Woly's Posts
Nairaland Forum › Woly's Profile › Woly's Posts
The vein way dey this guy hand fit reach to do wire for cable. Why he come black like this nah, him beautiful wife no dey let am rub her cream abi wetin. Hmmmmmm!!! |
She forget wetin she suppose do dey follow wizy boy for yansh. Small time now,,she go say she be 17 years. |
The way this Isebella dey grow ehhh... Hope say 2baba don ready oooo!!! |
Mr man make you no say men too dey get spiritual wives ooo... You self need deliverance . |
Can't toto just shut up!!!! Plenty people don divorce and dem no worry internet reach as toto take dey worry internet ooo.na she dey always find church wahala. If I be church I go sue am never to mention me again. |
Chidinma go marry oooo, no dey deceive yourself with low cut , you be 38 years.. If you be 16 years for this picture+16years ago way the song come out, no be 32 years be that? Go marry oooo... Air don blow, we don see fowl yansh. Infact you don reach 18 for this pic self . |
Na lice full that one head way she dey scratch abi wetin..omosexy all the way I beg!! |
Especially if the girl child gather backside like your own, come fine on top..she go see correct customer . You try madam. |
Na to take care of person self ooooo, because person way die don die, other things na story. Hmmmmmmm!!! |
Make young people searve God when dem young dem no go hear,na hot drinks, women, love of money and drugs dem go dey searve ... 3 young guys just died like that!!! Hmmmmmm!!! |
Na their children go get plenty money to buy am. Congratulations to them, they feel money can do everything .. Teach their children good morals, "NO" na looting dem dey after. |
The Koko be say old school things dey last long pass new school things... See new school marriages as he dey scatter too... |
Prick goes on picture na him she put... Basket mouth woman. Mother of three taking seriously about boyfriend way dey service am when her mate dey talk seriously about their husbands.Yeye dey smell. |
Mr &mrs Omoni oboli be like twins. They really look alike. Kudus to omotola husband, if he dey listen to gossip, thier union for don scatter. Kudos to those way scatter people marriage make dem for answer MRS, una try too,make una stay married oooooo!!!! |
Na different different men dey ooooo.. Which kind man be this one... Na wa ooooo!!! |
Na women full Davido blood.. Three women don born for am already .. Na wa ooooo |
Make dem free Davido i beg, na normal play way guys dey play dem play.. Me and my friends even do competition with drink last night self... R.I.P. to the dead. |
The grandfather way she divorce na handsome man self..classless girl way dey call person murderer. She jump Comot for husband house make she for get chance dey knack anyhow . Yeye... |
The kind life way these guys dey live ehh,, na wa .reckless driving, drinking, smoking, womanizing, late night partying and so fort. Na human being dey do themselves,make dem bury them and forget say na person kill them. Without Christ, it means chrisis. |
The case of Timaya calling Idris "dirty Igbo smoker"is a case of kettle callng pot black. Yeye. |
Baba is a very humble and playful baba.. I gbadun am. |
Madam,you sure say na your jewelry and property you sell take open the posh place... Hmmmmmm... Well, wehdone ma. |
Na to build house straight,because cars go need maintainance, and na money be maintainance ooooo... |
No wonder that yellow actress get belled for am one time. Comot belle for this kind man ke!!! God forbid am. |
If dem go put silicon for breast , na so dem go dey show themselve . Yeye dey smell. |
If I tell you say I love u, make you no say your life dey for danger oooo...like play,like play this man don die.. , wife he no get ,Pikin he no get,na wa ooooo!!!. He just come play with people for world. |
Na this man dey mount this beautiful woman? Na wa oooo... She don kuku talk say na money make am friend am.. She say he come from rich family. My hand fall!!! |
ohhhh madam , na now i no why you dey para, person way dey cure your Konjii na him drink kill...You sure say una no dey hmmmmm when you been marry .. Kpele ooooo...Na wa ooooo |
Na fire burn emaka fingers for the first picture abi wetin... Something way he don dey chop since, he just wan show am now... Adulterous men everywhere!!!!! |
So na because of iPhone 8, and 200 thousand make am kill himself ..this small boy just dey misuse money anyhow .... Na wa oooooo |
Dem no dey take light for nnewi.. Na "UP NEPA"dem dey shout for that place . |
How this betrayal of a woman won take get peace after wetin she cause now... Na wa oooo, wickedness just build house dey live for some people heart. |