NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 11:18pm On Oct 05, 2016 |
eemalex: 2,419
My Name is at number 419 on the mobilisation list Abeg how many dept we get make we begin dey calculate..419 ke? d list is dept by dept naw u plenty 4 ur dept b dat. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 11:14pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: exactly.. if compared with d unizik own..na same range.
what's d 38% of 6000?  38% of 6,204 is 2,358.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 11:11pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: walai eemalex no.lie, unilorin and her students get touch..
yenmy, u.get.touch. lol lol..Na typo jor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 11:02pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: GP.kor, BP. ni
surname kor, nick.name ni.
alaye, go.learn tailoring  will learn it in Ogun state by December2016 during my service year  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:55pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: no worry.. eemalex don talk am say na everybody for unilorin dey go.. say una skul get touch light for head.. Eleyi gidi gan o...the ray of Unilorin's touch light no reach NYSC fa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:53pm On Oct 05, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:44pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: go.learn tailoring.
make u turn designer
 Abi that is d next thing now. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:43pm On Oct 05, 2016 |
eemalex: They would use how long you have stayed in the university... like Medicne, Engineering, Law, and Agriculture would first be chosen then if you did Remedial, then followed by those that were admitted in 1st list.  Rara o...they should use Surname or G.P |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:29pm On Oct 05, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 10:25pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: yhenny no go like dis name slashing rumour.. especially when she remembers that her skul wan mobilize over 5000 pcms.. lol i swear my mood don change o, dunno how Unilorin z gonna do it make i go learn a trade loku. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 2:58pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: make ur skul.alone kuku mobilize dis batch na
lol make una come dey shout Unilorin up n down shey, we wan pity our seniors small we are respectful. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 1:36pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: no mind unilorin, over sabi wan finish dem cum ke
yhenny na only una dey cum lolz. Na only us waka come o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 1:34pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: Ur skul for mobilize 1million na.. cos na only dem dey Nigeria.
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 1:12pm On Oct 05, 2016 |
BlackGoldDbully: I heard d rejection was because its only 1500 pcm's needed from each schools and batchb gonna be only 1 STREAM. Lets hope i'm wrong but the info is true. Hoin when my school has more than 5000 graduates to mobilize, i just hope it is not true. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 12:55pm On Oct 05, 2016 |
justifiedcoyy: guy,/u and kapable75 dey go zamfara.no worry, yhenny go follow una My Ogun state is over sure  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 6:01pm On Oct 04, 2016 |
dayjeee: A.Y where dem paste am its on d sch site, dummy list 4 NYSC batch B. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 7:24pm On Oct 03, 2016 |
coyy: in adekunle Gold's voice *ma friendzone me o..*
in lagbaja's voice *I no be ur uncle, ur uncle dey for ur village* :' |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 3:43pm On Oct 03, 2016 |
ibroh22: kikikikikikiki,,,,, hmmmmmm,,,,I pray o Ayam a very good girl faa, Uncle coyy can testify. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 3:38pm On Oct 03, 2016 |
chumaster: I hope you have clicked the link on my signature to like my sister's photo. She's contesting for the most beautiful igbo girl universe. I/we need your support darlings I just did..wish her the best. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 11:15pm On Oct 02, 2016 |
 Haychay: Don't forget to collect your shop allawee ,heard its 200k  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 11:13pm On Oct 02, 2016 |
ibroh22: Na u o,,,,Sha dey do d money small small sha As per the good girl that ayam the money is safe with me. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 8:56pm On Oct 02, 2016 |
ibroh22: This got me cracking mesef don start my own for my mama's shop na only the khaki i just dey wait for, NYSC can not coman waste pesin tym  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 6:03pm On Oct 02, 2016 |
Gbogbolet: unilorites hwfa na! we neva hear anything about senate list Boss Which Senate list again? Na to wait and check ur details on NYSC portal remain. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 6:53pm On Sep 28, 2016 |
coyy: baruteen kor, canteen ni. wen nysc no dey craze..
if my father land no fit serve me, me no ready serve fatherland rara. shey I no pay skul fees ni oga coyy Calm down now...na People dem dey post their o, Maybe those that Didnt complete their school fees sha  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 6:44pm On Sep 28, 2016 |
coyy: I go happy.. I go dey do my service for my hometown...go dey enta kwara once in a week.. as "unserious pcm wey I be"  Lol...that is If dem post you to Ilorin, my friend If dem post you go somewhere like Baruteen LG na to just turn ghost corper |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 3:56pm On Sep 28, 2016 |
godziller06: godziller06 UNILORIN Mass Communication 2016 Osun and Oyo. Una well done o! welcome Sir buh this your state combo get as e be o...will be better If u include state like Borno. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 2:02pm On Sep 26, 2016 |
coyy: that kind rubbish state
.
iranu Rubbish state bah, dem don post you go kwara u just never know  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 12:08pm On Sep 26, 2016 |
coyy: Oyo still pays 3800
akwa ibom pays too.
osun used to pay 5k. but I'm not sure they still pay..(recession thinz)
kwara state? miss yhenny can answer that. kwara state doesnt pay. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 7:57pm On Sep 24, 2016 |
pcaliphate: Which department for Ilorin Ma. Health Promotion and Environmental Health Education. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 7:53pm On Sep 24, 2016 |
OnePublicist: Madam, please where is this broadway? GRA...not too far from Tanke junction. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 7:49pm On Sep 24, 2016 |
macsilver: Your analysis dope 100%
Bet how did you know about the Broadway girls? Hmmmmmmmmm
Lol
Any ways God forbid me and Kwara again
Tufia
Olorun ma je saw it on google  ...kwara is a peaceful state you know |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by yhenny(f): 7:48pm On Sep 24, 2016 |
Evening GLnders |