Wisepac's Posts
Nairaland Forum › Wisepac's Profile › Wisepac's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Boys ain't smiling |
in case... |
. |
nice one. signed by wise |
thank God say I meet dis front seat. oga amaechi why u cum dey luk lyk dis, u Neva chop. there's God o. signed: wise |
bride no dull hersel buhari/isibajo till 2023 |
prisoners sef go vote out Jonathan. buhari/osibanjo till 2023 |
na u bleep up. u should have said no when He said do you have degree reapply and pray |
na so me too dey think. maybe d mods dey do Xmas bonus |
nice one |
Okay lets say the guy name is ayo. So whenever both of u are talking alone, call his name and tell him that ayo, nowadays am thinking we are in relationship coz when guys want to hookup with me, i used to tell them am in relationship with you bcoz i tink we are now more than friends. Tbh I hope we could make it reality. Wait and hear him out. |
. |
Dis life nawa o.. But she's too pretty to commit suicide |
see as dem dey look as boko haram. if u want a change for Nigeria, please like NIGERIA REVOLUTIONIST page on Facebook, we the youth are the ones dat can make changes, let fight for our future and unborn generations. |
see as dem dey look as boko haram. if u want a change for Nigeria, please like NIGERIA REVOLUTIONIST page on Facebook, we the youth are the ones dat can make changes, let fight for our future and unborn generations. |
congrat bro. am also preparing for my own first class by the grace of God |
baddest president ever haveth |
na d tin wey u dey think before falling asleep coz dis delusion, maybe you dey think about ur grandma wey Don die before falling asleep. |
I think u drink ogogoro before u sleeping |
alaye write d tin wey u wan jawey. make I no maybe person go gain knowledge from it or I should move to another thread |
. |
POLITICS 101: The governorship election is Sokoto state will surely be interesting. The election is between the PDP candidate,Amb. Wali & the APC candidate, Hon. Tambuwal. However, Tambuwal & Wali are both from the same Tambuwal LGA. Tambuwal's wife is Amb. Wali's younger sister (same mother, same father) In 1999, it was Amb. Wali as senate leader that brought Tambuwal to Abuja & made him his Senior legislative assistant, where he learnt legislative business. When in 2003 Tambuwal ran for house of reps, Amb Wali ensured his victory. Tambuwal was responsible for his nomination as Nigeria's Ambassador to Morocco. Will Mrs Tambuwal vote for APC/ her husband to be the First lady or will she vote for PDP/ her brother to be the First sister?(Wetin concern me sef?). |
. |
Make dem keep fooling themselves. Na their honourables go live inside am |
Am loving dis...baddest governors.. No long tin for 2015...apc head dey there |
. |
lilmaxfidel:u no get sense at all |
Inna lilahi wahina ilaehi rajiun...kullu nafsin za ikatul maut |
How many graduate dey don employed for the farm |

