Willi926's Posts
Nairaland Forum › Willi926's Profile › Willi926's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 (of 37 pages)
Whether car park @ owner's risk or cars parked @ owners' risk, d tin b say we understand wetin e wan convey. English no b we own. |
If u had cautioned her and threatnd her on d 1st day u saw her wear the transparent cloth i gues it wudnt hav gotn 2 dis lvl. And if u had just told ur wife d truth and nt use sm oda excuse 2 c tins change 2 gud, u wnt b askin 4 our advic. Dnt do it, Calamity awaits at d corner |
I no fit do buisnes wit ur kind. U r a cheat |
if d female termite fly finish,e go still fall 4 d frog. whether code or no code |
Ehmm,wetin i wan b talk again sef,ok i don remember. UCHE FACE UR WORK OOO. Oga study 1st 2 improve on ur gramma |
Hahaha,op u badt gann. More go stil que for line 2 c maheeda's Butt |
They can also privatise d FG. Mtchw |
stew pid women, pots calling kettle black. |
Am so shy, that i as am typin i hv erasd what am abt 2 type for like an uncountable time. |
Partially. |
I go take my sunglass. I here say night no dey ever com ![]() |
Am in. How can i contact u. My no 08160477540 |
