₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,996 members, 8,419,858 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:27 AM

Toggle theme

Woly's Posts

Nairaland ForumWoly's ProfileWoly's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

CelebritiesRe: Funke Akindele Loses Pregnant by Woly: 7:21am On Nov 18, 2017
She has lost two now, I suggest she tries a surrogate, so that eyes go comot for her body.... I no say that prophet way been talk one thing, one thing , go dey Corner dey say "I talk am" now.
SportsRe: Serena Williams Weds Alexis Ohanian In An All-Star Guest List by Woly: 1:06pm On Nov 17, 2017
Wetin i dey see for Serena armpit so? Wetin i dey see, my mouth no fit talk am....Hmmmmm
SportsRe: Serena Williams Weds Alexis Ohanian In An All-Star Guest List by Woly: 10:28am On Nov 17, 2017
Make we no hear divorce for this kind money way dem spend for this wedding oooo.... Hmmmmm!!!
CelebritiesRe: Man Wrongfully Convicted Of Rape After Spending 45 Years And Ten Months Says "I by Woly: 10:21am On Nov 17, 2017
This one weak me... 45 wetin ... Hmmmmmm!!!
CelebritiesRe: Rapper Lil Peep Dies At 21 From Drug Overdose. by Woly: 10:08am On Nov 17, 2017
Na money kill this one, because na person way get money dey take drug... Rest,make drug rest for your hand too,as you no gree stop am.
CelebritiesRe: Wizkid Is Not A Superstar, His An Ordinary Artiste – Singer Shatta Wale by Woly: 11:54am On Nov 15, 2017
Jealousy full for this man talk... See him mouth.
CelebritiesRe: Iyanya's Ex, Freda Edowor Shares Adorable Pictures Of Her Son by Woly: 11:31am On Nov 15, 2017
So na this man been dey delay these ladies , two of him ex don born now.
CelebritiesRe: Jamie Roberts, Yvonne Nelson's Baby Daddy Married To Keela Harrison (Wedding Pic by Woly: 6:09am On Nov 15, 2017
"Married the sweetest, most romantic" na romance the man take catch Yvonne Nelson...... Na that musician way no gree marry this girl cause all this wahala now. Na wa ooooooo, wetin desperation go cause ehhhhh, desperation head no go fit carry.
Christianity EtcRe: Beautiful Wives Of Nigerian Pastors (Photos) by Woly: 9:46pm On Nov 13, 2017
Who go live the kind comfortable life way dem dey live and chop the kind money way dem dey chop way no go beautiful.
CelebritiesRe: "You Are A Fool" - Bobrisky Replies Eedris Abdulkareem by Woly: 3:29pm On Nov 10, 2017
Shey na only Idris dey smoke ?? See lips.. Na wa oooo
CelebritiesRe: Actress Dayo Amusan Tackles Weight Watchers And Fashion Police Alike (photos) by Woly: 12:51pm On Nov 10, 2017
Dem dey tell am,she dey reply every word way dem tell am.. See body shape as he be like amoeba .. Waka go gym, and let amala and plenty meat rest. Yeye dey smell.
CelebritiesRe: "2face Is Not Your Dad And He Owes You Nothing" - Ruggedman Blast Blackface. by Woly: 5:52am On Nov 09, 2017
Blackface own self ten much.. Wetin self ... ruggedman talk to am abi na public announcement him do. Na una sabi.
HealthRe: Man Abandoned At Cele Busstop In Egbeda Now Admitted At Alimoso Hospital by Woly: 5:40am On Nov 09, 2017
"heavy substance abuse" I wonder wetin go make person dey take something way no get any nutritive value. Na so he for just die throway!!
CelebritiesRe: Bobrisky Is Trying To Be An American We Are Fake People In Nigeria - Eedris by Woly: 1:36pm On Nov 08, 2017
Idris don turn himself to busybody adviser... The love of money makes people do anything to have it .. Everybody go collect him reward when time reach.
CelebritiesRe: Rachael Oniga: "I Didn’t Fight For My Marriage, It Was A Mistake" by Woly: 12:21pm On Nov 07, 2017
Na God say make you no fight,maybe you for don die tey tey, because most of these husband snatchers dey carry juju join body.
CelebritiesRe: Reactions as Pastor Chris Oyakhilome's Daughter Sharon Gets Engaged To Boyfriend by Woly: 12:10pm On Nov 07, 2017
The girl mama don take idea talk wetin cause querrrel between her and the girl papa, the girl papa no send am at all, he no dey make out time for am.
CelebritiesRe: Ace Comedian Gordons Speaks On Marriage by Woly: 4:27pm On Nov 03, 2017
Na ghana man ,abi wetin make am black like this ?
CelebritiesRe: Benita Okojie And Husband Develop Evasive Tactics For New Parental Role [PICS] by Woly: 10:39pm On Oct 30, 2017
Father dey feed him pikin dey watch tv, he no even watch weather na for the baby nose the feeding bottle dey or na him mouth. Na wa.
CelebritiesRe: I Am Now A Scapegoat For Representing The Street – Terry G by Woly: 11:33am On Oct 29, 2017
One person food , na another person poison, na those crazy things make me gbadun you die.... Life goes on bro !!!
CelebritiesRe: Mr Latin, Toyin Tomato, Faitha Balogun Become Ambassador Of Olokun Festival (Pic by Woly: 4:47pm On Oct 27, 2017
" mrs fathia Williams ..so this woman finally marry herself ... No be dike I dey see so... Ibo man for olokun festival!!!! . No christain go happy say him be olokun ambassador ....una beautiful sha!!!
CelebritiesRe: See Photos Of The Black American Model That Caused Traffic In Lagos Last Week by Woly: 6:46am On Oct 26, 2017
I been think say na Bisola , that girl way participate for BBN.
CelebritiesRe: Daddy Freeze, Uti, Toni Payne Disagree With Timi Dakolo’s Post About Marriage by Woly: 6:39am On Oct 26, 2017
I no say na pastor freezer go mention... That pastor way dey fry him hair way divorce that time fear me, i no go lie... I wonder wetin he still dey preach self.... Hmmmm!!!
CelebritiesRe: Checkout The Stunning Photos Of Aycomedian And His lovely Family At “dubia” by Woly: 5:15pm On Oct 22, 2017
Ay dey think of the big money way him go pay for this bread and tea way dem dey eat so... , because the Money way dem go pay for that bread and tea go reach rent house ooooo.
CelebritiesRe: Fact About Ogogo (taiwo Hassain) by Woly: 5:11pm On Oct 22, 2017
So he is educated,and can't speak English ... Dem go say English no be our mother tongue, but tongue dey test many things, so English would have been an added advantage for him . Hmmmmmm!!!!
CelebritiesRe: 2 Female Covenant University Students Expelled Over Lesbiaπism by Woly: 8:48pm On Oct 20, 2017
Final year student!!!! Hmmmmmm, dem no see the devil cast out for 1st year abi wetin.
CelebritiesRe: Mr Eazi Meet With DJ Khalid, Swizz Beats And Others Tidal Brooklyn Show (photos) by Woly: 8:16am On Oct 19, 2017
Eazi way do ear like rat own.. He go dey beg people to snap pictures with them. You try..
CelebritiesRe: Beautiful Photos Of Alaafin Of Oyo’s Youngest Wife And Sons by Woly: 6:21pm On Oct 18, 2017
This woman just carry money way she suppose take feed her children carry go dey buy bleaching creams,the children looks malnourished
CelebritiesRe: Hushbaby! Check Out How Swagged Up This Little Girl Is For Her Birthday Shoot by Woly: 4:56pm On Oct 18, 2017
See as small pikin sitdown open her legs ...sitdown seductively dey show pant ontop... Make una teach una children ways way una go like make dem continue ooooo....na wa !!
CelebritiesRe: Music Legend 2baba Lavish Praises On SA Rapper Nasty C by Woly: 4:47pm On Oct 18, 2017
The guy good wellar, i watch him parol with runtown for coke studio.. The guy good.
CelebritiesRe: Amara And Husband Kanu Nwankwo Fit It Out In New Picture by Woly: 4:43pm On Oct 18, 2017
Nothing way eyes no go see.. No be this girl way kanu Marry for Africa, way live most of her life for Africa before kanu carry am go oyinbo land , come dey teach Africans oyinbo style so? Na wa oooooo!!!
CelebritiesRe: Former BBA Beverly Osu, Flaunts Her Sexy Body In Orange Bikini (photo) by Woly: 4:34pm On Oct 18, 2017
Basket mouth olosho girl..
CelebritiesRe: Popular Actor Jim Iyke Insults His Police Escort For Appearing In His Photoshoot by Woly: 8:52pm On Oct 17, 2017
Na too much showing off for material things make am no use money marry properly, he prefare to take the money do fashion. na wetin make am go find one oyinbo make baby mama.. Very childish .

1 2 3 4 5 (of 5 pages)