Romance › Re: Thunder Fire Croatia!!! by youngreezy(m): 12:56pm On Oct 23, 2023 |
Johnholt909: U want to hammer?  bro you shun we wey no get Android oooo,choiiii....oya if you forecast, just drop code na abeg |
Politics › Re: Profile Of The Supreme Court Judges That Will Determine Obi, Atiku, Tinubu Fate by youngreezy(m): 11:24am On Oct 23, 2023 |
make Dem better use their head judge this case fairly ooo |
Politics › Re: Industries Battle For Survival As Dollar Hits N1,155 by youngreezy(m): 12:01am On Oct 21, 2023 |
Taylor94: You will never see Yarimo and his fellow miscreants on this thread
Most times I get angry because we’ve suffered enough in this country to get sense by force
Yorubas are dragging us backward
Since this country is not moving forward why can’t all the south south politicians comes together and call for disintegration of this shitt hole
See how Yoruba left Osibanjo and gave us this mad man that pees on his trouser from Abuja to New York guyyyy you don make me laff taya,omor the thing really pain you ooooo, Tinubu wan kill us my bro....I like the way you dey call out Yoruba baboons out,we must get sense by force |
Politics › Re: Tinubu’s Govt Toughest In Nigeria’s History — Agbakoba by youngreezy(m): 7:06pm On Oct 14, 2023 |
una just dey start |
Romance › Re: Thunder Fire Croatia!!! by youngreezy(m): 5:49pm On Oct 13, 2023 |
Johnholt909: Okay, I will do so. Drop your number. But first you need to hold on. I worked hard through out last night preparing games. Preparing these games are not easy. You also have to check the weather forecast. Poor weather condition does affect the outcome of games but lots of people do not know this. make I no lie you,I no get Android phone,na small java phone I Dey use now make u know the conditions men Dey.....if you go fit teach me,na here ooo boss...you fit just know how you go explain Sam here,I promise you I go try use my brain to understand fast make I no stress you,I no say e no easy.....many people Dey pay for knowledge,but na help you Dey help a brother so I go help myself too by making things easy for me and you.....na why I follow you make you no my seriousness but I fit still drop my number if you go reach me via sms lol....just help me abeg my boss |
Romance › Re: Thunder Fire Croatia!!! by youngreezy(m): 12:59pm On Oct 13, 2023 |
Johnholt909: Oh okay, sorry. Bet on Holland to score. That match won't be that easy for any of the side. The odd last time, 5 hours ago was 1.34. Don't know if it has changed. seems you don't get my point,you said you had a way you mathematically predict this games right? I'm saying teach me the method that's all |
Romance › Re: Thunder Fire Croatia!!! by youngreezy(m): 12:53pm On Oct 13, 2023 |
Johnholt909: Don't bet on France to win, rather place your bet on France to score. That game would be very close. I said I'm betting on Netherlands,what about other ones I stated?and the main thing is how you mathematically solve them,teach me,not just telling me what to play it I'm not asking too much |
Romance › Re: Thunder Fire Croatia!!! by youngreezy(m): 12:50pm On Oct 13, 2023 |
Johnholt909: Okay. Do you have have teams you want to bet on? I get, especially today euro qualifiers......I wan play Netherlands to win France based on say them need the match,then Greece, Belgium, Portugal |
Politics › Re: Ifeanyi Ubah: 80% Of Igbo Derive Their Wealth From Tinubu’s Legacy In Lagos by youngreezy(m): 12:36pm On Oct 13, 2023 |
BabaRamota1980: Name an ibo who ever succeeded without the influence of Yorubaland. lmao, hatred wan finish you oooo,so all the successful igbos,na Yoruba land influence them? |
Politics › Re: Wike Inches Closer To Joining APC As Loyalists Storm Party by youngreezy(m): 12:27pm On Oct 13, 2023 |
wike the wicked,lmao....I remember when wike dey kill people for rivers State, people dey rejoice say na igbos em dey kill,now e don reach federal level everybody dey cry including amaechi, lmfao some even open their smelling mouth say Abuja no be rivers wey wike go come do anyhow...heheheh so una know say wetin em do for rivers no good yet una support am? because it's against igbos?thank God say em don dey wicked aboki people.......na only cry Dem go cry, nothing go happen...carry on wike the wicked!!!! |
Romance › Re: Thunder Fire Croatia!!! by youngreezy(m): 12:25pm On Oct 13, 2023 |
Johnholt909: Hahaha. It's already 2 nil first half. remaining a goal. bro, just teach me abeg,no form,na us against govt oooo,shey you know? just give me your tips make I dey follow smile......if I beg you money,e go be like say I dey lazy,so just teach me abeg |
Romance › Re: Thunder Fire Croatia!!! by youngreezy(m): 12:06pm On Oct 13, 2023 |
Johnholt909: Japan is already 1 nil up within two minutes of the game.  https://www.sofascore.com/japan-canada/cVbsvVb I don follow you asap,make we work bro, teach me the mathematics on how you dey take catch them,abeg no form for a brother, everywhere hard ......make all of us try dey chop |
Politics › Re: Christianity Is A Religion Of Love, We'll Lead With Fear Of God - Oluremi Tinubu by youngreezy(m): 7:48pm On Oct 12, 2023 |
Uyomiya: Cocaine don spoil Bola preek this bitch is old for that shit |
Politics › Re: Christianity Is A Religion Of Love, We'll Lead With Fear Of God - Oluremi Tinubu by youngreezy(m): 7:47pm On Oct 12, 2023 |
Finestgurlie: yes naa and her husband doesn't know?damn!! but this bitch is too old for that....ain't she up to 50years? |
Politics › Re: Christianity Is A Religion Of Love, We'll Lead With Fear Of God - Oluremi Tinubu by youngreezy(m): 7:44pm On Oct 12, 2023 |
Uyomiya: Na Dino fvck mate Choi!!!...tinubu wey Dem talk say na don,Dem dey fvck em bitch right under em nose.... fvck!! |
Politics › Re: Christianity Is A Religion Of Love, We'll Lead With Fear Of God - Oluremi Tinubu by youngreezy(m): 7:43pm On Oct 12, 2023 |
Finestgurlie: ashawo don drop preaching
Hahahahahaha Useless woman wait this woman na ashawo truly?I don hear this thing from like two people mouth today oo |
Sports › Re: “In England We Believe The Schedules Are Too Busy.”- Van Dijk by youngreezy(m): 6:37pm On Oct 12, 2023 |
wetin we go do now? |
Career › Re: How Can You Cope With A Nice But Anger Issue Boss? by youngreezy(m): 1:29pm On Oct 12, 2023 |
lock up,look for another better job on the low |
Foreign Affairs › Re: Israel Prepares 'ground Manoeuvre' Against Hamas But No Decision Yet by youngreezy(m): 12:10pm On Oct 12, 2023 |
if only we can treat these radical Muslims in Nigeria this same way,as Dem burn Deborah,we go find any aboki girl,burn her too...by now we fir dey live in peace |
Romance › Re: Reasons To Stay Wicked To Nigerian Girls by youngreezy(m): 12:07pm On Oct 12, 2023 |
this news sweet me die!!!!,the girl fvck up!! she for show you breast so that as big mumu wey you be,you go get hope still send her more money.......useless goats with no self control,wen we preach about the red pill,una go join these whores dey talk nonsense,say we go die lonely but everyday these same whores dey use una shine......redpill is all about self control and nothing else but feminist don twist am like say na woman hating scheme and simps like una go dey follow talk rubbish......well you don learn lesson |
Celebrities › Re: Naira Marley’s Statement On Mohbad’s Death: Four Talking Points by youngreezy(m): 9:10am On Sep 16, 2023 |
naira Marley is evil shikena |
Sports › Re: Best Basketball Tips In Here by youngreezy(m): 10:34am On Sep 07, 2023 |
post,we dey wait |
Sports › Re: SAFE 1.50 - 2 DAILY ODDS by youngreezy(m): 10:30am On Sep 07, 2023 |
KingMilli: Karlsruher SC - Freiburg Ov. 1.5
Nurnberg - Heidenheim Ov. 1.5
Hoffenheim - Luzern Ov. 1.5 try dey post where these games are located,I din check for Germany I no see Dem....na club friendly!? |
Family › Re: HANGING OUT WITH OUR KIDS by youngreezy(m): 8:24pm On Aug 16, 2023 |
ahnie: We left them like that,God has reasons for creating them like that.tho we were pressured to make them starts using their right hands....we stood our ground
Lefties are super brainy n intelligent people. are you pregnant? your Belle big and na the first question wey enter my head ooo no vex |
Romance › Re: It's High Time Men Went To War Against Each Other Over Simping by youngreezy(m): 7:51pm On Aug 10, 2023 |
yes!!!!!,simps are a disgrace to men, useless, worthless and deserve no pity....if any of my guy dey simp and refused to change,I go team up with the girls em dey simp for, finish am |
Sports › Re: Bayern’s Harry Kane Offer Accepted By Tottenham; Striker Must Decide by youngreezy(m): 7:34pm On Aug 10, 2023 |
AImiron: Things I love to read, about time. He has paid his dues time to enjoy the fruit of his labor. No pressure, no rush, German Bundesliga Trophy sure pass death, and e go score taya.
Kane and trophies guyyy lmao,you funny die,how you go say bundesliga trophy for Kane sure pass death |
Sports › Re: Fifa Women's World Cup 2023: Caption This Photo by youngreezy(m): 7:45pm On Aug 07, 2023 |
Ojagun: You Africans,Nigerians especially spend too much time on foreigners and bothering yourselves about what they think of you I remember when a black British guy once started that slavery talk to me and i immediately told him "I do not have time for your sh.it" that shut the clown up.Ojagun no send your Papa regardless of your race. Ojagun also does not believe in pan-africanism,one Africa bullshitt talk, Africans unite brouhaha. The fact that i share thesame skin colour with some people in some other parts of the world does not mean they are my people. The End. till you reach there, experience wetin the likes of vini jr experience,your mind go dey ...you think day you be hard man abi?wait until 80thousand people dey call you monkey,dey treat you like animal,then we go know |
|
Career › Re: To go or stay in naija by youngreezy(m): 12:14pm On Jul 26, 2023 |
run,keep running,never stop running... Nigeria don cast,make nobody decieve you oOoOO, nothing come out, think of how bad our health system dey,you know how many people don die for upth for port Harcourt here? because of wickedness?the nurses Dem no send your papa ooo,I see person dey die, nurses dey gist dey laugh oooo,dey even shout for the family members of the woman wey dey cry oooo,you want talk about our police?wey dey frame innocent person?or kill innocent people?abeg the matter too plenty to talk ..so run |
Politics › Re: Fuel Subsidy: NLC Issues Seven-Day Nationwide Strike Notice by youngreezy(m): 12:08pm On Jul 26, 2023 |
mtcheew,if tinubu call the president of nlc now in"closed door meeting"the strike go end ...all these ones dey fight for their belle |
Politics › Re: Court Grants Emefiele N20m Bail, orders transfer to Ikoyi correctional center by youngreezy(m): 4:43pm On Jul 25, 2023 |
Ykc2: All na initial gra gra I dare tinubu to harm emefiele, meanwhile before you employ a house maid be use who she is,this one nearly kill oga children with nacking untill he was caught wtf?lmao this thing funny die,wetin happen abeg nack me Tori abeg |
Politics › Re: DSS Re-arrests Emefiele After Tussle With Prison Officials by youngreezy(m): 4:36pm On Jul 25, 2023 |
emefiele na celebrity now ooo |