Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 313 pages)
since Chairman decided to help COLLEGUES.. i sure na WAEC oga get too!
|
i no KNOW for dem ooo... na FG dey do us? many are CVRSED. i receievd a mssg yest how my 9ja Resident was BUGGLED.... na Govt? no e fit be my NEIGH or anyone but not Govt. so u dey TAKE from POOR man to FEED Poor man abi? no be BANDD!T una be too? honestly I DONT KNOW
|
dem drag u to pay? u sef hear MINING , u reach SITE? na awooof dey run una even X owner jus did WHITE PAPER SC@M to become 1st TRILLIONAIRE byt Voting , so 9ja ppl dey LEARN from oga at the TOP KPATKPATA
|
so ABK dey worry for side wey SIERRA
|
WHICH ONE BE nestoil AGAIN BAYI.. Some names wey no common but they MOVE BIG STASH for that country
|
CMS ojue;legba.. alagbadoo.. eko eko.. those boys that YEAR bestman09:i tell YOU, here by now it would have became " A-LISTED" building, that any work done as lil as Painting need to go throu LBC
|
lolz when e go reach ur turn PUT UR NEIGHBOUR pikin name |
so FINALLY mission accomplished "NO TO BOOK/EDU" YOU eeeehnn!
|
89 naaa KPO ninu aiye.. i want 100 god GRACE, cos when i was in university, i usually scored 100th position int he class e no bad if i still GRADUATE frpm this wrold in SAME POSITION as it were in the SCHOOL
|
ereku supp YAPA for that TOWN as it names IMPLIES, the PASTOR that fes moved that sunday, now saying no one should FEAR D£@TH, i was lost in WORDS viewing his YEST SERMON
|
Kanran DIED as a POOR MAN with RICH MAN LOOK, so why wont u Let him REST in PERFECT PEACE.
|
toooh! who SPEAK should remeber those who LISTENS, those who WRITES WELL to have in MIND andd cautious of those who READ WELL,
|
hmmm no be STATE of EMERGENCY be this? BUT any Country wey T£RR pass 48 hours e get big men DOING behind SCENE.. WHY na when TRUMP spoke all these increased, Deff e get ANTI Govt people wey wan pour sand intop thise GOVT doin, def e go kpai many innocent souls jus cos of ur selfish INTERESTS
|
6 must SHOW na dice, but 6 feet fit show if DICE late turned D!ES
|
CONFUSION in the LAND... nawa oo THEIR ELITES are codedly part of this BUT THEY COME CLEAN
|
ARISHEM:As how? na him fgo inherit the ones e attracted.. werin come be NATIONAL? ooh u think pure RICHES dey ABJ itself? how them fess ACQUIRE in first PLACE TOO |
hmmm.. what can be one now? can the Nation be on SALE? this things they are doing is just to provoke USA MILI, what u are all calling for will only DIVIDE and BELITTLE the country
|
CRIED not for himself.. BUT for our NATION
|
no be TODAY dey all seeking ATTENTION. so no be NEWS e dey on ATTENTION MAGAZINE, if e no dey na OP wan Dey?
|
and i SENIOR am well ooo.. chaiii kai kai kaai. managanshi, o taramera oo.. o to KPINKPIN.. o do wan loo jaiye lo Senior man!
|
Botragelad:HMM, well i KNOW no much about POLITICS, but i know the LAW, if it RIGHT then he is RIGHT
|
Dem no divert or FAILED PATROTISM and DEMOCRACY Purposes? him dey CRACY
|
okin biscuit! we KNOW so who are you sir |
werin sdey sup again na.. na wiked?
|
BUT him sef dey PAD na, So ALWAYS PAD jam PAMPERS PAD they are one
|
has he been released from jail for his LICENSE FRAUD? ![]()
|
bmd1010:BUT our JOLLOF pass theirs.. so is their PPS sweeter too
|
una go PUSH THE boy ! becareful
|
NAAAH! omo allah akbaah!
|
[quote author=DiamondsAreFore post=137472500]https://x.com/StatiSense/status/1818369697043431734?t=uHDYxpFeWZTqtU0TYQ3wGw&s=19[/quote]# shey make we TALK or leave u all to ur TVRM0IL ![]()
|
e come be like BOWEN/BACock ~awon omo eru ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 313 pages)