Wajab's Posts
Nairaland Forum › Wajab's Profile › Wajab's Posts
1 (of 1 pages)
bone dat guy,all dis he cock and bull story na to gain sympathy 4rm d masses....as for u Rev wetin them dey call u(who cares),wen e happen na bodi go tell u |
if na so,make una switch to Nokia 3310i,whatsapp works better with that....naim i take they browse now sef |
@Elektra008;omo odo agba(grandma pikin)dis guy na typical yoruba o |
i dont know why some pipu(sadists)derive pleasure in antagonising others. If u cant make pipu laff,why not just read the posts and bounce. @MrTAnonymous; i dey feel u joor,make who no like ur post go hug TRANSFORMER |
consult ur bible,if u no see am there then ask ur pastorconsult ur bible,if u no see am there then ask ur pastorconsult ur bible,if u no see am there then ask ur pastor |
suo! Dis guy go kill person o. How u take know say sm pipu go confuse Thumps up! Meeeeeeeeen! I must admit,i got confused @ a stage though. |
1 (of 1 pages)