YHUsTLER's Posts
Nairaland Forum › YHUsTLER's Profile › YHUsTLER's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 26 pages)
NA WHO COME TALK AM ![]() ![]() ![]() ??HMMM I DONE VEX NO BEG ME OOO JUST LEAVE ME!!!!!!!!!! I SAY MAKE UNA LEAVE ME MAKE I DEAL WITH THIS SMALL GUY WEY DEM DEY CALL BEN!! MAKE UNA LEAVE E EMMEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO BEN NA ME AND U TODAY TODAY, GABY NO JUST BEG FOR THIS GUY. ROMADE NO BEG OOO, moyola you self no beg ooooooo Even clem JUST LEAVE ME MAKE I DEAL WITH DIS GUY JUST GIVE ME LIKE 2 MINS TO FINISH AM!!! ALL THAT ONE NA SELF MADNESS ![]() |
@GABY WHERE U AT ?MISSING YA |
hey gaby where u at? |
I GO NAK HEAD FOR WALL OOOO @ MOYOLA HOLD ME OOOO OR ELSE I GO NAK HEAD OOOO ![]() |
DO YOU have yahoo messenger on your system?? IF yes then you can log in so that we would chat with one another online |
HMMM HA ME I STILL DEY INTERESTED IN EATING OOOOO, ![]() |
HMMMM OKAY OOO YES MA BUT YOU KNOW THAT DANI WEY BE MOD!! ?IF YES NA UR ANSWER WHERE U KNOW AM?? JUST ANSWER ME OR ELSE, I GO NAK HEAD FOR WALL LOL |
OKAY I SEE WELL I WOULD TO BE ADVICED YOU TO COMING TO MY AREA TO TEACHED YOU INGLISH LANGUAED. DO YOU HAVE A YAHOO MESSENGER CHATTING ID? |
na ur spirit ask me na him make me talk ooo ;d |
ha ha aaaaaaaa moyola!!!! which kind of grammer be dis one oooo ![]() ? |
HA HA!! @MOYOLA ARE YOU INTERESTED IN EATING YOURSELF TOO ? ![]() |
HM HMMM NO REMEMBER [RAM] oooooooooo |
I BEG MAKE UNA CORRECTED ME BECAUSEd MY SCHOOL WEY I GO NA PAKO SCHOOLING, AND FOR THERE BOTH TEACHER'S AND STUDENT DEY RELATE WITH SELF chilling PIGIN english. IF YOU KNOW WHAT I MEAN, EVERYBODY DEY RELATE WITH ERROR IN ENGLISH. FOR EXAMPLE, I WAS TO SEE YOU ON D ROAD AND I WAS TO BE CALLING YOU AND YOU JUST WAKA AND WAS'NT ANSWER ME lol ![]() |
N who b d TWO SUSPECT ![]() ![]() |
HMMMMM I RESEVER MY COMMENT. Maybe a slap would be okay! What ya think? |
who else is interested in this deal of eating moyola ;d |
hmmmm, Na me u dey call yeye person i see ![]() |
hey ! @romade LETS SONGSON TOGEDA!! ![]() |
;d |
NAH GABY! THE ANSWER YOU ARE TRYING TO GET IS WRONG! PLEASE TRY AGAIN LATER ![]() |
JUST DO AS @romade HAS SAID BELOW if malaria persists after 2 days pls, consult ur doktor |
ROMADE YES WE SHOULD TAKE HIM TO D GAY CLUB I THINK HE'S GOING CRAZY. ANYWAY "he lives" INSIDE D GUTTER |
@ MOYOLA, LETS START BY EATING YOU. |
HA HA ![]() ![]() ![]() DIE KE ![]() ![]() ME I NO WANT DIE OOOOO MAKE GABY GO ALONE ABEG ![]() BECAUSE IF NA SHE GO DIE BY THUNDER E NO GO TOO PAIN ME LOL |
U NO FIT DO ANYTHING SEE UR FACE ![]() |
@sylve11 clumxy u no tell me sey u be gay na. WHATS DAT SUPPOSE TO MEAN ![]() ![]() ![]() ??@CLEM SLAP AM!!! ![]() |
too much |
Gaby That one pass me ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo The math teacher saw that little Johnny wasn't paying attention in class. She called on him and said, 'Johnny! What are 2 and 4 and 28 and 44? ‘Little Johnny quickly replied, 'NBC, FOX, ESPN and the Cartoon Network!' |
aight i see that ![]() |
MY BOYZ ARE ON D WAY, JUST HOLD ON AND BE EXPECTING BEAT ANYTIME FROM NOW LOL ![]() |
WHY DIDN'T U ANSWER ALL THE QUESTIONS?? AND UR LAUGHING!!!! ![]() |
just joking man! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 26 pages)



