Yemmanuel's Posts
Nairaland Forum › Yemmanuel's Profile › Yemmanuel's Posts
comfort48: cus I knw majority of pple who ask for pastquestions on dis thread is for medicine so I come dey wonder wen I cum hear 60% na computer scienceLolzzzzzzzz |
comfort48: hw do u guys knw d amount of candidates applying for a particular course,dis one dat u guys ar talking abt 60percent applying for computer scienceAbi o my sista, d guy don dey mak me fear sef |
nelsondean9: Nevertheless, God'll help us all# Abeg jor which programming language u knw??#E b lyk say I knw java smal......U nko? |
Irrespective of d person who did it, either ritualist or d mother of d child, God go punish am. I wonder Y pple are so heartless nd wicked to dis extent. |
nelsondean9: yea am sure# you wont bliv till FridayHmmmm......na wa oooooo, so make we dey expect high cut off mark b dat |
nelsondean9: yea, God'll help us cos comp.sci z becoming more professional than some medicine and engineering coursesNo b smal tin ooooo.....bt are u sure abt dat statistics of abt 60% are com sci aspirant? because u don dey mak me fear ooooo |
comfort48: Today being saturday, unn de aspirants ar sweating out of d exam hall even under dis cold weather, I guess. I wish dem success. Only God knws hw uniben own go be nxtwk friday , I believe we will come out wit smiles winks.success everyoneAmen ooooo.....I bliv it is well wit us all.... |
jasmine21: Nawa oh pple will still look for negative things to say. Abeg where did u watch ur own? OGBC?Na BOKO TV I watch am |
nelsondean9: hmmm i can see now that abt 60% of students goin for this postDE@uniben are computer science students from diff institutions#wat a competitive department # God help us all#Lyk seriously? Na wa oooo |
mrvocalprowess: ummmmm... how come only u noticed dis??Dats Y we all hav different perspective of viewing tinx.....guess my perception are different 4rm urs |
ModusOperandi: Did you watch it on FacebookNo, na on Twitter I watch am |
I guess dis Ruky's dad jst came to blew their families horn because all he talked abt was London, USA etc. Even though he doesn't has MTN sim card, dat doesn't concerns us. He neva gav any words of encouragement to dem dan 'make sure ur voice doesn't crack'. |
PHCN, mak una bring lite nah, its almost 10pm oooo nd I need to watch hw it went in d academy today on GET TV lyk seriously. Petrol don turn to Gold 4 here abeg..... |
comfort48: abasi is d way akwa ibom pple call God, ayiba and oyin is d way bayelsans call God in their language. So in general I was referring to God in different languagesOkkkk, nw I understand beta. God will surely help us, I bliv dat |
emperortony: Can't wait to get this over with, the tension is 2 much. God is our strength.Amen oooooo.......success is ours IJN. |
comfort48: Abasi, oyin, ayiba, its remaining just a week to go. Have mercy on meAbeg ma'am, wetin b d meanin of Abasi, oyin, ayiba? No vex ooooo |
1United1: The Best Combo!4 ur mind abi? Nigeria don turn to Muslim country abi wey president nd vice go com 4rm same religion? |
toba: and didnt vote to save him?She over vote sef.....na she wit Ruky voted 4 him bt Clement, Emeka didn't voted Shola out despite d 4 instance he sang dat day |
Samlo88: Just observing this hauz from 3D angleBoss, y u no use LG OLED? |
Rutheby: Not praying 4 it. Death is the only factor that can seperate patners. Wish i can share some things here.Ruth, abeg no vex jare....pple wey dey argue wit u no knw wetin b d meanin of ur name ni jare.....abeg share those tinx also |
Sinc my person #Shola don comot na hin d show don tire me. Its being boring ever sinc last week wey hin don go......*soobs* |
Y u dey take person wey DIE compare wit person wey FAINT? OBJ no dey comparable wit any of dis past presidents dem. Abeg ooooo |
I guess u'll do dat 4 ur dream! |
End of APC gettin closer.......Neither Buhari nor Atiku shld hav been d presidential candidate...... |
SLIDEwaxie: see her mouth like vaginah..No vex broz because if u abuse her, her mouth 4 b lyk wetin? |
22CB163F......matured lady shld add me up dat if u in Abuja. |
comfort48: my broda am trying my best o bt u can't knw it all so jst trying. Hw abt u hope tearing all subjectsAm jst tryin my best too, man no go die nah. I wish I could 'tear them' jst as u hoped 4 me |
indo87com: So dat area can't be edited? Nd my oga who do u tink I should make complains to?Complains bawo? Nobod was able to type in d label because its a fixed label nt even mysef. U can't edit it, so no cause 4 alarm boss |
comfort48: I didn't misquote u I jst wanted to be clarifiedAiit ma. Hw has preparations been? |
indo87com: What's da appropriote channel? And I don't mean dat area I mean Age as provided by jamb at da bottom close to where u see application a long bar nd password set! Pls were u able to edit in dat area?NO SIR. |
#Omodave baba, I see u oooo |
comfort48: then am in trouble cause my form still contain d caption "age provided by jamb"and I didn't put anytin there. Pls explain moreDon't get it twisted o madam, d caption wit 'age provide by jamb' can't be edit. The label is there actually bt u can't edit it. I only ansad him dat sinc he has filled d label of d caption whc can b edited above, then I guess there won't b any pblm. Abeg no misquote oooooo |
