Jokes Etc › Re: Yoruba And Warri In A Fight by ztyle(m): 4:13pm On Apr 18, 2008 |
Ok oh sammy, make we fight now  |
Forum Games › Re: Dirtiest Parables On Planet Earth by ztyle(m): 4:08pm On Apr 18, 2008 |
Lol, Waffy boi don show 4 this section!  |
Jokes Etc › Re: Yoruba And Warri In A Fight by ztyle(m): 4:06pm On Apr 18, 2008 |
me na? leave am e go OLD  |
Jokes Etc › Re: News To Me by ztyle(m): 4:03pm On Apr 18, 2008 |
LOl, Sam u need to give me RANK 4 this Section oh, TUFE no even know the igwe of this section! imagine. |
Jokes Etc › Re: Yoruba And Warri In A Fight by ztyle(m): 3:59pm On Apr 18, 2008 |
@Sam Lol, ok slap am small or punch am  |
Jokes Etc › Re: Yoruba And Warri In A Fight by ztyle(m): 3:56pm On Apr 18, 2008 |
Sam, this tufe sef why u no BAN ham he just dey disturb u like fly.  |
Jokes Etc › Re: News To Me by ztyle(m): 3:49pm On Apr 18, 2008 |
Sammy wetin u dey wait 4 now? Slap this poster  |
Jokes Etc › Re: Yoruba And Warri In A Fight by ztyle(m): 3:44pm On Apr 18, 2008 |
U don start french?  |
Jokes Etc › Re: Yoruba And Warri In A Fight by ztyle(m): 3:39pm On Apr 18, 2008 |
LOL, Waffi 4 u gud joke from u Sammy!  |
Music/Radio › Re: 9ice by ztyle(m): 3:28pm On Apr 18, 2008 |
9ICE RULES  |
Phones › Re: Celtel Sim Card Sold For 1500 Naira by ztyle(m): 12:23pm On Apr 18, 2008 |
hmmmmmm, i see, So Sim card is now N1500,things has change totally,when i was in naija its was N500! Na Wa. |
Nairaland General › Re: Give A Shout Out To Your Fellow Nairalanders by ztyle(m): 9:51am On Apr 18, 2008 |
Nice Topic, i'm making a shout out to my special Nairalanders *Huh* Thinking, Sorry they know themselves no need.  |
Nairaland General › Re: What Have You Gained So Far On Nairaland? by ztyle(m): 9:46am On Apr 18, 2008 |
WOw! what a topic? men i gain alot the Word "Nairaland" really work for me, i came in i got my NAIRA! & make new friends,as you can see i made money from this LAND. Kudo to Oga Seun Na Google dey give you dey give me too  |
|
Music/Radio › Re: 9ice by ztyle(m): 2:10am On Apr 18, 2008 |
Yes oh my dear, na God go help us  |
Romance › Re: Which Song Would Most Aptly Describe Your Last Relationship? by ztyle(m): 1:59am On Apr 18, 2008 |
hmmmmmmmmmmmmmmm?  |
Forum Games › Re: The Rhyming Game by ztyle(m): 1:52am On Apr 18, 2008 |
Kago  |
Phones › Re: ::: Your Apps Thread ::: by ztyle(m): 1:42am On Apr 18, 2008 |
funkybaby: @zylte aka over-sabi
That post was not directed to you so therefore waka pass and mind your biz.
In response to your question, NONE. Duh? Lol, see yourself just imagine wat u re saying? u don't give but u like taking? Kai Hiss & Walk away  |
Nairaland General › Re: Seun, Make Me A Moderator by ztyle(m): 1:26am On Apr 18, 2008 |
lol,na only moderator what of co-ordinator ?  |
Phones › Re: ::: Your Apps Thread ::: by ztyle(m): 10:01pm On Apr 17, 2008 |
All your applications are WACK. Sorry to ask how many APP have you delivered?  |
Fashion › Re: Hot Fashion Here! Come Check It Out: by ztyle(m): 9:51pm On Apr 17, 2008 |
 its hot in here wat about ladies underwears? |
Music/Radio › Re: Photocopy Ko Easy: Who Do You Think 9ice Is Directing This To? by ztyle(m): 9:39pm On Apr 17, 2008 |
@poster Na Nairalanders he dey refer to? . . .Wack!  |
Music/Radio › Re: 9ice by ztyle(m): 9:04pm On Apr 17, 2008 |
Oh i see, na true talk i trust naija men wetin dem fit do. |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by ztyle(m): 9:01pm On Apr 17, 2008 |
Can send me the mp3 Link  |
Music/Radio › Re: 9ice by ztyle(m): 8:50pm On Apr 17, 2008 |
Thats nice, but why didn't they link the site with YouTube for Videos!  |
|
Romance › Re: I Can Even Marry A Prostitute by ztyle(m): 8:41pm On Apr 17, 2008 |
@poster No be crime oh, na your choice!  |
|
Music/Radio › Re: Your Hottest Modenine Lines by ztyle(m): 8:22pm On Apr 17, 2008 |
And u must be intelligent also, i enjoy his rap @ the track "Stylee" He's good. |
Music/Radio › Re: 9ice by ztyle(m): 8:17pm On Apr 17, 2008 |
WOWwwwww  Fusion Green is Da boom, . . . Omo as i dey see the site i dey see money!  |
Music/Radio › Re: Your Hottest Modenine Lines by ztyle(m): 8:13pm On Apr 17, 2008 |
Guy, why do u like mode9? just curious  |
Music/Radio › Re: 9ice by ztyle(m): 8:06pm On Apr 17, 2008 |
Really  Na Video or na Audio? |