Woly's Posts
Nairaland Forum › Woly's Profile › Woly's Posts
People way wan tattoo their body make dem go ask toto how she regrette the ones way dey her body... All these cover body way she start now, na because of tatto way she dey regret now... Hmmmm! |
Amala and African food dem no hungry am , na oyinbo food she dey show... Take care oooo, Iya ati Omo. |
The girl just resemble seun finish.. |
Na who dey ask pastor weather shoku shoku dey happen for church, when everyone knows that pastor will say NO!!!!...some kind question no need the correct answer at all. |
Life!!! No one's life is perfect, but must surely dey am.... Hmmmm!!!! |
Beautiful girl. |
If dem ask one woman way her name be kemi wetin kill am now, she go say na fat kill am.... Hmmmmm.... R.I.P. Ooooooo if na true . |
Femi is the replica of fela,that picture of fela with his mother buttressed it. |
Does he know the meaning of LEGEND... Because he follow drake sing, he don make himself legend... Na wa ooooo.... Na you know wetin wan kill you.. If Michael Jackson fit die, who be you . |
See pimple for the yeye butt.. Na the butt dey smell am abi wetin... Yeye. |
Yeye butt way pimple and craw craw dey.., yeye dey smell, that is why she too cover her nose . |
The way this 9years Isabella dey grow everyday ehhhh... 2baba, ready ooooo.... Hmmmmmm!!! |
So she been get inner wear for the jacket,na him she come expose craw craw and eczema chest... That person way abuse am really formanted her brain. Exposing your body no go ever make you beautiful, but it will rather make you whorish. |
Am sure it was the father that took the picture or is father no longer part of the family? |
Make he watch him weight ooooo... Hmmmmm!!! |
The man wan use the woman become star,abi na love be this one too..marriage ko, marriage ni. |
This woman no still fine upon all the big allowance way she dey collect . |
Unnecessary show off... Na wa oooooo. |
Na when dem see demself say dem fine, dem dey always do rubbish... Na so genny vive wear one yeye dress way show her breast go one show one time, way she fall people hand.. I happy say she hear advice later sha . |
To be celebrity no easy oooo, anybody fit shook mouth for person matter... See yeye thing way the person above me talk... Hmmmmmm!!! |
He been be like that gateman before he go bleach him skin come dey show himself. Yeye dey smell. |
Na now she dey show picture way she been dey hide. Na small church i dey see ooooo,at least toto got this one right, na the boy papa really born am. |
Is this necessary? Those way dey copy them, make dem think before them start to copy copy ooooo!!! |
She hear say the man dey abroad, go marry am, but as she reach the abroad na she dey pay for everything with her money, even pay for hospital bill when she born her baby, instead way she go say she don learn say no be everything way dey shine be Gold she dey talk story. Move on with your life and forget about whatever people are saying. |
I hope say this church never catch one Ibo girl way make am dress like this.. He fine sha!!!.... I sure say toto go soon dress for Hausa dress soon. |
" little old me" she even no say she don old ... Make this oyinbo no break this old woman heart ooooo... Hmmmmmmm |
Na pad luck she carry for finger abi wetin? Na wa ....pepper dem ring. |
As i dey look mercy, he be like say she don get another belle... Magnet body mercy congrats ooooo for successfully collecting another woman husband . |
Two divorcee, one black and the other yellow.na the wahala way dem do outside dem do for their family way make dem divorcee now. |
Nice response from patorankin,shame no dey for business way go bring money ooooo.... Hahhahahahahhhh..., I laugh fall for ground. |
Make una chose the one way una wan searve and face am, those people way dey worship this idols no fit do mistake carry their children go church or mosque. No be everything be play play things oooooo....Black man way marry oyinbo no dey too get mouth for where their children dey.The women too dey dey in charge . Most black women way dey there don dey copy them too,na dem dey get say for everything. Yeye . |