Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by wunmilyn(f): 1:24pm On Apr 17, 2009 |
|
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by wunmilyn(f): 1:22pm On Apr 17, 2009 |
wey tin dey happen 4 here? |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 1:19pm On Apr 17, 2009 |
abeg who call u 4 dis mata now. i no know y some people go leave dere dormot com sidon for anoda persin dormot |
Forum Games › Re: Geography by wunmilyn(f): 1:10pm On Apr 17, 2009 |
Ikeja |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by wunmilyn(f): 1:08pm On Apr 17, 2009 |
wat was the sex then wen u picked/stole the child at the hospital sir. abi was the child sexless? cos am afraid to tell u dat romade sex is complicated is either is a man today,woman tommorow and animal d following day  abi sey ri pe e ti si omo gbe bayi sir |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 12:56pm On Apr 17, 2009 |
ehn ehn. but i hear say d time wen stella obasanjo die she stil dey laugh inside her coffin, sey na true |
Forum Games › Re: Tell A Lie by wunmilyn(f): 12:51pm On Apr 17, 2009 |
my mother is the owner of Victoria Island. |
Forum Games › Re: African Childhood Game by wunmilyn(f): 12:09pm On Apr 17, 2009 |
Kelvin, kenya, kettle, Ketchup
W |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by wunmilyn(f): 11:21am On Apr 17, 2009 |
are u asking me? |
Forum Games › Re: Nigerian Slangs by wunmilyn(f): 11:20am On Apr 17, 2009 |
ganja - weed |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by wunmilyn(f): 11:18am On Apr 17, 2009 |
which kind numba bi dis self,
wait oooooooo he dey ring,
hello! hello! hello! sir are u romade's father. |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by wunmilyn(f): 11:15am On Apr 17, 2009 |
ehn ehn ok make we dey look |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by wunmilyn(f): 11:14am On Apr 17, 2009 |
|
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by wunmilyn(f): 11:11am On Apr 17, 2009 |
ok, give me ur dad's number atleast i can stil report u to him  |
Forum Games › Re: Let's Use Smileys Only! by wunmilyn(f): 11:06am On Apr 17, 2009 |
|
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by wunmilyn(f): 11:05am On Apr 17, 2009 |
so also u  |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by wunmilyn(f): 11:04am On Apr 17, 2009 |
fisherman |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by wunmilyn(f): 11:02am On Apr 17, 2009 |
|
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 10:59am On Apr 17, 2009 |
But he go be new tin say u see new born baby wey get grey hair. |
Forum Games › Re: What Do You Think The Person Above You Should Advertise? by wunmilyn(f): 10:41am On Apr 17, 2009 |
bags |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by wunmilyn(f): 5:21pm On Apr 16, 2009 |
abi fork for pork?  |
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by wunmilyn(f): 5:20pm On Apr 16, 2009 |
u don brush ur teeth? eleyin ruru |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by wunmilyn(f): 5:19pm On Apr 16, 2009 |
Leaving |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Letter by wunmilyn(f): 5:17pm On Apr 16, 2009 |
going see ya 2morow |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 5:16pm On Apr 16, 2009 |
hala say wey tin hapun |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by wunmilyn(f): 5:15pm On Apr 16, 2009 |
iya ologi Quenz: my babysister my house girl |
Forum Games › Re: If You Were Stuck On An Island With by wunmilyn(f): 5:13pm On Apr 16, 2009 |
turn her to cockroach with my power  |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Letter by wunmilyn(f): 5:12pm On Apr 16, 2009 |
Sexy |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Letter by wunmilyn(f): 5:08pm On Apr 16, 2009 |
Refresh |
Forum Games › Re: If You Were Stuck On An Island With by wunmilyn(f): 5:07pm On Apr 16, 2009 |
i wil make sure i get rid of her/him anyone u be dat moment  |
Forum Games › Re: Reply Signatures 2 by wunmilyn(f): 5:05pm On Apr 16, 2009 |
thank God u know dat u'r unorganized no wonder u are a man today only God know if u wil be monkey tomorrow |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by wunmilyn(f): 5:01pm On Apr 16, 2009 |
cibilola: alakara (akara seller)  iya oni boli. @goodass chief accountant |