₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,985 members, 8,419,831 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 12:34 AM

Toggle theme

Zest17's Posts

Nairaland ForumZest17's ProfileZest17's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

CelebritiesRe: Bolaji Ogunmola: "I Don’t Have Sex And I Will Remain So For A While" by zest17(m): 12:05pm On Sep 24, 2016
Wetin special abt diz as*i wey get 2 left legs kon use dem face each oda...who even grant her interview selfhuh Mchhhheew
SportsRe: Athletes Don’t Need Too Much Preparation To Win Medals – Dalung by zest17(m): 3:02pm On Sep 13, 2016
Chai!!! Y ee kon be say na Naija get diz one againhuh Diz man for com frm Congo so dat we no go even knw am at all nt to talk of Minister. Naija is finished
CelebritiesRe: Eniola Badmus: "I Am Not 39, I Am 33" by zest17(m): 7:32pm On Sep 12, 2016
Mchhhheew...who her age don ep? Weda na 33 or 36, wetin b d difrence cos or na taty-somtin. Bak to base jare Mchhhheew...who her age don ep? Weda na 33 or 36, wetin b d difrence cos or na taty-somtin. Bak to base jare Mchhhheew...who her age don ep? Weda na 33 or 36, wetin b d difrence cos or na taty-somtin. Bak to base jare
RomanceRe: Man Announces His Engagement Break-up On Instagram by zest17(m): 5:35pm On Sep 12, 2016
It hav tay...i don waka pass siiiiinnnnncccc
RomanceRe: Man Announces His Engagement Break-up On Instagram by zest17(m): 5:28pm On Sep 12, 2016
Dat guy get liver ooo. Imagine wats going on in dat lady's mind...jst passing

1 2 3 4 5 (of 5 pages)