Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,150 members, 7,818,459 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:16 PM

Youngreezy's Posts

Nairaland Forum / Youngreezy's Profile / Youngreezy's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 44 pages)

Romance / Re: Men Stressed By Their High Earning Wives by youngreezy(m): 1:44pm On Jul 10, 2023
una comments for this forum dey make me laff well well oooo,if my wife earn pass me,e no go bother me one bit sef,na low weak insecure man wey dey allow all those things bother am....oga e depends on how you carry yourself na em women go treat you,I have seen poor men control their rich wives,infact the woman sef dey fear the husband like small god....most of una dey give women the impression say una no fit live without them even when una get money pass them talkless of wen she becomes the bread winner,na die una don die na....I get girl wey I no even dey friend her sef and as of now she dey make times ten of money wey I dey see but she no fit try nonsense wen we dey together,I go kill am for hand,even currently I no dey even follow her talk again sef,she no do me anything oooo,I just decide to show her Arab small because she was too comfortable around me...you need see her face wen I snub her for public,she wan die....if she like make she talk to me,if she like make she move on,I no send her papa oOoOO....you get millions na for ya pocket oOoOO....I no dey fear my men wey dey see millions steady e come be my wife...for my own house oooooo....ha!!!!!! even if you dey feed me,I no send ya papa ooo,we go dig am out if you want climb my head ooooo

8 Likes 2 Shares

Romance / Re: Drama As Man Disrupts Wedding Of His Girlfriend To Another Man In Ibadan by youngreezy(m): 12:30pm On Jul 10, 2023
women dey shock men since 16bc
Crime / Re: Man Stabs Lover To Death In Broad Day Light In Ajegunle Lagos by youngreezy(m): 10:48am On Jul 10, 2023
*tout stabs*
Romance / Re: Oral Or Penetration?? by youngreezy(m): 8:37pm On Jul 08, 2023
lilvicky68:
After gathering this data what will you use it for?
we learn everyday bro

1 Like

Education / Re: How We Falsify JAMB Results — Culprits Confess by youngreezy(m): 8:35pm On Jul 08, 2023
k
Romance / Oral Or Penetration?? by youngreezy(m): 8:03pm On Jul 08, 2023
Okay so whenever people talk about sex,especially the ladies,they always emphasize on guys rushing straight to penetration and skipping MouthAction(kissing,caressing,licking,clitoral stimulation etc...)most of them even claim they cum when you suck their boobs well.... I've been a witness,my ex gf cums from kissing her and sucking her nipples and sliding your fingers into her pants and rubbing her pvssy.....while other girls cum when you stretch her pvssy walls with your dick,I mean spread her thighs apart,rub her clit a little and wet your dick with her juice then fvck her to stupour.....So my question is which do women prefer more and which of them make them cum more?Oral or hardcore fvcking?let's hear from everyone....matured minds only...

1 Like 1 Share

Romance / Re: Arrest: How Widow Lured Lagos Bizman Circulating Ex-lovers’ Nudes by youngreezy(m): 9:43am On Jul 08, 2023
another horrny goat down,wen we tell dem niggas to fvck and dump these hoes,dey call us names... assuming em block this woman out from em life after pounding that pussy,dem fo no catch am but no,the Hot goat wan fvck again.....
Crime / Re: 4 17-Year-Old Boys Gang Rape 16-Year-Old Girl, Record & Upload It Online by youngreezy(m): 9:12am On Jul 08, 2023
ukaface:
Mtcheeeew
*yawns*
Crime / Re: 4 17-Year-Old Boys Gang Rape 16-Year-Old Girl, Record & Upload It Online by youngreezy(m): 6:53pm On Jul 07, 2023
ibinaboonline:
She agreed to sleep with all of them and have the film posted online?
are you doubting these hoes?I laff in Swahili
Crime / Re: 4 17-Year-Old Boys Gang Rape 16-Year-Old Girl, Record & Upload It Online by youngreezy(m): 6:52pm On Jul 07, 2023
babakb:


You and the fools that liked your comment are rapists
lmao, emotional weakling,abeg shift one side make I see road
Crime / Re: 4 17-Year-Old Boys Gang Rape 16-Year-Old Girl, Record & Upload It Online by youngreezy(m): 4:59pm On Jul 07, 2023
Crime / Re: 4 17-Year-Old Boys Gang Rape 16-Year-Old Girl, Record & Upload It Online by youngreezy(m): 4:50pm On Jul 07, 2023
make we hear from both sides ,no dey shocked say the girl agree to fvck four niggas oOoOO, come later dey twist the story

26 Likes 4 Shares

Romance / Re: Lady In Dilemma, Whether Her Nigerian Or Canada Boyfriend by youngreezy(m): 4:44pm On Jul 07, 2023
OKOATA:
That's called being a P1MP bro and I like you for doing that, me as a person I will even be the one to tell my GF to go, as that other Yankee guy don send 3M twice makes 6M she go dey do both our processing together, we go dey collect the guy till she Japa me sef use that opportunity japa. She will even be more committed to me than the guy when we both finally get there. Na she go run leave the guy come meet me since we dey together. That's the idea o.
bro I learnt the hard way oooo,these guys don't hesitate to spend half their fortune just to fvck a bitch with big ass but if you beg them,Dem go cry give you ..if them manage give you 2k, the whole world go know ....I had to improvise oOoOO,an overused worthless pussy for half their fortune.....that's how we roll,e get one wey just buy car of recent just to impress them bitches,I dey fine better light skin hoe to flaunt for em face...I need my share of that money.

3 Likes 1 Share

Romance / Re: Lady In Dilemma, Whether Her Nigerian Or Canada Boyfriend by youngreezy(m): 2:37pm On Jul 07, 2023
lmao...two fucking weak simps going through hell to please and ungrateful woman who will ghost them if both of them go broke....chai simps na the worst set of human beings wey I don see, everywhere you look,you see them weak ass Hot goats running about trying to please and ungrateful bitch and I laff. y ass off....If you want to make easy money,just look for a lightskin bitch and make an agreement with her,tell her to dress seductively and flaunt her amongst your rich friends,tell them she's just a friend and nothing more and watch the Hot goats spend their hard earn money just to Bleep......den you collect ya cut....I dey do am wella

11 Likes 3 Shares

Romance / Re: Children Of This Generation Are Wasted (pictures) by youngreezy(m): 2:57pm On Jul 06, 2023
this guy, everything you dey post na Bleep,kiss,romance...e
abeg rest joor!!!!! you wey dey talk you holy?person pikin na em you dey say na wasted generation.....all this thing we do am wen we small,e mean say we turn to wasted children?

5 Likes

Properties / Re: My Room Transformation Progress With Cost Breakdown(Photos) by youngreezy(m): 2:51pm On Jul 06, 2023
bonnyhope:


He cannot achieve any good look of the room without working on the ceiling
bro you dey see the amount for the small ones wey em don do?make em do where em power reach oOoOO....POP or not shikena

2 Likes

Career / Re: I Need Your Advice On Whether To Relocate To Canada Or Start Poultry Farm by youngreezy(m): 2:50pm On Jul 06, 2023
lmao.....the comments here na mad oooo,Dem say person life never change since 2017

4 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 44 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.