Wrongturn's Posts
Nairaland Forum › Wrongturn's Profile › Wrongturn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Yeye na two u know say I fit die on top ur matter na ![]() |
WARRIBLOOD: you still UP for da BrawL?As dem no wan create doc for us nko. If dem fit do am tomorrow no probs |
Elvisonjack2: Note**Hammer get doneLol wetin be hammer get done? |
kingdimes: kingdimes is a fool that sails on your mum's moist pooo$$ySee how address a lady, na wa o |
Opener - Coogar Flow - tie Rhymes - Coogar Metaphor - Coogar Punchlines -tie Wordplay - Ibime ( tone go low/tongolo sounds funny though) Personals - Ibime Closer - Coogar Mvgt - Coogar |
yeyenatu: Hehehehe... na insult I sabi ooo... im a show giver na. hehehe...Lmao! Na u no gree accept again na ![]() |
Testerfuze: Take a look @ the theme sef "END OF THE WORLD"Yeah, but they shud have titled it Amargeddon coz its a heavyweight brawl |
Testerfuze: If I was a gal ehn?..I'll rather miss my period than 2 miss this battleLmao! The thing self go soon enter CNN ![]() |
Too many battles on ground. When una go set our own doc na? Me and Warriblood |
Mvgt ... Teddybiyasi No need breaking down, the battle is one-sided Nice show from Yeyenatu too. U just need to use humours instead of threats when delivering punches. Set ur lines well too. I enjoy ur vocabs a lot, babe |
It's a pure hate vote. Make una dey behave mature abeg. How long will ur feud last? Hmm |
WARRIBLOOD: Toto rial .....badboy don spoil like meNa error jor |
Warriblood, my brother abeg no vex. Na totorial...kai wetin dey worry my finger self. I mean na TUtorial I dey since morning. Make we drop tomorrow pls. Forgive me ![]() |
Warriblood, #400 recharge card? Na bet? Lmao |
Guykhena: Teddyb and Yeyenatu coming up now.......Why u wan force dem na? Let them accept first |
yeyenatu: who be that babe? Nicks YEYENATU!!!!Eiya, babe no vex abeg |
fuckyouhard: u don't have er.ection or what?I do and I know how to control my hormones. I no be animal like u ![]() |
I prefer to brawl Warriblood o. I no wan battle that babe abeg. Or I fit even give her free win |
Lol! Ok, when we go drop? |
I'm not sure it wud count o Opener - 1 point -Fuckuhard Rhymes - 2 points Tie Similes/Metaphors- 2 points Elymax Punchlines - 3 points Fuckuhard Personals - 2 points Tie Flow - 1 point Fuckuhard Wordplays - 2 points Tie ( bra for bros? No way. 2 Face, burn again are generic. So it's just Mik meal and Connecticut) Closer - 1 point Tie 5 - 2 Mvgt - Fuckuhard. If my vote is not welcome u can remove it |
fuckyouhard: yeyenatu wants u, sirLol! I don't think she's serious o. How u go dey advise me to fight babe? |
ELYMAXiimus: it seems you niggas aint digging my opener!Looks like a double v to me. lol. I don't know if I'm allowed to vote |
18 mentions! Btw, I can't access FFR. I hope am not banned |
yeyenatu: My nightmare doesn't involve a ding dong/ most especially that thing that looks like ping pong/ what makes me wet doesn't need a muscle in a pink thong/ its sweet, it's caramel and it can make me sing a song/ while the other parts of me does a husty sing-a-long//Lol! But I've not seen any of them drop a verse on here for once. But I may reconsider battling u if u want. Just know I won't go hard on u ![]() |
Lmao! Yeyenatu, I want Ckushy's head for ur sake. I don't want to brawl u ![]() |
Geoxpress: Smh! Been here for quite a while, nd I've come to knw FFR as a place u drop flows, rate flows. Not a place of arguements, nd chit chats!! Nd d peeps I least expected to do these, r d ones carrying out this act!What u said is all right/ and it's funny how u made it all rhyme/ they always like this, bro so quit wasting ur time |
This Coogar na devil o! |
coogar: you mean you have been on this forum for months, you dunno how to search for threads. go to the frontpage......scroll down the topics and look for battle of the warlords.Kk |
Coogar, u no dey talk? Where ur battle? |
Did Coogar battle? |
yeyenatu: Whose he?I've seen Liz and Anita/ Bisi, Prisca and Chika/ but she's still real by a distance/ and a better Queen than Latifah/ Yeye na two! Double madness, but I can tripple it to reach her/ cross several seas and rivers/ climb hills and valleys, even if e reach Sambisa! I'm not so bad and mean / but am possessive and rather dramatic/ like when ckushy formed he's harsh and mean/ I showed some Bash Ali/ and forced the mallam quick/ to turn his back and quit/ being with u get me hard and thick/ come work on my magic stick/ coz right now na ur nyash I need/ so I won't mind if u give me some a.s.s and t.its |
WARRIBLOOD: lol na who dey fantasize about Phuckin yeyenatu...na me or you..No be by force to get sense sha. Some are born this way. Btw, where's my sweetest Yeyenatu? |




