Yuboy's Posts
Nairaland Forum › Yuboy's Profile › Yuboy's Posts
guys me i don tire dey follow dis trend but una no won check 4 me y especially pkv y now ok anybody pls 16540632AG i luv love u all pls abeg he no dey load 4 our side now |
pkv or any body in d house my own na yusuf abdulhakeem reg no16540632AG TANKS WE ARE BRODERS HERE 1 LUV |
pls help me check yusuf abdul hakeem reg no 16540632AG,pls abeg make una help me 1 luv |
abeg pkv my o level yawa gas 4 dere ooo,i get b 4 eng and d7 4 mats and my account b,all in all i get 4 b any hope 4 accountin department 4 me ne |
dat 1 na dier wahala b dat, abeg wetin dey been dey talk about o level result now no rumours ooo abeg |
9ja people na wa oooo,detainin people any how d constitution never allow u to detain someone uptill 48 hours wen he is a suspect but its very unfortunate in d society we found ourselves were by a suspect not found guilty been detained poor 9ja na wa ooooo, u don see d kind society wey we found ourselve here oooo, |
see abeg make una dey give us genuie spy oooo,dis addmission issuen no b small matter ooo,so before abu go give u addmission dey go look ur o level result abi na afta,god abeg in ur divine mercy help anybody dat is in dis trend wit addmission i no u are evry were, guys abeg make una dey pray for all d people wey dey dis trend make dey been get addmissionj oooo.but pls abeg no rumours ooooo,because me i blieve say anybody wey dey here mature ooooo,any info about accounting department, anybody wey read dis tin pray for ur addmission stuff right away oo because i no allah in his divne mercies will not watch his children ending bad,,,,everybody here don try oooooo,,,barka da sallah in advance,,,,,,,, |
@abayo u don try now me na 210 aggergate i been dey apply 4 accountin,see baba no worry u go get de addmission say amen me ma go get d addmission of all una go get d addmission anybody wey no say amen no go get addmission oooo, |
Abeg make una fold una hands and look d mercies of d lord now,if u b cristian do alot of offerins and 4 muslims do alot of sadaqah so as 4 u to secure ur addmission and no mind anybody wey tell u lie say ur enemy name no dey dere oooo, 1 luv |
I wish too have a addmission , my aggergate 21o,some useless people are lying of dier aggergate here and it can help u, me i got b3 4 english and d7 4 mats and i dey pray 4 addmission oooooo,aba now na god dey give add mission no b man 1 uselless person go come tell u rubbish make u no believe am ooooo, Na lie me ma see as dat uselless dayo dey pray make me no get addmission oooo, |
Dayo u come been dey tell me say no addmission 4 me because i get am 4 d7 4 mats and i come been get b3 4 english,@dayo u dey mad na god dey give addmission no b man,u wish me bad and i wish u bad toooo,check were u Bleep 4 page 25 i just pity ur life ne oooo |
my name is yusuf abdul hakeem,am a abusites aspirant candicate,,,,,,,though i scored 223 in jamb and scored 49 in post ume wit an aggergate of 210 and applying 4 accounting,,,,,and a indigene of kaduna state frm kaduna nort local govt to me i tought i qualify 4 been placeds on merit and dis fact of based on catchment area,,,,,and am praying a maraton of prayer but dere comes my only bleeped up i meet all de 5 credit reqiurement i had b3 in english wit d7 in mats is my addmission guaranted or i need to do further runs,,,,,pls reply through yuboy59@yahoo.com,,,,,i no god in his divine mercy would not watched me alone |