Ztyle's Posts
Nairaland Forum › Ztyle's Profile › Ztyle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 124 pages)
Which Track bi that? e don tey i hear from ruggedy baba ![]() @Topic Photocopy - by 9ice ![]() |
Cadet you fine no bi small,abeg take this thing |
Ok try me ![]() |
Come who bi iteun Sef Na Samy i dey look oh i go just RELOAD That Guy with many Slap. ![]() |
Ephisi guy must u follow me like house fly. anyway sha i bam ![]() |
Wait sef wetin happen to the poster gender. ![]() |
@ayusman16 Kai, Ban ke a whole igwe of Sam Milla Land of Joke, abeg u neva hear come no try me oh! ![]() Lol, ROTFLMAOooo @ ituen Omo na babe matter na make u dey shout like this,kia i don dye See No Worry I no go talk about her again,No vex @Samy I dey hail, Bros na babe na make ituen slap me so ![]() |
Nice Car! . . . . Let the Bid roll |
Wow, i'm impressed, you now sound like a full nigerian lady? Keep it up ![]() |
ayusman16:Sharrap there, Nna Biko Shit go one side? Tessy is mine ![]() |
Lol, S.kid nothing do you,Bros sam has say it all,a kiss to my lovely friend |
Lol, Bros Sam Tufe own too much 4 the Section, wetin dey do am sef ? ![]() |
Short cut will cut you shot.Take this Words! ![]() |
Tessybaby- is my friend dudez,i just want to keep the friendship going. i miss her |
Tufe Try me then you will know the stuff i'm made of . . . .*Looking at Tufe with anger* push him & walk away. |
What's the meaning of this? ![]() |
bawomolo:Good Point,but when you're self employed no Ass can fire you, @ poster you get that. ![]() |
@TUFe dude stop calling me names in this forum, i'm warning u for the last time ![]() @All I'm Watching Sam Mill, so make una mind una bizness. |
They said no company will give me job consideringYour age thats the point here, @ 32 men stick to your ex business, if its not profitable then change your style of business think of better business that is profitable,my advice 4 you is to be self employed period or better still put it into prayers, nothing pass baba God. ![]() |
*Thinking* men why can't u trying google it out. |
pimping or not i'm still the LAST ![]() |
Tank ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 124 pages)



Na Samy i dey look oh i go just RELOAD That Guy with many Slap. 
