Whynotthetruth's Posts
Nairaland Forum › Whynotthetruth's Profile › Whynotthetruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 238 pages)
barcanista:Receive the spirit of discernment now in jah name...Amen |
barcanista:Sorry...be your brother's keeper...I dey bible nah... Na im Truckie say make we keep you well... To avoid stories that touch ![]() Good morning... see ya in church |
Truckpusher:barca nah joke ooo Make I no wake up with face wey dem don scratch abi tear finish ![]() ![]() ![]() ![]() |
Truckpusher:Make I roll...e go be for morning abeg... Make barca no send person witchhh as e don vex now ![]() ![]() ![]() |
Truckpusher:No be to carry otapiapia put for one... Dash am without thank you ![]() ![]() ![]() |
barcanista:No be you carry hoe and matchet go harvest alone If you chop am alone...heiiiii....e go run you belle ooo ![]() ![]() |
Truckpusher: ![]() ![]() barca go wan kolobi any living thing with hole before jail term go finish |
Truckpusher: ![]() ![]() ![]() All of us work together but as alert enter for him...he no come tell anybody...but devil just open im nyassh ...all of us come out jam him for yonda ![]() |
Truckpusher:No put me for wahala ooo...my own nah reported speech ![]() ![]() ![]() No be me talk am ooo |
Truckpusher:How can he deceive us when you caught him gathering his harvest here...as his own allowee from S.e.u.n ![]() ![]() ![]() ![]() |
[quote author=Truckpusher post=35228861][/quote]Lmao ![]() ![]() pastor for iniquity ministry |
barcanista:Wish you will start doing it? |
barcanista:No wahala...Send her make she come collect am...I dey house now... |
barcanista:E be like say the thing dey worse pass anytime way you repent ![]() ![]() a beg remain as u dey before ![]() ![]() |
Truckpusher: ![]() ![]() ![]() @bolded nah my coachie abeg no use am joke...I be Gunners4life bro... barcanista strikers no get work permit abeg... I no wan wahala with FA again... But advise barca ooo...he no fear that signboard wey he connect now for pulpit...abi make he enta drive dey go? |
barcanista:O boi u get mind ooo ..even the name no make your liver cut? ...anyway, send me your ATM card with pin on the D.day incase![]() |
Truckpusher:No lele...make I go find who go calm my temperature now...these mad guys don high me well with their wahalA...abi u get anybody for your club wey u wan send go loan?...I dey find better striker to buy now ![]() |
barcanista:No allow me send krokro for una there...notor toto for pastor ![]() |
Truckpusher:No lele...check even spam box ooo abi spe*m box ![]() |
barcanista:hell fire awaits all these fake pastors and imams for pulpit dem dey sama babe |
Truckpusher:Check am...read am...do am... ![]() |
Mgbadike80:I am a man... |
Truckpusher:Mehn I dey boil no be small...See ban everywhere... I wan craze ![]() ![]() And body dey pepper me ooo...I wan use NL cool off this evening...Nah so they take ban scatter me for one small girl case ![]() ![]() I go show you the girl when NEPA take light ![]() ![]() because attention go blekete now ![]() ![]() |
Truckpusher:See ya life...I sent several emissaries to you for you to lead a violent protest on NL on my behalf...but you were busy enjoying babes here...Imagine, these guys banning me because I quoted a Babe here to ask question...and when I went to another section and quoted same babe, more bans were slammed on me...till I got overall ban ...I started sending mails to all of the executives and board members in this forum for them to unban me...fortunately they listened and I am back...but I still need answers...which of them is chyking the babe that's slamming bans on me all over for mere talk ooo... ![]() ![]() ![]() ![]() I never touch oooo ![]() ![]() ![]() Omo See intimidation ooo ![]() ![]() ![]() ![]() |
360ng:How come you got me banned ![]() ![]() @first encounter |
360ng:You look awesomely beautiful but "OK" seem to be the best and sweetest word in your dictionary ![]() |
Avedon:Just give me a reason why you're not an ediot from a cave populated by imbecilic nincompoops and bigoted goats ...and you can't even stitch together correct sentences...onuku |
dont8:Thanks so much for not taking my corrections personal... 1)Implementation already begun in past administration and will continue ad infinitum... 2)White paper is produced by government alone not individuals(Steve submitted his report then government produced white paper from it)...Much part of it has been implemented... I gave you example with aviation sector which you reechoed...there's lot of issues with that sector hence you don't wake up and give a decree(it is democracy with lots of union and court actions)...coupled with the media propaganda by Punch and co that it is targeted at downsizing the Yoruba in federal civil service...Jonathan has done reasonable work in the implementation...QED 3)How is confab deceptive bro?...Nawa... kindly clarify me here... 4)NASS crisis doesn't stop buhari working if actually he knows what he is doing... but truth is that buhari is such person that strives in playing to the gallery by making baseless statements...He has been in the race for 12years...declared winner for more than 3months...inaugurated for about a month...it is enough time for any serious leader who knows his onion to have chatted a part...Buhari is just an overhyped bigot...No sentiments here...If he can't appoint basic officers like SGF or chief of staff after such a time, then he's a burden than an asset... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 238 pages)




