NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 6:01pm On Apr 20, 2015 |
cymanu2001: hahaha..o ya chop knockle**extend friendly hand of punch** I resemble boxer? Ogbeni throw out your pocket |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 6:01pm On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: All these dear dear tins una de do for here.....diaris gawd oo. Na jealousy go kill you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 6:01pm On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:16pm On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:11pm On Apr 20, 2015 |
Thank God say una chase owliver comot ...I owe am one bottle of Magic moment  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:09pm On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:08pm On Apr 20, 2015 |
kingphilip: he needs to live under the shower The shower is tired of my face like a friend said |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:06pm On Apr 20, 2015 |
kingphilip: where u de at that time I dey room with estellar  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:05pm On Apr 20, 2015 |
kingphilip: I'm back traffic is back
No tell se.un say na me de cause traffic o Lmao see fear fear |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:04pm On Apr 20, 2015 |
pretty3: Haha. Yes we do eat the above mentioned, but I personally do not eat akpu. I go like taste that afang someday  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:24pm On Apr 20, 2015 |
pretty3: Lol. I no dey eat starch o. We no dey eat starch for we place o. Okay, what do you guys eat? Akpu, yellow garri(eba)?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:21pm On Apr 20, 2015 |
JAMEENAH: hi guyz, pls wen will call up letter for dis batch be out? Next week |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:18pm On Apr 20, 2015 |
cymanu2001: Hello to my wonderful e-family. I want to thank God for a peaceful & successful day @ work. Oya wetin you wan roger boys? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:17pm On Apr 20, 2015 |
pretty3: Hahahahaha. Sorry o, U'll just have to get use to it. The epileptic power supply sef na something else ...btw you don chop starch and afang soup today?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:08pm On Apr 20, 2015 |
pretty3: Hello dearie! Good afternoon. Nothing much dey my end o. Hope you are doing good? Doing good dear..just this heat don cause many wahala  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:04pm On Apr 20, 2015 |
DamiEsan: What do you need it for? Haven't you got your call up number yet?
OAU can like to keep the list ; I don't care  You better care |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:03pm On Apr 20, 2015 |
Kingphilip don comot ..traffic don reduce  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 3:00pm On Apr 20, 2015 |
Pretty3 Good afternoon dear..been a while. Hows your end? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 2:59pm On Apr 20, 2015 |
3:00pm already These days just dey fly...but I love am so  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 1:05pm On Apr 20, 2015 |
kingphilip: I just c am
Hw ur day de go E be like this Mizjaney different from the one I dey always see here before |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:12am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:07am On Apr 20, 2015 |
Hello..mimiejacobz ..Good morning to you  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:27am On Apr 20, 2015 |
megawax8: *yawns* i can't start fighting a battle i've won already
abi dem dey replay champions league final??
Cc kingphilip, xray2 (NTA2), spartoo, erisegun, HATERS Haha you be rapper? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:23am On Apr 20, 2015 |
joyjoomla: Philip......see una life out side *smh4u
Thanks dear. C u soon You entering the zone again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:20am On Apr 20, 2015 |
kingphilip: every opportunity na pm dat guy de pm o And we all know wetin dey end am....FRIENDZONE!!! I com begin imagine if that guy na zonal officer |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:15am On Apr 20, 2015 |
sleekyonyx: go movie shop Wetin I go talk say i wan buy? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:07am On Apr 20, 2015 |
sleekyonyx: go cinema Last I remembered Ordinary 50 Shades of grey was banned on Nigerian big screens |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:04am On Apr 20, 2015 |
misspetit: Pls make una no fight ooo How you wan take know who love u pass and can go any length to have you. ? Abeg make dem fight |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:03am On Apr 20, 2015 |
kingphilip: pecks ha on d forehead
Megawax8 do ur worst That guy na coward ..just watch he ain't gon do shiit |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:01am On Apr 20, 2015 |
spartoo: king of what  King of their village  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:56am On Apr 20, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:55am On Apr 20, 2015 |
sleekyonyx: e be like movie de hungry u to act  Haha yes esp if na those kind movie wey pikin dey like hide watch for corner  |