NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:31pm On Apr 22, 2015 |
Owliver: thanks for the call sire. I appreciate what you said.  Hope u are back now or no magic moment for you  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:29pm On Apr 22, 2015 |
Owliver: 1500 That's f^cking expensive. Ok after buying rubber shoes is there any need for tennis shoes? No.. I don't think so... BTW the rubber stuffs shouldn't be over 800n... Bought mine 700n |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:12pm On Apr 22, 2015 |
spartoo: if apple juice be ur favorite u jst cary apple com frm house I go buy water wey u go use soak am
 Lool so you stingy like this |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:11pm On Apr 22, 2015 |
chibuzineo: Yes naah. U wan tell me say u no no. So if u are going 2 camp, go wit lyk 2 packet of ---------------. If nah lie make u ask KING SOLOMON. Emmm sorry KING PHILIP I'm a virgin bro  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:02pm On Apr 22, 2015 |
spartoo: my doctor say make I no dey drink beer my pastor say make I no buy beer for pesin  You see? Where you see beer for my statement. Shows your as drunkard..... You no fit buy me apple juice? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:00pm On Apr 22, 2015 |
chibuzineo: Weder u are pretty, ugly or u are beautiful I don't cre. I just luv u and dat superceds all If u know say you wan waka go camp with two complete legs... Leave that geh alone  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:58pm On Apr 22, 2015 |
chibuzineo: Bros nah em go sweet pass oh. E go make sense dye. If 2 say mama EvE and papa ADAM no chop d fruit wen dem say make dem no chop. Shey u 4 no dey NAKED I heard alot of bangerlee happens in camp,,, my guy na true?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:55pm On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:53pm On Apr 22, 2015 |
alex81: na mount Zion film i dy watch... Dat 1 abt hell fire  You go like visit the place abi  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:51pm On Apr 22, 2015 |
spartoo: na 1500 oo.... but na a very fine one shaa Shut up there! And E dey sweet you for mouth. Well, the money too much  .. When we get to camp.. No forget me in your mami market Kingdom oh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:45pm On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:44pm On Apr 22, 2015 |
alex81: xray leav me oo.... Am a virgin  Na wonder... Na virgins dey watch blue film pass |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:35pm On Apr 22, 2015 |
alex81: i bn dey watch 1 film ni I talk am... Blue film  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:33pm On Apr 22, 2015 |
chibuzineo: Bros have faith, money go cum.GOD go do am. Money go "cum"  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:30pm On Apr 22, 2015 |
kingphilip: wetin u de use light do He dey use am watch porn  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:58am On Apr 22, 2015 |
Walexsammy: ok boss. Buh jovial and playful I understand...buh, crazy? nah nah...2ro more light on dat pls  Na job interview I dey?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:54am On Apr 22, 2015 |
Electronzeez: @Xray2
X-ray abi na gamma ray, you dont want to make trouble with me do you ?
I joke with everything but smokey. Ogbeni, farabale jare... Ta lo n ha le mo?  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:47am On Apr 22, 2015 |
Walexsammy: ok, buh 'naughty' can u pls elaborate more? In not more than 2pages with a well labeled diagram  Lmao... She's crazy, jovial and playful |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:40am On Apr 22, 2015 |
sleekyonyx: Wetin u speak oooo lolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz  Ada nso oGok ete Doublezero7 idotke nwan  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:32am On Apr 22, 2015 |
Walexsammy: hmmm dem dey study ibibio for uk ni? Lol I had a naughty friend then.. She's from Calabar |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:27am On Apr 22, 2015 |
sleekyonyx: etie didie, ame dia mkpo usen ubok emi  Hahahahaha Idem mi.. Eti Eti |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:21am On Apr 22, 2015 |
sparkleRed: U can koba someone, is 0007 d only person I haff kiss on d thread ni
Oya chop kiss  My heart just stopped beating  Idem Fo? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:14am On Apr 22, 2015 |
sleekyonyx: lolzzz Sparkle, I'm sure he meant u're a queen in ur own world. Mesiere Ufan  Yes.. Mesiere ufan |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:14am On Apr 22, 2015 |
sparkleRed:
 You dey kiss another person boo. You no dey fear? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:11am On Apr 22, 2015 |
Ahmed4002: erisegun mzjaney Sugarbabekemi kingphilip dassypearl smilingjimmy leemah4u my boo tolustx Electronzeez sleekyonyx sparkleRed Bunsky sofdoc sofdoc1 Walexsammy joyjoomla richybanky mayorsweet doublezero7 xray2 chidexSmokey pinkiepetite aishawensy Taiye4Christ
and everyone on the thread. sorry too much mention
everything changes & nothing stays same but aS we await our call up, one thinG dOes reMain i wAs with you befOre & will be till the end nUthin cOuld eva replaCe our e-friendship on prospective corp batch A 2015.
surely you guys rock. Yeah... And we sure gonna meet out there in different places of our dreams. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:10am On Apr 22, 2015 |
Ahmed4002:
To All prospective corp's members Batch A 2015 Thread
When we first talked to each other I knew we would always be friends . Our e- friendship has kept on growing And I' ll be here for you to the end . we all listen when some has problem And we help dry the tears from their face . You take away thwir sorrow And put happiness in its place .
We can' t forget the fun we' ve had Laughing 'til our faces turn blue. Talking of things only we find funny People think we're insane -If they only knew! we just awaiting our call up lettee
I guess this is my way of saying thanks For catching me when I fall. Thanks once again for being such a good e friends and being here with me through it all .
cc erisegun mzjaney Sugarbabekemi kingphilip dassypearl smilingjimmy leemah4u my boo tolustx Electronzeez sleekyonyx sparkleRed Bunsky sofdoc sofdoc1 Walexsammy joyjoomla richybanky mayorsweet sirRiddy doublezero7 xray2 chidexSmokey pinkiepetite aishawensyTaiye4Christ spartoo nigerdeltaboi noordean femolala001 hopez456 tunesbabe jonzingmaster etc megawax8 sorry for those I can't remember their monicker. b *sobs* erisegun go buy handkerchief for me from mama sule Salute bro! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:04am On Apr 22, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:00am On Apr 22, 2015 |
Walexsammy: u wan be king Solomon of our time ni? He's my role model  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:59pm On Apr 21, 2015 |
erisegun: u wan chop fine slap abi? Jus comot ma boo name kia kia b4 i open my eye Eye wey blind... Wetin dey to open  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:59pm On Apr 21, 2015 |
kingphilip: u lied this is d correct list kindly modify E be like u want mk I put u n that yellow winsh asunder  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:58pm On Apr 21, 2015 |
chidexSmokey: Hahahahaha. Electronzeez has all I need so y look elsewhere. You can't be so sure about that |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 11:07pm On Apr 21, 2015 |
Walexsammy: paddy yi like obirin shaa Egbon na u I go like?  |