₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,044 members, 8,438,579 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 04:21 PM

Toggle theme

Xaif's Posts

Nairaland ForumXaif's ProfileXaif's Posts

1 (of 1 pages)

EducationRe: Talk, ASUU And Fg Version A Piece Work Of Mathus by Xaif: 12:59pm On Jan 13, 2019
Mathus:
*TALK, ASUU and FG VERSION*��
Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again

ASUU neva strike finish, NLC still dey shout
Eh eh, dem still dey shout
Election Don dey come, dem go need ur support
Eh eh, dem go need ur support
Since their very first meeting, dey neva reach agreement
Eh eh, dey neva reach agreement
Nah you Don release the money, nah wetin you dey talk
Eh eh, nah wetin you dey talk

Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o Na you talk am o No be me talk am o

Two months for strike, the books dey on holiday
Eh eh, books dey on holiday
OUR ASUU and FG Don dey fight kun fu again
Eh eh, dey fight kunfu again
ASUU neva tire, and dey Wan continue the race
Eh eh, Wan continue the race.
Dem be like you Don dey deceive us, but no be this time again
Eh eh,no be this time again

Oya, Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again Anything I talk make you talk am again Eh eh, talk am again

We Don enter new year, FG give dem deir money
Eh eh, give dem deir money
2019,now the election is coming
Eh eh, the election is coming
Instead make you pay, you dey make yeye promise
Eh eh,make yeye promise.
After turning election to dey buy votes and carry
Eh eh, buy votes and carry

Almost 4yrs for tenure, dem use am fight corruption
Eh eh, dem use am fight corruption
But your own administration no dey corrupt of course
Eh eh, no dey corrupt of course.
But why ur govt come be this hard for someone
Eh eh,be this hard for someone
You no dey punish some persin
Cause nah your party dem come from
Eh eh, nah your party dem come from

The students dey house, dem dey add flesh for body.
And ASUU dey adamant to collect deir money
Dem dey struggle, dem dey fight
Dey no fear to dey strike
Our youths no get to chop, our graduates no get to work
This days we no know if authority dey office
Because the yawa wey we dey, no be employment wey you promise
And the cup e don full, we don tire for all this rubbish
And All the punishment..
No be me talk am oo��
Happy Sunday to you all..

© *Sir Mathus*
Do you want to install multiple whatsapp on your phone? [GBWhatsApp][1], [FMWhatsApp][2], [YoWhatsApp][3], [WhatsApp Plus][4] is the application which will help you in installing multiple whatsapp on your phone. The best part is that these applications also helps you to freeze last seen, hide second ticks and much more.


[1]: https://droidrax.com/gbwhatsapp-latest-apk-download-android/
[2]: https://fmwa.app
[3]: http://https;//yowa.app
[4]: https://droidrax.com/whatsapp-plus
PhonesRe: Which Application On Your Phone Are You Addicted To? by Xaif: 8:21pm On Sep 30, 2018
YoWhatsAppis the application which allows the users to easily run dual whatsapp on their phone. One of the best feature of YoWhatsApp is that you can easily theme your WhatsApp and you can also lock your whatsapp without using a third party application and this is what makes YoWhatsApp unique and one of the best application. You can also enable hidden features of WhatsApp
PhonesRe: Which Application On Your Phone Are You Addicted To? by Xaif:
YoWhatsApp: Every Android client may have utilized each one of those mainstream applications accessible on google play. WhatsApp starts things out among them as it is one of most well known and utilized application having more than 100 Million clients around the world. (YOWA) If any individual has a cell phone, there is 99.9% shot that he will have WhatsApp introduced in it. We utilize it once a day for talking and calling with our friends and family. It has taken an imperative part in everybody's life. Every one of us spend two or three hours on it. WhatsApp is very awing, yet a portion of its highlights are restricted to a fundamental level. Consequently, I will share YOWhatsApp Mod created by Yousef Al Basha with its establishment control. yowa download yowhatsapp apk (yowhatsapp most recent) (most recent yo whatsapp)

1 (of 1 pages)