₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,274 members, 8,421,122 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:49 PM

Toggle theme

Vinsaint's Posts

Nairaland ForumVinsaint's ProfileVinsaint's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

CelebritiesRe: Arrest Nollywood Stars With Fake British Accent - Ramsey Nouah by Vinsaint(m): 11:16pm On Aug 06, 2014
Sub-title of de movies don dey get accent.
Mek i no talk about de thread for nairaland
ppl dey write with accent too. De way den
dey speak na de wey den dey write.
If sey na lie c dis example

But= Buh
If u get more add.
grin grin grin
CelebritiesRe: Terry G And His Mother (Picture) by Vinsaint(m): 7:48pm On Aug 06, 2014
Archildao: They both got gap tooth.Strong resemblance i must say!
Dat tin na open teeths.
Go n studying ur engrish
grin grin grin
Foreign AffairsRe: Giant Nigerian Snails Seized And Destroyed At Los Angeles Airport. by Vinsaint(m): 11:17am On Jul 17, 2014
So as Ghana fans escaped dia country na so our snails dey escape naija.
Give dem asylum pls. grin
CultureRe: Hilarious Quotes In Igbo Language by Vinsaint(m): 2:31am On Jul 12, 2014
Nke dika ibe ya.

ilaruo gwaram nwanne gi nwayi, na okpum ahu na achorom IKPU ya.

We u reach home tell ur sis dat my cap want her p.us.sy.

Oroma ah tara aki! (dis orange chop cannel).

Enyia! anya gi owu OMO. (Ur eye na fancy?)

ABA ngwa kwenu! nnah maa garia agaria maka ukwu oziza(mek i waka smal b4 leg go swell )
CultureRe: Hilarious Quotes In Igbo Language by Vinsaint(m): 2:07am On Jul 12, 2014
Umu nnah, si kwanu onye ofe oil'ia ga haria agaria tupu ayi eme ya ihe nile oo.

Tell dis yoruba fool to take a stroll before we go do wam anyhow.

Si kwa nu ndia si na ha bu ndi'gbo n'amaghi igbo asusu na m'si ihere mee gbuo ha

Tell all these igbo bros & sis dat cant speak there language dat i said shame onto dem.
smiley wink wink
CultureRe: French Speakers And French Learners On Nairaland!!!! by Vinsaint(m): 1:16am On Jul 10, 2014
Eji evu ala evu.
E sim na eji evu ala evu
nkwa kwa ala vuru

who sabi french oya intaprit.
grin grin grin
CelebritiesRe: Basketmouth Under Fire For Molest Joke On Twitter by Vinsaint(m): 1:43am On Jan 06, 2014
Yeah, he might have made an offensive joke which he had tendered apologies.
Why r pple advocating for his contract with GLO
to be terminated? Were they the ones that solicited for his contract with GLO to happen. Wat have they done about corruptions that have kept our country backward. Have they eva asked the governors nor chairman, councilors to resign their post? i mean all the bad belle ppl that wanted his contract to be terminated. We can reproach him base on the matter at hand not askin for his hard works to be terminated. No wonder the Holy Book said by there fruit u shall know them. We all shld be careful cos it could happen to any of us nd pple may ask for wats harder dan wat u asked Glo of Basketmouth.

And u Basketmouth if jokes don finish mek u dey do promotion na. Pepper hand no gud to wash eye na so our forefathers tolk. Tinkam bros.
No To Rape!
SportsRe: Mikel Winning AFOTY Award Will Be An Insult To African Football by Vinsaint(m):
So na Mikel dey NL table dis new year for slaughter so ? Mek una livam alone. No bi him put himsef for last 3 . If u nor lijkam no vote foram. At his worst his our best nr 10 nd our future captain. Yaya is de favourite but Mikel is not dia by mistake.
CultureRe: What Is Christmas In Your Native Language? by Vinsaint(m): 9:23pm On Dec 25, 2013
valicious1: LIE. Its called

"ubochi ncheta omumu jesu kristi ".
In igbo language
Wat u said is de definition xmas but is known almost in every Igbo State as 'Ekeresimesi'
ComputersRe: What Is The Difference Between LAPTOPS And NOTEBOOK? by Vinsaint(m): 11:21pm On Dec 21, 2013
Nebor,i dey for toilet in case u c
akamu seller abeg callam for mi oo.
RomanceRe: When We Kiss, My Girlfriend Drops Saliva In My Mouth by Vinsaint(m): 1:58pm On Dec 20, 2013
Swallow close month. wink
Science/TechnologyRe: China To Build Power Station In The Moon by Vinsaint(m): 2:25am On Dec 20, 2013
Since America lai lai fool de world sey dia Apollo abi na
wetin go moon hang flag. Why dey neva go bak check weda
de flag still dey dia? Why be sey no orda country neva try
since den? Evry 6 months some scientist dey fly dey go repair
de satilite for orbit, why dey no follow dia reach moon since e
dey near from de orbit. upon all dis ogbenge high tech wey dey
now no bodi fit go dia.

Now na China turn to fool demsefs no bi we cos our foolish tank
don full. America foolam with dia Nollywood abraka dabra. Even
Hollywood for naija fit dey studio do am beta. abeg wia my snorff
dey mek i clear eye.
BusinessRe: Ask Me Anything On Importation Of Goods From China by Vinsaint(m): 12:17am On Dec 16, 2013
#1: We get sea port for kano?
#2: Why Nigerians always dey
Import less quality goods frm china.
while china dey produce hi quality goods
for EU,US,Canada etc.
Christianity EtcRe: Angel Appears At RCCG Ebute Metta by Vinsaint(m): 3:27pm On Dec 15, 2013
They r really searchin for attension. If dat thing na angel. Who send am? Which massage e com carri we? Abi na fashion parade e com?

B4 na catholic churches bin confuse demsef for all dis kain tins now na Redeemed.

Now mek i tel una God no go send His Angels to com confuse his children. God always delivers a msg tru dem.God no how confused we dey for naija He no go mek am worse with all dis electronic shadows.

If de church mensioed above r lukin for membas, no bi lyk dis dem go get am na. Preach de truth
SportsRe: Super Eagles Brazil 2014 New Jeysey by Vinsaint(m): 9:02pm On Dec 13, 2013
Is high tym we de fans hv to chose wat de S.Eagles shld wear nd it shld be voted. Cos NFF abi NFA no get taste for chose again. Wetin bi dis wey dem wan represent us with? From baggy to sometin wey enta eye. Na waoh!
PhonesRe: Samsung Galaxy S5 - Features, Specifications, Price And Release Date by Vinsaint(m): 8:45pm On Dec 13, 2013
U wan c or u wan buy? grin
PoliticsRe: Mandela Was Angry With Nigeria - Dr. Hakeem Baba-ahmed by Vinsaint(m): 3:30am On Dec 10, 2013
Go tellam mek e no carri vex com spoil w8in
he don do. Mek angels no go stopam for gate haven sey he carri xbit dey enta haven.
Vexation na very big offence haven.Na hin mek devil wan carri moses ded bodi for mountain. Shey u no?
Oya go tellan!
FashionRe: Can You SHINE With An Aba Made Product by Vinsaint(m): 4:46pm On Dec 09, 2013
Our problem is dat we dont appreciate wat we have. All dese prada, egusi, etc r made by ppl who dia ppl valued de product b4 it went on a global market. Dont forget dat dose products r also made in Bangladish, india,nd dia nebors. Is also chip labour. because it has to fly a 1000mile shldnt mek we to devalue our products. Here in Europe mostly in de festival period, c how white ppl buys our local made wears in which Aba made product r de king even at a bit high cost.

Now tell me how our economy will grow if we dont patronize our local made goods?
My point be sey if u c any local made goods of a gud quality with a proud local label or logo pls buy dem even if u feel ashmed to wia it at de moment kip it one day from admiring it u will ovakom wat ppl will say. U can even influence dose pple dat claims to happenin ones. Just be natural evrytin works for u. If u r influenal use ur influence to change de mindset of those local ppl. Buy so doin we can archive gr8ta enonomy.
Christianity EtcRe: Rivers Turn Blood-red In Lebanon, China & Slovakia by Vinsaint(m): 12:44pm On Dec 06, 2013
Too much shakes n wales blood
Cursed de dat of china.
Foreign AffairsRe: Nelson Mandela's Life In Pictures by Vinsaint(m): 3:16am On Dec 06, 2013
A Hero is been remembered around the world.
A man that lived an examplery life according
to the teaching of Jesus the Christ. Who tot
us to Love n Forgive one anoda. Even duo He
was persecuted to death, he still asked God to
4give us.

He Mandela was persecuted nd imprisoned
by invedas. He didnt chastise dem nor throw
dem out of de country.Even wen he is surposed
colonize his country to compensate, hes sufferin
in de prison, he ruled a normal tenure. Wat more?
May God give us rulers like him around de world.

Where r Abacha, Gadafi, nd dia such?
FamilyRe: And What's So Special About The Male Child? by Vinsaint(m): 2:39am On Dec 06, 2013
Nkaa, owu ajuju? Nwoke bichiri ulo.
grin grin grin
Christianity EtcRe: Pastor Okotie Replies Catholics Over His "Hell Fire"sermon by Vinsaint(m): 6:59pm On Dec 04, 2013
Catholic church changed de Holy Sabbath of God frm Saturday

to first day of the week Sunday. The pastor is sayin
de truth but still enjoys de worship of de anty Christ
by stickin to sunday worship. Their is still time for ppl to worship on de
original day of worship Sabbath.
Check des video link.

https://www.youtube.com/watch?v=cpOK_UH0TT4
TravelRe: 10 Things About Living Abroad: No Turning Back by Vinsaint(m): 12:53pm On Dec 04, 2013
Chei...!!! adure whahala.
Wetin God do for me nobi
small tin oo.
For Asylum procedure for
Holland abeg u go run creaz.
And u being naija person get almost
no chance. Every day ur hart dey
ur hand as u wan go stamp. Korti (immigration police)
fit dey behind de door dey w8. As soon as u wan stamp
na for sanco u go follow enta plane wey dey go naija.

For me to chop adure as naija man win my case.
Na chineke God only stood for me. Pple no go
understand am. God i will kip tankin u.
I no fit talk! (Chei...!!! adure whahala.
Wetin God do for me nobi
small tin oo.
For Asylum procedure for
Holland abeg u go run creaz.
And u being naija person get almost
no chance. Every day ur hart dey
ur hand as u wan go stamp. Korti (immigration police)
fit dey behind de door dey w8. As soon as u wan stamp
na for sanco u go follow enta plane wey dey go naija.

For me to chop adure as naija man win my case.
Na chineke God only stood for me. Pple no go
understand am. God i will kip tankin u.
I no fit talk! :,( smiley
SportsRe: Nigeria's Likely Opponents In Brazil by Vinsaint(m): 7:55am On Dec 04, 2013
safarigirl: this makes absolutely no sense bro.
Wetin com mek sense na? De nonsense
wen pple dey choose team for hia; Dem bi fifa?
Instead of y'all to chill n w8 for fifa to do de final drawin on friday den we can start a beta argument. U r hia quotin

Iran
Iraq
Y cant u c dat dis topic dont make sense nd as such nid no seriousness?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Choose Between Me And Arsenal! - Wife by Vinsaint(m): 7:30am On Dec 04, 2013
Latnok95: Wenger = Married..
Giroud = Married
Ozil = Engaged
Arteta = Married
Poldoski = Married
Walcot = Engaged
And so on.....

Now, if it was Giroud's wife that told him to choose between Arsenal n Her, I will consider..
Football viewing aint an hobby but an addiction, Playing Football is the hobby
Playin futbal no bi hobby na carria.
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Choose Between Me And Arsenal! - Wife by Vinsaint(m): 7:16am On Dec 04, 2013
Babzilla: MUMU
MAYBE ARSENAL SHOULD DO THE COOKING 4 U
AND TAKE CARE OF UR SEXUAL NEEDS
MAYBE ARSENAL SHOULD TAKE CARE OF UR KIDS
OR WHEN URE SICK SRSENAL SHOULD TAKE CARE OF U
SOME PEOPLE SURENOW HOW TO PUT THE CART B4 THE HORSE
[s][/s]
Na u mumu pass. Na lazy men no fit cook for dem sef.I even cook beta dan my babe. I cook for her with love portion i min with love. And if de woman denials him of his marital rights she is puttin her marrage in distress cos de man can easily get anoda w8in woman. And she will be de one to suffer more. Why wld u even mention sickness as if it is a man tin. Evrybody is prom to fall sick b it child, woman,man even animals. Marriage shldn't be a bording but love nd understanding. As far as de game is not a daily tin, why shldn't he have a breathin space to do tins he loves to b4 dey got married. I no we Nigerian r not lyk white pple here standin in cold onda freazing point paying dia tickets to supporting dia teams. Pls reason wel b4 u say tins. Marriage is not all abt cookin & washin cos i do dem for myself.
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Choose Between Me And Arsenal! - Wife by Vinsaint(m): 5:36am On Dec 04, 2013
Na de same with me ooh.
Wenger don promise every
gunner fan wey hin wife comot
for house free room & Arsenal Jessy.
My wife go taya by de tym i go mit
Arsenal oyibo woman fan wey hin husband or papa don comot for house. She go no sey:-

Wenger no bi Wonga!
Up gunners today again. Winning na our culture.

1 2 3 (of 3 pages)