|
Romance › Re: Resurfaced: I Don't Love Him But This Is Happening, Advice Needed. by Zoey95: 9:01pm On Jul 29, 2020 |
Mgtowmonk: I swear bro!! Nah God go punish that girl. I pray she ends up as a single mother for one monster that doesn't give a damn about her and her kids  Omo I regret why I open this thing sef. because to swear for this olosho o.p dey hungry me. and the way she is even saying it sef it's annoying I wish I could meet the man and tell him everything this girl ehn. God go punish you inside out. e dey pain me because have also been in these kinda shoe. Omo after women....... |
Romance › Re: Resurfaced: I Don't Love Him But This Is Happening, Advice Needed. by Zoey95: 8:20pm On Jul 29, 2020 |
reading this story and the things this okpo dey yarn. e no go better for u o.p, you no go see better husband marry. na thief you be. wtf!!! the thing vex me enter my bone marrow. she say na sister love, say na bestie. old man of 40. Omo na baby mama go end Ur story don't even try quote me cus I go continue from where I stop |
Travel › Re: ‘Alien Like’ Fish Washes Up On Australian Beach (Pix) by Zoey95: 12:35pm On Jul 29, 2020 |
Pimpmaride: Wetin be fiction
I no sabi write fiction ooo
But if na drama, I fit try  chat me for WhatsApp |
|
|
|
|
|
|
Politics › Re: Burial Of Tolulope Arotile (Photos, Video) by Zoey95: 3:49pm On Jul 27, 2020 |
Pimpmaride: Boss Zoey.. Na me be this 0811 719 2995
I dey wait ur msg... I even get ur whatsapp na..
When u post ur contact for group chat.. Shey make i msg u message me for WhatsApp I gbadun Ur hustle |
|
Romance › Re: Ashawo Joints In Gombe by Zoey95: 2:45am On Jul 27, 2020 |
mawaki: I just came to Gombe recently and I need locations for ashawo joints so dat I can cool off.Can someone b of help plz? are u still in gombe |
Science/Technology › Re: How to Turn ups to inverter 4 long hours back up by Zoey95: 12:13am On Jul 27, 2020 |
MrTony34: It will cost you 150k sir ...1 batter and one inverter the same as mine, but mine is 2 t.v, 2 fan |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zoey95: 12:18pm On Jul 24, 2020 |
Venita: I don't know if that really happen though I don't have reasons to doubt it either I wish I can upload d video here sef. well the thing just dey one kind. this show no be am. I no dey watch am only read it here on NL and see it on people status I don't know what's beneficial in it. |