Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 314 pages)
withdrawal METHOD abi? i go help u call person to COME. ask MMM victims..... so pe "OTI LO" papa Supe, eyan aminu tewo tewo gbe owo mi! da ti e mo, abesidor dior ! o le won KPA!
|
make ur mama thank GOD for given birth to a GIFT , cos GENZEE have proven OTHERWISE that not all CHILD are GIFT from God but then, what DID SHE DO at first place? cos she fit still be ON TRUMP LIST oo.. TRUMPET LOUD for TRUMP REGIME OOO
|
TUANKU:U dey mind all this ones? No be all CHILDREN be GIFT from God!
|
E don set! GREED won't let Nigerians WISE, ahoof! Ahoof dey Run werin again? Belle dey run now, una dey look for Phlagyl !
|
Na house and family matter, how e take concern us? Oh na LAND dem dey fight for and na NAIRALAND be this... so na right path!
|
So by who?
|
So between Kunle and Ibrahim... whose Art Craft work on Estate is Top NOTCH? I guess women will be lost in Photograpphy at the 2 sites.... post=134972432]SOLO MAKINDE Most handsome governor in Nigeria[/quote]Come be like younger Verso of WIKE!
|
I remember PDP stage..
|
Haa
|
RhodaFa:All this Op sef.. no pics of post, no pic of Call out.... Half baked! ![]() |
3some Like JAMO LIKE GHANI...... same bl00d diff CONTINENT, na ROBB or ABONIKI sup SPONSOR 9ja PLAYERS so body no go too ache dem after dem Chow MORO! o ma TOPINPIN KPA ABESADOR TIOR! |
oya! so our BRUVA from EAST dey APC, i think say na LABOURE cos a agbadorian dey cay APC |
Suspect werin? |
so dem wan Use COURT wound STATE of EMERGENCY in pH? well na Na STATE OF INTERMENT dem go Declare next for pH... e be like say dem don folo State of Emergency enter LYING in STATE |
LIKE tiamiyu LIKE Deleke
|
suffer suffer HEAD! |
suffer suffer HEAD, 9ja no HIT, HEAT u enough for where u dey? u jus wan go sidon near bare FIRE, CITY wey if u no be direct TIF, u must be a 419... how u wan SURVIVE, well u must be one of the aforementioned cadre. u are all one LIKE TIF LIKE YAHOO... no wonder EFCC are under you ![]() #FELA dey Perform for u below LoneSoldier:i no come better you? u na toddler oo; Dick dey Mature? how DICK take enter matter here? na u dem suppose send go LAGOS go suffer! dey form AMERIKANA afterall na only BIDDING goodbye u dey follow dem go do MMA1, dem never Bid u fare well for port ![]()
|
Kasongo yeye kwasi naga, kasongo runamay
|
Like TRUMP like PUTIN ![]()
|
WAhahala no too much? ROAD BLOCK wahala, bribe wahala, nigeria wahala, family wahala, OS wahala .... u still come add FOOTBALL JOIN, Gos wan still PVNISH u u go dey support likes of Super Eagles, arsenal, Man city, Man U, chelsea mehn u are a GUNNER
|
how much dey [b]church ACCOUNT eve CAN ACC asa WHOLE BODY of CHRIST ? I go LIE 4 U? make nappers dey KIA ful oooo..
|
FADA FATHER! all na one..... ![]() DF X FFK = 1\ FFK X DF = 1/
|
Nawa oo |
Koyemi |
So him Cabal has TURNED KITCHEN CABINET, well ther is a lot of MONEY in some KITCHEN CABINET, Reminds me of IBB CHEF, who stole mariam Money Bought a brand new baby(not toks oo) benz 190E padded, Bought a new E class 2003 or so, and a New house. The CCTV sold him out, he was parking under a tree before IBB Island in MINNA, he didn't know the CCTV are installed far away as that! He only stole $100K den from MARIAM WARDROBE, she didn't even notice for 8 months or so! $100K went that FAT in Spending then.
|
Welll may be she go let us change mind about their GENDER being in POWER. Madueke, oduah don Tarnish that image... Even tho no IMAGE there, they only see their Bobby and yansh for MIRROR
|
Dele boy think say everything dey BURN quick like him BRAIN, even ASAKE LOUD last pass him LIGHT OUT jelly fluid
|
Starboytwo:he EMPOWERED YOU ![]() was the SCAN like thios bfr u received SENSE? |
Na corper STATE? that was allowee 2003 or sois it a TRUTH or DARE thing? he dare dem to take 7K ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 314 pages)

