Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,281 members, 7,846,283 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 01:25 PM

Yuboy's Posts

Nairaland Forum / Yuboy's Profile / Yuboy's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 1:08am On Nov 30, 2011
yuboy:

as una all no me i don show eddyboy insha allah our names go dey dere is because i add a strong fait dat is y i told u dat make d 2nd list comot now because i no se our names don dey dere just believe it and u go c your name me believe say my name don dey dere ni wot about u?
sinji if i no get fait again wetin i go get la, o my god have mercy on me i don tire tu dey stay house how i wish say my name dere 1st list la, new students lecterures don commence ni,
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 11:40am On Nov 28, 2011
as una all no me i don show eddyboy insha allah our names go dey dere is because i add a strong fait dat is y i told u dat make d 2nd list comot now because i no se our names don dey dere just believe it and u go c ur name me believe say my name don dey dere ni wot about u?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 11:28pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

Dats wat u guyz said, helm of affairs, dat d list ll b out 2morow,nxt 2morow until afta sallah, so i am giving u ds vital information dat d 2nd list ll b out within january endn nd first wk of febuary, take it or not, dats just d truth, i bet u on dat
guy come down u don get addmission ne u make me feel headache over dis addmission fault is it our fault dat we are not addmitted or dey told u people dere are better dan us here ne my guy if dou u no see dey no go release am i tought u are mature wat u have 2 say is dat dey go release am 2morrow now, c me now no work notin ol my mate don go na my fault ne even people wey i passs dem 4 aggergate dey dere so na wetin i go do now, abeg make dey release am 1st wk of december oooooo, because ,me i don tire ooooo , ooooo, no work notin notin no diploma tai god have mercy now pkv abeg dey help us carry scout of d list of addmitted student now assin dere state of origin dere aggergate 4 our proper diagonastion because i can imagine wot 187 is doin in pharmacy were odas wit 200 are out dere let me tell u even dou am not addmitted am gonna say dis d list is not fair at all, people wey don get go open dier dirty mout 4 here dey talk rubbish any way no b dier fault now,
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 12:21pm On Nov 24, 2011
@DO WILE U SURE SAY WETIN HAPPEN NO GO REPEAT ITSELF NOW because ME I NO GO FIT AFFORD 2 STAY AT HOME AGAIN OOOOOOOOOOOO
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:07pm On Nov 23, 2011
Abdul9ice:

Guy, na so o, e b lyk say i go join u o, which course u apply sef
guy na were u base 4 now and if u no mind wetin b ur jamb score and ur post ume score no verse oooo say y i dey ask u ooooooooooooooo i won use am do some estimations y people like u were u not given addmission includin me 2 and babatunde now
Politics / Re: Senator Ndume Arraigned On Terrorism Charges by yuboy: 10:42am On Nov 23, 2011
am n ot suprise at dis because i no 9ja wahala 2 much see am now dey will still release d senator and prove him innocence just bet and see

Politics / Re: Gbenga Daniel Stole ₦84b From Ogun State Coffers - Gov. Amosun by yuboy: 10:02am On Nov 23, 2011
dat i na dier own wahala poster shut up jare jare old news corruption has come 2 b d main stay of my people am not suprise an aproism has it dat d devil u had know 4 a wile is better dan an angel u had never meet so mr poster go take a sleep and take a cup of water to cool ur brain dis our 9ja promblem see am now
Celebrities / Re: Who Is The Sexiest President Ever . . . In Nigeria? by yuboy: 9:48am On Nov 23, 2011
see d baba here u no him d obj>s grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 9:12am On Nov 23, 2011
wait ooooooooooooooo dis yr accountin student plenty die ne because i don no y am deny dis is it dat am not eligible or qualified 2 b placed dere '''''''''''''''''''''b4 i rest my keyboard make i salute d co founder of dis trend and honorable member in persons of pkv ur highness,do wile standin oviation,,,babatunde,i dey hala u greatins and finally 2 solswag d co founder, till i die have make a vow i no go forget dis particulare trend even dou tommorrow i bcome d vc of abu every nairalander must get addmission because no b small tin dey happen here oooooooooo
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:58am On Nov 23, 2011
Abdul9ice:

I never finish sef, how only 6people go get statistics, wen ova 70 apply? Make my name beta dey o or else na me go first sue a.b.u! Last year na 60 people get statistics for 2nd list only. Kon imagine d nonsense this year. Well sha thats 9ja 4 u. Abegi any news dey bout dat 2nd list?
me ma oll tire me oooooooooooo i b idigene ooooo wit 210 0n aggergate dos big headed big fools deny me so am tinkin if dey gonna release d so colloed 2nd list pkv and do wile are u sure dey gonna release dis 2nd list because d jamb registrar have no right 2 mandate dem 2 release d 2nd list dey ad quotaes of student dey must collect every yr i just wish dey release it and d most important make my name dey dere oooooooand odas nairalanders imagine me wit my own state dey deny me addmission and person frm anoda state dey chance my position dis is patatic seriously am gonna embark on d 2nd day fastin on friday i have vow 2 b fastin every fridays till wen my name is on d so colled 2nd list, odas 2 can join me in d fastin toooo
Religion / Re: Am Beginning To Lose Faith In Islam: Boko-haram Caused It by yuboy: 1:09am On Nov 23, 2011
hhhhhhhhhhhhhm enter into d buildin discover dat boko haram are in d buildin site dis usseless topic come enter
call d poster, d poster answer
me, u are a fool and a coward,
poster , y now,
me , y will u ton a coward and listen to u foolish tought donot u no is very embrassin d way u tought of islam am sure u never read d beginnin part of d holy quran
             suratul fathia(opening chapter)
de summaris of dis sura is dat it says ALLAH don let me 2 go astray like d cristians did, point 1
and donot let me b of dos wu u have caused dat is d jewish and a loud amin is shouted and it is obligatory dat every muslim recite it every day.point 2
now search u small brain have u not gon astray but mind ur join islam and ur quitin dos not coll 4 d end of islam, ALLAH  VOWS TO DEFEND D RELIGION OF ISLAM AND PROMISE TO GUIDE D QURAN, SO UNBELIEVERS (KAFFIRRAH) U ARE A LIAR, D ORIGINAL BIBLE WAS WRITTEN IN HEBREW WHERE IS D BIBBLE WRITTEN IN HEBREW?POSTER IN UR LIFE NEVER CLAIM 2 B A MUSLIM AGAIN because U AV VOILETED UR BELIEVE IN ALLAH COWARD U LOSS UR FATE OUT OF TRIALS OF LIFE DAT COULD BUY U PARADISE COW
Politics / Re: Can Nigeria Become A Developed Country? by yuboy: 12:54am On Nov 23, 2011
never i never tought of dat imagine goin to common goin to school is hard talkless of talkin of development development in 9ja is a tin of histroy and stop braggin ov
er dis issue pls



until dis people die den start postin development in 9ja ooooooooooooo
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 9:08pm On Nov 22, 2011
solswag:

For those that have interest in purchasing the ABU ZARIA Remedial form (SBRS) or thejust introduced 9 month Diploma programme that will get you admission to 200 Level after the successful completion of the programmeand you as well automatically be giving admission to the course of your choices. Hurry now and get yours before the closing date

SHEHU (07057453046).
bros abeg come down now how many people wey don buy ur remedy fom and how many don get so abeg go sit down jooor all of us here are goin 2 get dis addmission paraba trough utme is dat understood and stop postin ur advats here tanks bros no b fight!!!!
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: UCL: Manchester United Vs Benfica (2 - 2) On 22nd November 2011 by yuboy: 9:01pm On Nov 22, 2011
I promise u united will gonna divide bett and see!!!!up benifica small boys dey play d gaint of epl u can now see dat epl league is a waste of time!!!!!?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:35pm On Nov 22, 2011
i don come den how manage aggergate 187 pharmacy now dey chop crasy abi dey put gum 4 dier eyes ne
Jokes Etc / Re: Boko Haram Admission Form Is Out by yuboy: 10:38am On Nov 22, 2011
hahahahhahahahahhahah no make gej here dis oooooooooooo he go fit jail ur generation @poster

1 Like

Jokes Etc / Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by yuboy: 12:19am On Nov 22, 2011
BCuZiMBlaCk:


hey man it seem as if u donot got anyjob ko u fuckin ashole nigga i found u every were in dis nairaland i hate u personal and am goin to deal wit u make una take mess joppp joooooooooooooooor shocked shocked grin
grin grin grin grin grin grin grin grin
smiley smiley smiley smiley smiley
wink
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 11:11pm On Nov 21, 2011
BabatundeGPD:

yes is my 1st i hav been writing NDA exams witout jamb. Spendn almst 3yr at home
so babatunde u won do soldier self babatunde abeg pray 4 us oooooooooooooooo, i dey do fastin over addmission stuff, i hate 9ja u no y, school is suppose to b sometin u just wok up and u but here even wit ur result u were deny d fuckin addmission
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 7:34am On Nov 21, 2011
Tnot:

Hi guyz,wat'z up? I still day ooo! Itz jus dat, i don't know, i don't even know wat 2 say. Just keep on praying but for me i can't just keep on waiting an waiting an waiting, just have 2 move on with ma HND programme. Good luck guyz
guy neva give up 4 abu now no worri u fit get oooooo just keep hopin, 1 luv babatunde i dey salute u right now, ,,,babatunde dis na ur 1st jamb wey u go writ ko?
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 7:15pm On Nov 20, 2011
y frustrated is it ur fault dat u were not given addmission i pray god help us all ooooooooooooo,,,,,,,,,,,,,,,,,i wona give some 1 my papers again to help me wit d addmission stuff people wu were offered addmission wuld dey start attendin lectures b4 us?babatunde na me and u remain 4 dis trend oooooooooooooo
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 4:17pm On Nov 20, 2011
hhhhhhhhhhhhhhhhhhm am still prayin oooooooooooo 4 god 2 help us oooooooooooo
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 10:30am On Nov 18, 2011
BabatundeGPD:

make we just dey pray na only ABU post utme i do and is my last option. I pray GOD HELP US ALL.
babatunde no b only u ooooooooooooooooooooooeven me na only abu post ume i writ oooooooooooooooooooooo may god just help us all make our effort no come b in vain ooooooooooooooooooobabtunde anytime u pray pray 4 me 2 join oooooooooo abeg babatunde oooooooooooooooo na muslim u b?
Education / Re: Schools Shut Down In Osun Over Hijab by yuboy: 9:49am On Nov 18, 2011
A-ZeD:

Separation of regligion and state is the only solution to this problem
hey man y did u coll 4 seperations are u in ur right senses if i may ask u dis silly guy u are d type dat wona destroy d peaceful conditions of dis states koooooooooooooooo
Jokes Etc / Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by yuboy: 9:33am On Nov 18, 2011
hey never some black monkey headed dudes exist am here 4 real u guys cannot beef me all alone am a senior man in dis makin so u guys should take a drop of sand over ur silly cow brains been washed away by d get fuckin erosion am back 4 sure guys shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 7:40am On Nov 18, 2011
As una dey see me so now na because i no get work dat is y dey do nairaland now 2 make me a little happy and oda social networks like facebk and 2go i no go kill my self i pray god grant us addmission pls make una dey pray make dey release our names if dey like make dey release tnd list but d most important of it is 4 dem 2 realese our names oooo,
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 6:56pm On Nov 17, 2011
djfakson:

sme1 told me dat d 2nd list iz out, iz it TRUE?
hey man y is ur blood rushin if d 2nd list is out u will get 2 no were are great people here pls let someone pray 4 us in d house dat anybody dat type a word 2 dis trend must surely get d addmission, :pw need a muslim and a cristian 2 pray 4 us now pls if idol worship dey here make him ma do charm ooooo make we get d addmission oooo!!!!!!!!
Politics / Re: Court Orders FG To Pay El-rufai ₦1m For Passport Seizure by yuboy: 6:31pm On Nov 17, 2011
Chai chai,,,,,,,,,el-rufia na tief him go bribe d judge ko na wa oooo,,,,imagine a prepator and a criminal won d fedral govt!!how manage now!!!! Gej regime is dull people just keep disturbin his adminstration y now?
Politics / Re: 3 Nigerians Beheaded In Saudi Arabia by yuboy: 9:29am On Nov 17, 2011
ekt_bear:

I don't see the problem. They committed murder and robbery. Isn't the death penalty at least arguably appropriate for those crimes?

Or is the problem that they were beheaded? Having your head chopped off if done quickly and neatly is not a very painful way to die. It is a nice clean death.
y are u so atless like dis 4 d fact dat kill someone dos it gurantees dem 2 b beheaded we are in a civilized world now oooo we cannot just temper judgment any how because allah his d wisest of judge sowat dey could have don is 4 dem 2 b kept live in prision wat of if later it was discovered dat dey were innconnents and ddey have already been b headed d quran says allahu alam only god nos best y can dey just live dat 4 d wisest of judge 2 judge it rader dan man slaughterin as a penalty may god grant dis babbaric arabs minds of forgiven amin, :
Politics / Re: 3 Nigerians Beheaded In Saudi Arabia by yuboy: 9:20am On Nov 17, 2011
Again dis arabs people have come again araibians are d most wicked of allah creations, despite d fact dat we atre in d 21st century man slaughtering is still on dis pataic am sorry 2 say dey could had live dem 2 face d panel if i may ask dodnot we offend god and he forgive us so dem 2 could havbe just imprisionate dem 2 now dat is a babaric way of justice i tought it is high time dey temple justice wit mercy dis id not fear haba now!!!!
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:11am On Nov 17, 2011
All d people wey get addmission don 4 get us now oooo but d most important make god no forget us oooo see now dey don get addmisson dey live us alone rader dan dem 2 b sheding light into dis affairs, :, :
Education / Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:00am On Nov 17, 2011
Tnot:

Abeg make den release d list make persin know watin be d next tin 2do joohr. Make den no use der oun con koba temi o.
guy na d true talk b dat oooo me ma don tire self 2 day stay 4 house now babatunde aba y u go talk say till december now he too far now, because me am tired of all dis trash especially staying at home nawa ooooo am just bod i pray my name is out fast god were is ur eyes!!!!!does it means dos dat got 1st addmission list are better dan us pr may b intelligent dan us i don just no pls someone shade more light into me about wat makes aome get 1st list ooooo, or is it destiny does it mean dat god like dem more dan us people shed more light 2 dis now?
Politics / Re: Which Country Would You Have Chosen To Be Born? by yuboy: 7:38am On Nov 17, 2011
I like 9ja b4 not untill after i finish my ssce and i came into wat it takes 2 b in d fucking nja country like ours imagine someone like me wu wrote jamb and got 223 + postume=an aggergate of 210 applyin 4 accountin frm kaduna state and applyin 4 abu donot untill it baffles me wit my suprise someone wit an aggergate of 205 frm zaria got addmission but i just pray my name is on d 2nd list since den have hate dis contry just personnal pls wu can create d love of dis fuckin nation into my mind because i promise am not gonna serve dis contry wit loyalty and faitfullness, look now no late 4 a wk now in my hood, na wa ooooo,

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.