Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 328 pages)
Lithiumite:me fess think say na RUSSIA or UKRAINE she dey ni! so DELE GIWA wan dey NOLLYWOOD too?
|
AT LEAST , he DIDNT SEND THAT throu EMAIL from other ROOM. jubrilELsudan:hope u dont have just FREE DATA YANFUN YANFUN OR BEREKETE PACKAGE? hope you have a LAWYER with FREE SERVICE aswell "PRO BONO" u go find JUSTICE u no see am , even JUSTICE CRACK now knows CRACK dey in JUSTICE
|
NAWA oo, every one na jus BILLIONAIRE for that country, abi na INFLATION make RICH PPL go into WEALTHY NAMES. as dem fit provide for themselves dem believe them be BILLIONAIRE Saturnalia:i thgought i was derailing THEME, i commented without reading others write up, now i am pleased everyone noticed! those names can only USED after you av be ASSESED by ASSET VALUE and not cash! having a BILLION CAS doesnt make one BILLIONAIRE rather having a WORTH VALUE of ASSET CONFINES AND CONFIRMS your TITLE
|
abeg PPURSUE dem, make dem dey go back there native GARDEN livin in 4th Centuries
|
AMI3:if na the CONTENT CREATOR, ucle's wife still be our OP nko, u go BLUR ur face AT MARKETING? AMI3:guess you dont know how controversial PEOPLE can be, i say it again, IT COULD be the CONTENT CREATOR herself is GIVING this WRITE-OUT to lure us to HER OWN PAGE, na STRATEGY oo
|
LOLZ dem no give good PRICE TAG ni
|
Extrim:LIFE ROLE it sef go SUBJET u to werin u NO KNOW with out payment, this one has PRICE |
THEY go KEEP LEARNING HARD way. baba na TEACHER! |
NAWA oo, na why i no dey CONSIDER PROTPERTIES for 9ja.. they are not INVESTMENT at all, my BOY is yet to even know what NAIJA is.. talkless of visiting, las las na egbon adugbo go wiz am out and chop the money
|
hmm that malam in WHITE, werin he wan go COLLECT and take for the ROAD? now on the road to GRAVE. may GOD console the |BEREAVED
|
LOLZ, u think na MOIMOI! u go LEARN NEW THINGS , HARD WAY!
|
o CHIM, a ma ri bi igbeyin NDC, OBIDENSE shey maari. O CHIM, O SHIGIDI
|
Okolo2122:una too like complain, get his message, he shown the real pics, what ya want again MAN-DEM
|
Nwaikpe: OH CHIM! O SHIGIDI! this one go FAR oo, na one with WISDOM. ologbon lo le ye
|
NO BE SAY no one no sabi difference, but tHE HARDSHIP and HUNGER wey HIT dem, everywhere jus BLUR!
|
ABEG who hold TORCH, SHINE LIGHT oo, THIS HEADLINE no too BRIGHT for my UNDERSTANDING ![]() are we next soil to US? oh JESUS! where torrero MUGSHOT, fast hand PAYER! ![]()
|
as a LEARNED, even if na OS try ask the Q on every PROMPT of Kn@Cking anyone, werin una dey DISCUSS sef at first, PRICE?
|
LOLZ, how have you TREATED ur fellow CONTINENT BRETHRENS?
|
he get TIME sha! no be only him no wish dem CUP, i also DIDNT. I still CONGRAT my niggies. make dem enjoy now, will see them NEXT 22 yrs again |
EBOLA come back go mighty as HARDSHIP HIT every where una dey CONSUME any thing now. see as u dey DELIGENT in HARDSH!P, u wash CLEAN free RAT, if u come use ur MONEY take arrange MEAT nko, u go use HYPO SO? u give RAT MEAT TREATMENT of CHEF wey dey work at HILTON, iiya ti ba e mu'le bi egbe isu o
|
Oga na HARDHSHIP dey blow u INTEL and INFO O! NA HUNGER wey VISIT u bfr SETTLING for this, u fit lie to others but ur TUMMY sabi TRUTH say only God know when next FOOD sure base on 001 i mean 0-0-1 ![]() na LIFE u dey chow tryly chow am o, those in KDNAPPER den, na bulalala dem dey chow o
|
i jus wrote this NOW!HMM na government dey DO US no, CITIZENS are 3v!L tooo pass govt. but time don TELL, even if GOVT goo tomorrow and this set of CITIZENS wey dey find corner corner, there will not be CHANGES! funniest car owners wont even KNOW!
|
HMM na government dey DO US no, CITIZENS are 3v!L tooo pass govt. but time don TELL, even if GOVT goo tomorrow and this set of CITIZENS wey dey find corner corner, there will not be CHANGES!
|
na ONLINE INLAW you want or ONLINE TEACHER or ONLINE JUDGES? u dey ask us? i get LAWYER for u inase u wan do NEEDFUL, FRANKLY speaking oo
|
NA NOTANA CHIKE? BVOO of BOOLESS NORTHPOLE
|
Racoon:My Bro u no go wan FIND OUT oo, just Thank God on his behalf!
|
we saw a VIDEO of u Ma, kindly POST PICS of VID of HIS, he dey WIN u O, base on EVIDENCE; u dey WRITE NOVELS & Tori , make e dey GIFT US EVIDENCE wey CARPENTER fit use 9 inches on 6 by 6 |
but u KPITI the WHOME u DOKE? the INTOTOH nk? gy go FACE the CORNER!
|
learning NEW THINGS, una go do am HARD WAYS nio.. they are wising up now, before dem RUIN u as an INVESTOR!
|
SIGNS before WONDER, u do ANYHOW u see ANYHOW
|
GOD 4bid oooo! rather VOTE LABOUR or REFORM! I VOTED other 2 parties, 3 candidates last week THURSDAY Election Day.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 328 pages)
;Maybe she dey work for Iranian secret service and the mossad wants her dead 
