had to be corrected with wires nd chains. U ought to hv insurance. Funny but its true. ![]() |
thelma chidi: Nice topic but these things will be costlyU too lyk ur bruin teeth. ![]() |
sharp man: Not true. Ethiopia and Eritrea are enemies. They are unlikely to support themselves.All we want is fair play be it whoeva, Gambian, Eritrean,Naija or Ethiopian. Let dem be fair. Let de best represent Africa. Up Super Eagles! |
Friendz4blue: so.......if na gambian ref?wat shld i do.ASUU strike is stil own after allAsif u sabi buk. Nobi xpo u dey du? ![]() |
Gud plans but wats behind de agenda we dont know. Let dem start from de north. And besides wat happened with FG budget? Does it mean dat we have bin reduced to use a religious money to build our country? Very bad idea! I not impress. ![]() |
I no see Oji Gworo (Gworo cola nut) ![]() |
God bless de british regime dat build de one we are usin now. itherwise we would have being swimin n drownin in dat River niger. Dose ppl dat called dia self rulers dont give a damn. my God consoul de families of de decident. |
Shuo! i bin dey chop banana wen i wan sheet worms. Eat 2 babanas, drink 1 combantrin. Afta few hours. I sheet bunch of tape n hookworms. Now i know beta. But wetin bi de disadvantages of bananas? ![]() |
Ana ebu Enyi n'isi? Mba nu! O kwa isi ka Enyi ji akwatu Pillar? O tua! Sing along! Nzor gbu! nzor gbu!! Enyi Mba! Enyi!! ![]() |
Y because all de passengers don discharge. ![]() |
.
; 