₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,277 members, 8,449,537 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 11:51 PM

Toggle theme

Youngreezy's Posts

Nairaland ForumYoungreezy's ProfileYoungreezy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 45 pages)

PoliticsRe: Ezekwesili To DSS: Stop Embarrassing Yourself, Tell Us Truth Of Emefiele Matter by youngreezy(m): 4:22pm On Jul 25, 2023
ok
SportsRe: AC Milan Agree Terms With Samuel Chukwueze, Medical Due This Week by youngreezy(m): 4:13pm On Jul 25, 2023
Codes151:
lol cow!!! Ass fan.
as expected nothing to offer,abeg shift
SportsRe: Ahmed Musa Crashes Petrol Pump Price To ₦‎580/Litre In Kano by youngreezy(m): 9:29am On Jul 25, 2023
Oblongata:
Ehya sorry! But all these things wey you type no fit cure your real life frustrations! It can't help your conditions or pay your landlord! Na just small online ego wey no fit last 1 minute.
heheh you go report me taya,dull ape,u dey defend tinubu your god still dey suffer, answer simple question you begin jump up and down like baboon wey see banana....how e go take ease the burden of you and your chimpanzee mother?
SportsRe: AC Milan Agree Terms With Samuel Chukwueze, Medical Due This Week by youngreezy(m): 9:22am On Jul 25, 2023
Codes151:
where will he play? Where will saka play??

Arsenal fans always thinking like Buhari ( yam brain)
una go dey form oversabi but una dey think like apes,no wonder white people dey still see una as apes.....so you no know wetin be squad depth?how many left wingers guardiola get last season?what of midfielders?or defenders?abeg carry your stupidity go one side
SportsRe: AC Milan Agree Terms With Samuel Chukwueze, Medical Due This Week by youngreezy(m): 9:19am On Jul 25, 2023
PaNnamdi:
Yea but we got havertz now and also martinelli. wink
bro abeg no talk this thing fo public again abeg...so havertz is better than chukwueze?I wish we signed chukwueze than that snail
SportsRe: Ahmed Musa Crashes Petrol Pump Price To ₦‎580/Litre In Kano by youngreezy(m): 9:16am On Jul 25, 2023
Oblongata:
You were sounding intelligent until I read your last comment. I don't argue with someone unnecessarily crude! You are a waste of intelligence with such character! Don't mention me please...
tah!! shut up ya mouth,olodo forming woke..most of you guys here are really monkeys,no wonder the girls always insult you fools...Mr man you are dumb,I mean really dumb and worthless,even for my face you no fit talk pim,I asked you a simple question,what have tinubu done to ease the pains?you dey talk nonsense.....your parents are apes na wetin I know, suffering and smiling because of tribal wickedness...abeg shift
SportsRe: AC Milan Agree Terms With Samuel Chukwueze, Medical Due This Week by youngreezy(m): 9:12am On Jul 25, 2023
Acekidc4:
I so much love this Chukwueze Eze of a Baller. If only my Darling Arsenal can buy him.
arteta na useless man,we no get any other left winger apart from saka since marquinhos never mature,we dey there Mahrez go for free to Saudi,now see chukwueze now don go ac Milan,but the idiot carry 105million go buy over hyped Declan rice
TV/MoviesRe: BBNaija All-Stars: "No Way Mercy Or Whitemoney Will Win N120m Cash Prize" – Ike by youngreezy(m): 9:07am On Jul 25, 2023
Ike my nigha
SportsRe: Ahmed Musa Crashes Petrol Pump Price To ₦‎580/Litre In Kano by youngreezy(m): 9:07am On Jul 25, 2023
Oblongata:
Thank you o! Instead of us all to rally around the president and find means to support him, they are allowing village things into their lives. BAT has only faced the inevitable and he is seeking for ways to conquer these problems once and for all.
what is he doing to reduce the effects of the suffering? that's the real question, before you take such policy that will affect people like this, You are supposed to drop measures to ease the burden....but no, instead them increase their own to 110percent for their own palliative and you are still supporting them?you guys were really birthed by apes I swear
PoliticsRe: TUC Gives FG 2-Week Ultimatum On Palliatives by youngreezy(m): 9:02am On Jul 25, 2023
jeromestarks:
Obi has nevyand will never become Nigerian president.

Jagaban of Africa is here to stay.
hahah and you dey cry say Dem never pay you lesson money?you go die a home teacher,and you go dey beg for your salary till you die since you choose to suffer and smile ....na fact,no be curse
PoliticsRe: Kemi Olunloyo: Twitter Obidient, Firstladyship Is A Man & Former SA To GEJ by youngreezy(m): 9:11am On Jul 24, 2023
Una go cry taya, tribunal still dey go on,una use bbnaija e no work,now na hanty kemi una wan use?
PoliticsRe: Kashim Shettima And Muhammadu Buhari At Governor Zulum's Son's Wedding (Photos) by youngreezy(m): 5:38pm On Jul 22, 2023
lol
RomanceRe: Why Should A Lady Do This To Her Man’s Car? by youngreezy(m): 2:31pm On Jul 22, 2023
wen they've successfully turned so many men to pvssies wat do you expect?and the useless men are always eager to please them all for 1-2mins pleasure, losing their self worth and respect because of towtoew....mtcheew
HealthRe: Persistent Headache by youngreezy(m): 2:17pm On Jul 22, 2023
;Drelax na overthinking from tinubu govt,na now your own dey come,we don suffer our own since den move on.....na this apc miscreants I dey happy say e dey waya Dem but Dem no fit talk because we go finish dem
SportsRe: Lebron James, Serena Williams, Tom Brady, Kim K. Attend Messi's Debut Match by youngreezy(m): 2:12pm On Jul 22, 2023
angry grin angryi see Ronaldo fan boys tears flowing all over this thread,and as chief of vawulence I bless all messi fans with their tears amen,may their wailing bring more joy to our lives amen,the ewu said camel league is better than MLS but the only yeyebrity that has gone to see him na ishow speed,and the werey still remove the ewu jersey come wear the real goat own......wen you're blessed and free of hate,good things will come your way......inter Miami zero wins in more than five matches but my goat entered for the first time and things changed......whearas al nassr been dey win league oooo but ewu enter the team and...........*****no be me talk oooo
TravelRe: Int’l Travels: Airfares Hit Rooftop In Nigeria As Ghanaians, Others Pay Less by youngreezy(m): 2:06pm On Jul 22, 2023
grin tinubu no come joke oooo,by the time tinubu finish with una eh,una go beg for food
HealthRe: Growing Menace Of Poison Among Friends At Beer Parlours by youngreezy(m): 2:03pm On Jul 22, 2023
ahnie:
Tell me the koko,tell me wetin I nor know.is that the reason why a sizeable number of men spends long hour in beer houses or taverns?
you be woman so definitely you go defend Dem,but deep down you no say you no go even allow your son marry nagging wife because you no what that means to his health,a nagging wife that can fight for days,and even dare you to do your worst as a man?na em you dey talk this one?abeg I no wan laff....
HealthRe: Growing Menace Of Poison Among Friends At Beer Parlours by youngreezy(m): 1:34pm On Jul 22, 2023
ahnie:
Dem go claim say their wives too dey nag cheesy cheesy
you've not stayed with a nagging wife that's why you're talking like this, forget joke,a nagging wife can lead to death of the husband
FoodRe: Subsidy Removal: NEC Directs NEMA To Immediately Distribute Grains To States by youngreezy(m): 12:01pm On Jul 21, 2023
Zxcvbnmghtr:
They will still come and complain.
why won't they complain?all these plan,how many govt don do?the 8k palliative, till today nothing... ordinary 8k...mycheew
FoodRe: Subsidy Removal: NEC Directs NEMA To Immediately Distribute Grains To States by youngreezy(m): 12:00pm On Jul 21, 2023
Wash
PoliticsRe: Malami Allegedly Takes New Bride, A Year After He Married Buhari’s Daughter by youngreezy(m): 1:17pm On Jul 17, 2023
Dem use our money wey dem loot dey fvck and impregnate women,las las naija money dey for woman ynash oooo,no wonder actresses and female musicians dey cash out big time....abeg make una help me with part-time work for ph abeg,I don taya to stay house
PoliticsRe: Tinubu Writes Senate, Seeks Approval For $800m Loan Requested By Buhari-led Govt by youngreezy(m): 2:37pm On Jul 13, 2023
I don dey wait for this kain news since na ...I come dey wonder whether no be tinubu wey I know be this again?em been don dey do delay tactics since...na now em begin thief em own share...
RomanceRe: Ever Been In Relationship With A Narcissist, Share Your Experience. by youngreezy(m): 2:05pm On Jul 13, 2023
All I know is I put myself first before anyone including my mother sef,if that's been narcissistic den I'm fine with it......your mental health comes first above every other thing,no allow people call you names and make you change just to please them abeg......
RomanceRe: Pastor David Ibiyeomi Is Still Alive by youngreezy(m): 11:48am On Jul 13, 2023
cele na useless church,with useless members and useless preachers...the goat wey been dey foam for mouth say em give papa 14days,shey em don hide?wen I see yahoo boys dey rush enter cele for unimaginable and devilish favours,I laff in Biafra .......all those things na wash,even the ibiyeomie sef,fit still be wash wey dey use church cash out.....na before I dey fear all those nonsense but now eh ......
SportsRe: Napoli President Sets €200m Price Tag On Osimhen, Says "Only PSG Can Afford Him" by youngreezy(m): 4:31pm On Jul 12, 2023
well deserved....osi goal!!!
EducationRe: Naira Devaluation: Nigerian Students Face Tough Times In UK,Tuition Soars By 60% by youngreezy(m): 4:25pm On Jul 12, 2023
make una come back

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 45 pages)